NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:13pm On Oct 21, 2015 |
Donpsymon where u dey??
This place go enter 3200 wiithin the hour! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:11pm On Oct 21, 2015 |
hayqinsbFX: this is meant to be one of the most mature thread on nairaland as it consists of nigerian graduates from all over, but its sad that all it seem like is a thread for Jamb or postjamb applicants. Lets get mature and pass only credible and important information that we have. Baba go open ur own thread if u got issues here!...what's life without a little banter?? If we ain't matured for u kindly move ahead....its not compulsory u stay on here. Ps quit taking things too seriously!!! Thunder fire pipu wey like dah hin post!  #puffs pure iranian weed laced with weapons grade uranium!!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:08pm On Oct 21, 2015 |
snookcg: Going to skool tomorrow mornin Oh owkies!! I don almost reach d dry town sef! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:48pm On Oct 21, 2015 |
ademasta: Time to mark register! If you hear me call your moniker, that means ur moniker is funny and you should answer ''sir yes sir''... Oya... Kenkwoe, come out! Followed by Tlontin, Paschu, Spookem, Donasere, Kenp20 **comes out** Sir yes sir |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:47pm On Oct 21, 2015 |
DonPsymon: Or NO!
Lemme buy land on page 3200  Lol..... Oya E go still tey small sha |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:45pm On Oct 21, 2015 |
RemyMartins: Who else here believes Seun has told those NYSC pple not to upload our CUL Hin dey njoy traffic |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:18pm On Oct 21, 2015 |
DonPsymon: Make I kuku go watch movie *yawns* Abi oooo No time |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:13pm On Oct 21, 2015 |
DonPsymon: You know the drill eh?
Anybody wey ask me I go tell am to ask DG
 Na d best answer be dat!... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:09pm On Oct 21, 2015 |
DonPsymon: Funny but I don carry my mind comot for there 
NYSC can disappoint...
And I been d think say since them postpone batch A own... Dem no go postpone this 1 o...
Yet no difference. Padddy mo.....i don move ahead ooo.....call up no dey run go anywia...... Wen e ready come e go come. Btw I go swear giive anybody wey ask where dem post me dis afternoon |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:42am On Oct 21, 2015 |
snookcg: Really! Yes boss
U sabi kano pillar. Lagos hostel Yh!!!......kano piller na my padi na! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:10am On Oct 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:09am On Oct 21, 2015 |
snookcg: Baba wetin u wan use ma surname do na? Ur surname ke..... I be Ajayi crowther too.... geology 2015 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:08am On Oct 21, 2015 |
kenp20: wetin hapn na abi u not want em again, okay make I prophecy small for u, u must get ur desired preferred state DAT will put smiles in ur face Lwkm....... Am good with what ever!! What will be will be. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:07am On Oct 21, 2015 |
haywire1: KIKIKIKIKIKAKAKKAKOKOKOKO , GUYS DEY PARA OOOO
# E b like say na just me and you calm for dis place oooo!!!! Choi 10 don nack Na oyo get me nao.. Nysc....bin making pipu think of dia wife's givin birth since 1983 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:03am On Oct 21, 2015 |
 Neduzze5: Yes to whatsapp!! 
Or Skype sef!!
So that i can see Keribaby, Debris mi and all these other beautiful female PCMs as they are doing their stuffs.
Note: I didn't say anything ooh!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:02am On Oct 21, 2015 |
haywire1:
I READ UR FIRST 2 SENTENCES, I CLICKED LIKE ON UR POST BUT WEN I READ D LAST 2 SENTENCES, I COLLECTED MY LIKE BACK SHARPLY
# Falls from GLO mast!!! I weak wen I see the post o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:01am On Oct 21, 2015 |
kenp20: I understand ur desire to be in born u can go alone  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:00am On Oct 21, 2015 |
Oliyz: Na typo error jara Nothing do u!!! Sometimes na spamb0t dey ban pipu |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:58am On Oct 21, 2015 |
Neduzze5: Whatsapp bam jooor... infact, ah prefer am to this nairaland shiii. At least for there, i fit take time read all messages with less mb than here and quite faster!! No to whatsapp |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:58am On Oct 21, 2015 |
kenp20: tah forget that thing ur still missing d point, if u want 2 know those that have hbp while not go to a hospital near to u to examine those that have such symptoms and stopping coming here saying hbp, no be hbp dey worry too, if not u 4 no come here dey form Falls from cashew tree!! Haywire..........see wetin nysc cause oooo.... Guy calm down...nobody has tym for dis drama!.... Worry less and have fun!..... Even if u are posted to borno you can redeploy. Chao! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:54am On Oct 21, 2015 |
hayqinsbFX: i cant seem to find a print callup letter icon or tab for me to click on.....where am i going to see it after signing in E dey down.... to d left!! Oh Thatz to log in...... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:53am On Oct 21, 2015 |
haywire1: MAKE HE PAY N399 FOR CORRECTION SCRATCH CARD
# Owk na..... **Gives him #400..** |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:53am On Oct 21, 2015 |
LifeIsGuhd: Ehmm This is me... watapen? Nothing appun ooo!!!! Just ur very distracting beauty dat brought calmness to my blood pressure! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:51am On Oct 21, 2015 |
Neduzze5: My guy, shey which brand of elmisti weed wey you take so? See as you just pab me one time!!  Lol!!!!!... I be shareholder for elmisti franchise na! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:50am On Oct 21, 2015 |
Oliyz: No be my dem fault ooo, na wrong connection. Are u confused  ... Y u dey stutter? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:49am On Oct 21, 2015 |
dossylvanus: Wetin carry u come here? Hin sef neva grow ni! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:48am On Oct 21, 2015 |
haywire1: LAGOS DON FULL, TRY COTONOU OR LOME
# Dis on na my person ohhhhh!!!.......m. No vex do am like dat.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:47am On Oct 21, 2015 |
kenp20: whatever u call it, it's always normal, if ur wife dey 4 labour room how u go feel, u be the judge urself Bro calm down and stay positive! Nysc no be woman wey won born pikin na!!!! Relax.....see a movie or something get ur mind off it!... All is well! Be positive! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:44am On Oct 21, 2015 |
snookcg: Opeyemi
Ajayi crowther uni
Comp sci
Frm Akure
Grad year 2014
Moniker. snookcg
1st choice. Lagos
1st 3 digits. 150
[color=#770077][/color]
Haywire1 checking in Abeg which opeyemi oooo!? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:43am On Oct 21, 2015 |
Neduzze5: Good Morning Prospective Corps Members,
I'm sorry to inform you that due to some technicalities involved, printing of call up letters have been pushed over to the 25th of this month. Please bear with us as we strive to rectify these minor issues and technicalities. Thank you.
Signed; DG, NYSC.
source: www.naija419news.ng
This is serious oooh  Hope u guyz notice 419 inbetween the naija n news? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:42am On Oct 21, 2015 |
haywire1: #
MAKE SOMEONE ABUSE ME NAH, I WAN TEST MY ADMIN POWER OOOO
# U still dey lag? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:40am On Oct 21, 2015 |
kenp20: guy u better respect yrself o, we're not joking here HBP talking |