NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:08pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon: No be lie sha  Make I track my hacker fwend! Hin go get gist for me! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:05pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon: Kwara and Edo camps na the worst for naija 
Bet that's non of my bidzness Bullet to my head!!!!  I no dey go kwara! It's either lag or rivers.... #settled matter! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:04pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon: Abi  Yes ooo If u no get leg and u dey reason hot state like lagos na jonz d person jonze ooooo! Dem no send u work! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:02pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon: E make sense like that pas...
Folks wey d always go Rivers d get parole o... Or ba, na suffer get you o Lol!! Thatz true! Was lagos n rivers are actually covered! Kwara was picked so as to easily redeploy incase Matta cast go kwara by mistake |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:00pm On Oct 15, 2015 |
kunlesufyan: chai!!!! the no of guys wey dey reason parole during service year ehn... Not reasoning ooo E don set already! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:59pm On Oct 15, 2015 |
Uniqueness01: I registered the first day
I am going to get my desired state...- Ain't gonno settle for anything less. Dahz d spirit! #believe! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:57pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon: And you the think say me wey d talk am... No be spurs I the root for
 I believe u na!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:56pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon: Make I no jes argue blindly sha... But I know som1 who wanted to redeploy to lagos... It took months to process but he ended up in Ogun sha. Yh..... Dos hot states dey hard gan! But possible depending on the strength of d leg! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:54pm On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:53pm On Oct 15, 2015 |
kunlesufyan: aswear...them e for don late sha...na the next batch go know how to maneuver Yeah Usually y it's not cool being the test subject! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:52pm On Oct 15, 2015 |
Uniqueness01: That moment you are expecting to see Enugu, na Taraba come show.....pressure go high  Lol If u registered early calm down! Dat shouldn't happen And if u dint #Redeploy #shikena |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:49pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon: Spurs dey in form na 
Klopp barely met the players but they may feel motivated by his presence sha... True But I go still carry spores! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:48pm On Oct 15, 2015 |
Walspring: He should keep trying and get it done for our sake oo It's bin don na!  DG some1 hacked my account! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:47pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon: Lol..
Say it like you mean it...
You don't always get where you wish to redeploy to na  As long as it ain't ur state of origin! Don I've examined all possibilities ooo! I've got my basis covered Na me n nysc ooo! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:44pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon: Lol
Baba I checked very carefully sef before I choose those states o...
See ehn, when I hear that self deployment thing I check well...
1 Akwa Ibom 2 Anambra 3 Osun
Aregbe come d Bleep me up for Osun sha 
But Omitooguns the gimme thumbs up today say things cheap there well well...
So as long as dem gimme 1 of those 3 states mehn... I'm good to go...
Na when e come be outside those states I fit vex. Lol!!! U ain't alone oooo! Osun is actually cool if I wasn't from dia I would have picked it to!! 1 Lagos 2 Rivers 3 Kwara Any one works for me!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:38pm On Oct 15, 2015 |
Walspring: Just saw what I posted there..
Their kids will bear their husband name and not their fathers name Ba koomi #shikena |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:36pm On Oct 15, 2015 |
IsiAbuncha: O boy! E go hard u o, even if say u get 1st Class for Computer Science still get distinction for MSC in Information Technology.  It's bin done!! Forget! This account has been HACKED |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:34pm On Oct 15, 2015 |
Walspring: Yes someone needs to get the link of those their IT but if I get tools am sure we guys can penetrate into their database and do it ourselves A hommie of mine tried it! Butt dat site is tight!! Still on it sha!!! This account has been hacked please take note! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:31pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon: Baba I'm expecting a serious football weekend o 
Liverpool v spurs first...
Before I talk 3 o'clock fixtures  Amma hand that game to spurs ooooo!!!! Don't think klop can actually save liverpool from dat one xcept spurs leave dia A-game in london |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:29pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon: #TeamAlwaysBelieve bro
And I dey ready to accept anything dem bring tho... 
I no get power to change their decision... And na the only thing wey the kill the call up letter fever be that sef. Actually u can change dia decision It's called redeployment! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:28pm On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:27pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon: Yeah bro 
For real... Me I give 1 man my call up number sha... Na my pops friend wey the work there too. I jes told him AKS... That's all 
And that rumor that guy start... He said na 2nd choice dem d give o... If so na Anambra get me 
And I have my reasons for selecting Anambra sha... Lol!! One by one Pipu don dey talk as dem take shock dia choices with leg! If you however just picked blindly without following up!! I just cross leg shake head for u coz u are on a very long thing!!!..... #shikena! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:17pm On Oct 15, 2015 |
kunlesufyan: ewo!!!! if the self deployment is a scam,the thunder that will fire them is doing press up ryt now.. Lol!! Loads of pipu wii Parra like dis wen/if dey dont get dia choices!! **i sip potato juice dey watch** #shikena! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:14pm On Oct 15, 2015 |
Walspring: Their kids will bear their fathers name but because of pride and arrogant they won't want to bear their husband name.. Last last... Family name end ontop dia head! Btw if marriage crash and diaz a divorce d babe gas bear ha papa name oo!! #shikena |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:11pm On Oct 15, 2015 |
seun305: I can't still blive d dude graduated frm a uni! Deep words!! #shiikena |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:08pm On Oct 15, 2015 |
SirMalik: dat could b chromosomes to giv birth to one wonderful baby o, leta one peole go dey go herbalist say dem no fit gv birth Lol!!!! Harbalist na after d babe gree make d guy jump without swimming trunks and hin come fill am up but she do mistake comot both the womb n the pikin! #shikena |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:04pm On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:02pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon: Roney, herrera, carrick and Rojo don show sha
But baba go play darmian for 3 young for 2  Letz watch n see!.....saturday 3pm |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:27pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon: Lol baba...
No be here o
I jes the ignore folks plenty sha... 
Hafa... Na EPL this weekend o... Everton  I don dey reason that everton since morning!!! LVG what u gonna do? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:26pm On Oct 15, 2015 |
See all these ghost pipu waiting for call up letter confirmation!!!
**singing don jazzyz looku looku**
Come 21st! 12am!
#shikena! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:19pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon: You see am ba? 
Baba jejely tell me about that call up letter rumour jare   No mind dos fallacious people jare!!.. Dem just dey bring "dem say dem say" gist to either find attention or elp us reach 3000. Well as usual na either to whine dem or ignore! As all of dem be idp pipu! #shikena! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:10pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon: Lol baba...
Me. No fit o...
If I respond to any1 on social media that's cos
*i think they have the same or a higher level of reasoning *i think I can learn a lot from them during the course of the argument *I think they deserve a response...
But when I no see reason...
No be here o  Same good boook says respond not to a fool so he knows he's a fool!  #shikena! |