NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:40am On Oct 21, 2015 |
jaziridon: Very sure. Clear picture of u and ur fwend with callup or adonblivit! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:38am On Oct 21, 2015 |
RemyMartins: E don show oh!!! Abi...... Google copy and paste Try again nxt time! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:37am On Oct 21, 2015 |
Oliyz: Have Been ban to an extend that my phone no wan open NL self again. If I open the url I go dey see don't worry u will be ban again today.  Lwkm..... Na ur village pipu ooo! Dem don advance dey use Internet for ur matta |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:36am On Oct 21, 2015 |
goodyboo: u av a badt mind Awwwwww! That's so sweet!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:35am On Oct 21, 2015 |
mobi18: I dey ere oo,make i jes dey look una ontop 3d.. wen yu get court summon ,no complain ooo Bet why.... No carry me go covern ooo We gada dey na! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:33am On Oct 21, 2015 |
Oliyz: If na so help me suspend Y*k*t* for 2year, dey gey dey follow me badly Bet y? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:32am On Oct 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:31am On Oct 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:27am On Oct 21, 2015 |
goodyboo: I can hear u Apparently...  Actually just took time out to look weh!! Donpsymon....my oh my!!! **OMG....look at dat....*** in nikkis voice! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:25am On Oct 21, 2015 |
haywire1: UR CUL ABI NA A16 U DEY WAIT FOR??
# Na me and u go encourage dem for A16 ooo!! Make I look am up |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:23am On Oct 21, 2015 |
goldenone: donasere and ademasta u wan chee chum chin abii? jatau7 thank u o jare Lolzzz.... Yes oooo!!! Me don chee am for oju inu already sha!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:22am On Oct 21, 2015 |
jaziridon: A friend of mine just saw his own now. He was posted to Delta State. Sure? Check ur own na b4 u carry gist come! Friends biin seeing it since 1705 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:19am On Oct 21, 2015 |
 jatau7: lol...u go fear crusher and crushee.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:18am On Oct 21, 2015 |
haywire1: #
@LAST U CAN NOW CHECK
GOOD LUCK GUYS
# Check wetin  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:17am On Oct 21, 2015 |
Lifeisguhd is dat you  ? Wow! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:15am On Oct 21, 2015 |
Ademasta e sure me say na samsung fone cadycrush dey use!!!
Choi.......
Dat fone been doing wonders is 1655 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:14am On Oct 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:12am On Oct 21, 2015 |
Faithluv5 awwayu!!....my run away boo!!....Wey dat. Whowho wey tif u go sef  ... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:10am On Oct 21, 2015 |
jatau7: lolz...make una free d babe abeg ohhhhh.... Eheh...... Goldenone.....i don spot ur crusher ooo....abi na crushee sef... |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:08am On Oct 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:04am On Oct 21, 2015 |
ademasta: Yes we dey here... Goldenone oya post am make we see Lol..... She dey front of mirror dey find ryt angle..... Who be her e-boo sef? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:03am On Oct 21, 2015 |
Abeg who go pass oyo 2day ooo! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:02am On Oct 21, 2015 |
ademasta: Cos u are prone to distraction... Olojukokoro Dahz mean oo I tried my best ooo I even got the rayban dark shades to avoid distraction ooo  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:00am On Oct 21, 2015 |
 true dossylvanus: Na still *igbe*, as in *shi.....t* dey there. Nothing special. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:59am On Oct 21, 2015 |
haywire1:
NA FLAT PLATE GOLDENONE PUT FOR YANSH OOO , BUT SHE BE LEPA WITH SWAGG
# Ah.... Are u talking with experience? I never experrred it! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:58am On Oct 21, 2015 |
jatau7: confirm...I no wan hia story 2day....my phone dey on...my email dey work my data go dey on 247....I no wan hia say ntwrk prob....shebi na cul dem must send am 2day ohhh Lol!! Calm down ooo.....no fear! Aks get u |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:56am On Oct 21, 2015 |
ademasta: Kai! Just becos of a day visit u payed us? How did u know my wife is from Osun? You don dey dig deep abi? Bikiafu! Lol!! U don forget say we do census abi  ....na my fellow osun persin oo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:55am On Oct 21, 2015 |
goldenone:
chaiiiiiiii What appun  ...... If na lie post d pinchure make ademasta, donpsymon jatau7 and haywire1 judge |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:53am On Oct 21, 2015 |
ademasta: Lol. Bad boy I be good boi..... Na all dis gehz use booty distract person!
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:52am On Oct 21, 2015 |
jatau7: lolz....I no want trouble ohhhhh.... No worry.... U are covered! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:50am On Oct 21, 2015 |
ademasta: Abeg exclude my Harinholar... U hear? Sure!! Our person!! Omo osun to mo wassup! |