NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:17pm On Oct 20, 2015 |
goodyboo: una weldone Oooo
Viewing this topic: heybel (m), aattaheer ( m), Folashadeh( f), cupcake326 (f), omitooguns (m ), ifetoyosi(m ), sherifah31 (f), flex12 (m ), donasere( m), happy662 , Agoro1 ( m), Zeeenas ( f), Rashdimuh , Jimohlawal( m), goodyboo ( f), kenp20 ( m), Sambest2 (m), doublezero7 (m ), ogasman( m), mustydeen ( m), jatau7 (m), Ginykamark , chimajii , hilsocial (m ), Charles545 ( m) and 4 guest(s) What I do?? Awwayu? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:16pm On Oct 20, 2015 |
chimajii: Hmmm...wahala dey oooo  For aw na? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:16pm On Oct 20, 2015 |
jatau7: baba u wia no...kai I don ready for aks already. ...make dg do me well ohhhh Amen!!! As that haywire list take be...na so posting go comot by his grace! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:56pm On Oct 20, 2015 |
jatau7: I dey tell u..... U don ready for Aks abi?? Make dg no do anyaw wit u ooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:53pm On Oct 20, 2015 |
jatau7: no mind am.....say who receive text. . Hin dey jonzin world... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:48pm On Oct 20, 2015 |
Rashdimuh: Who recieved text sms I see glo own! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:47pm On Oct 20, 2015 |
DonPsymon: Lol 
Baba the even count hours...
Mehn I dey o...
I the arrange ma watch Champions league. You no dey ooo!! I no see you since....abi na gym u dey sleep nao? Nyt of champions......Mae that hieneken cold wella ooo...7.45 go soon reach |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:44pm On Oct 20, 2015 |
asegood4real: I heard the posting starts on Thursday not tomorrow again Singing in fela's voice **dey come again dey come again ooooo** ghen ghen **see dem come see dem com** |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:42pm On Oct 20, 2015 |
jatau7: haywire1 wia be say don programme himself for dis nte after ucl na to come chat den 12 go reach. ..u don forget say na him b first pason to do nysc reg Lol!! Na so oooo!! Na him go sabbi wen dem upload am sef |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:42pm On Oct 20, 2015 |
Playing may it be by Enya...
Some pipu be having HBP like say dia BP go change wia nysc carry dem put
5hrs 19mins |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:38pm On Oct 20, 2015 |
Haywire1!! Aw dis nyt dey b na?? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:38pm On Oct 20, 2015 |
jatau7: yea....anybody wia dem carry go dre his on is own....na my state so dem no fit post me go dre ... See as hin comot hinsef do prayer!! Choi! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:36pm On Oct 20, 2015 |
DonPsymon: Donasere ma G

I the see you clear  Boss of bosses!! I hail u oooo Where u hide put since  ? Guy 5hrs 24mins |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:32pm On Oct 20, 2015 |
mohajenny: Hello i am miss Jenny i am looking for friendship please contact me now so you can know more about me with my pics jernnifermohamed@gmail.com Scammer duro re!!!! U are a learner! #shikena |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:30pm On Oct 20, 2015 |
IsiAbuncha: Una dey enjoy, lol. We paid 3,500 and still paid for convocation gown sef We paid for everything in dat school! U guys be para'in if u guyz went to a private school what would y'all do?? I pray say dem gree make I pay 3k5 (11.6% of actual fee) for convocation ooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:38am On Oct 20, 2015 |
haywire1: Make una no worri, I will update una immediately 
# My padi I no worry naa! I blive ur government!! #teamlagos! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:28am On Oct 20, 2015 |
Less than 24 hours......
Actually 14hrs 30mins more! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:26am On Oct 20, 2015 |
Walspring: You go give some people HBP here ooo Gehn. Gehn!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:14pm On Oct 19, 2015 |
starlight101: TAAAAAA kai kereme yaro awuri naa Choi!!!! Kariya ne! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 4:39pm On Oct 19, 2015 |
Folashadeh:
 Woh ti get omo ele yi oooo!!!! Sha rest small It's jez 31hrs 21mins left..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 4:26pm On Oct 19, 2015 |
Ese00: Yasssssssssssssss!!! F C T Abuja..... let's pop champagne pon this one
*Rubs eyes* what a . Dream from such a short nap #urrrrggghhhhh #suspense filled  Lol!! Na so e dey start |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 4:19pm On Oct 19, 2015 |
Folashadeh: lol Why is dis one laffing nao  Abi she aff inhale German spliff ni... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 4:17pm On Oct 19, 2015 |
ademasta: Thank God where i am doesn't have roof, it's an open ground... My prayer na straight to heaven Lol Dey wash ur self.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:57pm On Oct 19, 2015 |
jatau7: yea ..mehn I like my life no b small Everybody like dem life!! Na 1ce man dey off light! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:54pm On Oct 19, 2015 |
starlight101: If an SMS is sent to U by NYSC within the week of printing Call-Up Letters, know it that U are on the 1st Stream but it should not hinder U to check for urs even if U didn't get an SMS. WELCOME TO N*Y*S*C, THE JOURNEY CONTINUES ..... FOR FUTURE & FOR HOPE!
Yours faithfully starlight101 New brand..... New gist.... Wetin we nogo hear before 21st? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:53pm On Oct 19, 2015 |
ademasta: O boy i need to pray o! *silent mode... God I don taya for where i dey work mehn... Me i dey pray make i follow for stream1 while my manager is praying i am in stream 2... God na me clean past o, my boss na ashewo, so consider my own prayer. Thank you God for you have answered my prayer* Hehe!!! Ashewo boss prayer no go pass roof Olosho employee prayer no go near ceiling fan! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:51pm On Oct 19, 2015 |
jatau7: I do nothing. .....I still like my life...make pason no go use me do suya.... Lol For y  ...... Diaz always a wai to avoid stuff like dah |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:50pm On Oct 19, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:50pm On Oct 19, 2015 |
Folashadeh: Hi, Old User Hello!! U finally decided to stop ghosting?..... Cute smile btw! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:43pm On Oct 18, 2015 |
iykebest1: Original V neck noni. I ain't cheap. Lol!!!... Ok got some cool Vnecks d oda day but dey cost bout #1400 each.... Dey dope n body fitted u could get em too.... Btw cardinal original tees are berra dan lux my opinion doe.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:38pm On Oct 18, 2015 |
chimajii: No oooo live am like that. Bet y na  #shikena |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:53pm On Oct 18, 2015 |
Warris appunin na!!!!......21st neva reach and this place dry like say curfew dey..... Wen 21st reach all of una go come back abi  Alll of una wey turn Ghost una wehdone ooo!! Chimajii abeg no gree make dust cover erry where....carry whit cloth come make we cover errything! |