NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:28pm On Sep 11, 2015 |
haywire1: Washere, tmw na stripp3rs night. Gonna go down HOT .
# Ehen correct guy!!! U sha no fit spoil me finish for ma mama!!! Na tru y elmisti dey on caffeine? Hin get xam ni?? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:26pm On Sep 11, 2015 |
naughtylagosguy: I don return to base o. Good  **in hausa soldier voice** Wey ur second  Wey aare2050?? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:23pm On Sep 11, 2015 |
Harinholar: ...Mi knw say u go talk.....LolsssSss You diss geh...,no be inside vigil u suppose dey so?? **wheris adamastas number** |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:22pm On Sep 11, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:20pm On Sep 11, 2015 |
haywire1: I see u bro, come de-culture hotel for ikorodu now now now for Friday things, room dey for u.
# ***stops bike in front of jumofak** Oga carry me go de-culture hotel sharply. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:18pm On Sep 11, 2015 |
DonPsymon: Roberta Vinci be using italian juju from Leonardo da vinci since 1889 
I no wan talk that thing... E d pain me jor Choi!!! A sha see say no me sere sere sha!!! Well make we bone dat side for nao... Aw market |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:16pm On Sep 11, 2015 |
elmisti: On a caffeine level....BTW...I am looking for that naughtylagosguy and aare2050...be like say em don carry dem go appease DG, and babatawa absence is not usual.... ****rings bell*** Naughtylagosguy aare2050 wetin I dey hear say una go appease DG?? Una want make DG dey feel like BOSS for our side ni  Oya make una return to base nao nao **puffz Indonesian weed** **calls up private investigator** Where is babatawa Yes In d bedroom?...eh With who??...mama tawa? Yes.... Dey are playing what?? Hide n seek ke? Yes... Ok dahs good... Thank you! Elmisti babatawa n mamatawa dey play hide and seek for bedroom |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:08pm On Sep 11, 2015 |
khul: Hello people please i need 11th hour help,i schooled in nigeria nd i am presently not in the country (Nigeria) and i need to register for nysc,pls anybody with similar situation, there are no cyber café s in the state i am in the u.s lyk home(naija)..dont yab me abeg,i joined this thread earlier but didn't really follow up.thank you,hope to hear from you guys Shey make we come open cafe for US ni  Ogbeni oya stop shebe na!!! U no get lappy ni??... Buy finger print scanner wey nysc say dem want and carry go!! Since u no gree talk since na 11th hour posting u don get so |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:05pm On Sep 11, 2015 |
BecaciaBarbie: Lol Abuja is too far...I wanted Lagos set! 
So yours is Abuja right? Don't worry...you can redeploy to Oyo. :p Deez geh izz lookin for company nii ooo!!! Oyo o bad!!... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:03pm On Sep 11, 2015 |
Harinholar: ..._U diz donasere ....den dey fry chinchin 4 ur head ni.....if I catch u eeenhhhh Ahn ahn.... what I do  ...... Shheen sheen ke?? Shey u wan chop ssheen shhen ni? No cash me ooo!!! If u cash me I go just scream rape nii ooo! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:51pm On Sep 11, 2015 |
Just passing by..... **puffs Arabian weed*** Who be dah geh wey pick osun anambra n benue. Wey dey expect lagos ph or abj from God  My dear nysc server go post you not God well Xcept ur leg long reach DG own which I suspect **sips 1997 coke bought at N10** Dossylvanus has got a diamond alimentary canal.... My naija silver back haz finally seen too many xmen movies!!! Haywire1 keep up d good work Elmisti where tgif dey go down? ademasta alreadi started nyt vigil wit harinholar Donpsymon grand slam hopes doe Sips some more 1997 coke and puffs weed **trys dancing shakiti bobo to sho le*** |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:45pm On Sep 11, 2015 |
BecaciaBarbie: I chose Oyo state, Edo and Abuja! Babe state ur 1st choice and 1st 3 digits of last 6 digits of CUN and mention haywire1 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:42pm On Sep 11, 2015 |
[quote author=carlede post=37910879][/quote]U go correct am for camp!
Don't stresss |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:17pm On Sep 11, 2015 |
Gazaliah: Why you wan know sef
I go arrange ur meeting with him for autograph  Hehehehehehehe dah kind thing!!.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:13pm On Sep 11, 2015 |
carlede: A friend of mine has a problem, after hz card was printed, the from year reads "0" whilst the to year reads "2015". He said he filled the 2009 to 2014. Please can dz be corrected. Thanks I don't even understand ur Q. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:00pm On Sep 11, 2015 |
lmm4real: so I just skip the camp and reg again next year when am ready ?
thanks Boss. Yh... Gazaliah what do u feel?? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 4:54pm On Sep 11, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 4:49pm On Sep 11, 2015 |
horladmejy: David go serve for house and studio  U be Hin manager? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 4:48pm On Sep 11, 2015 |
Doublelady: yes Abeg try elp us find out! Dah guy no fit serve for lagos if Hin neva reg oo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 4:46pm On Sep 11, 2015 |
ayd91: good day yall. I just concluded with my online reg and printed my green card. the only problem is... it came without my passport. any solutions? Have u rechecked if ur passport uploaded?? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 4:45pm On Sep 11, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 4:44pm On Sep 11, 2015 |
Gazaliah: He don finish service for Batch B14.
Infact,na Osun state go do OT but na only some days he used in camp...After DAT,he disappear Ni oooooo Gazaliah u don forget say Hin just grad ni? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 4:42pm On Sep 11, 2015 |
116***
1st- lagos
Cc Haywire1 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 4:38pm On Sep 11, 2015 |
abmendozer: lol...bro would not like to miss this batch for anything, that is why am worried because the call up number is not on the green card. No worry e go come!! If u no see am by Monday nysc helplines dey! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 4:27pm On Sep 11, 2015 |
Zonacom: Hello guys. Please what states are out of the available list of states for placement at present. Haven't been able to do the online registration cos of some problem beyond my control. Is kaduna state still available for selection? I heard some are out already. Please someone reply Read d last 4 pages |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 4:25pm On Sep 11, 2015 |
abmendozer: House please help me! I am a foreign trained graduate, i did my registration yesterday and it was successful after the online payment and the rest of the registration. After printing my green card, my call up number is on the green card. What do i do? What do you do?? You can enter chilling mode. Buy berra weed from elmisti Collect donpsymons 2005 coke bottle Follow gbest54z comic And relax! While waiting for ur call up letter! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 4:01pm On Sep 11, 2015 |
MrsAnyanwu: u won't understand Owk! What kinda info do u need? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 3:59pm On Sep 11, 2015 |
gbest58: no watch!!!!!! ah dey wait d next part oo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 3:58pm On Sep 11, 2015 |
lmm4real: Info Pls.
Hello, I have done my registration on line but the thing is, I would not like to serve this year. Is there a way I can go for service next year instead of this year, and hw do I go about it. You for just sly d reg na... I think skippin camp should do it |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 3:56pm On Sep 11, 2015 |
DonPsymon: That's how they thought they'll auction Akwa ibom for runsing... Baba said NO 
I the look them the laff... Na AKS get me oooooo  No mind dem!!! Dey are learners! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 3:44pm On Sep 11, 2015 |
Abeg who school for babcock??
I wan find out if davido don get call up no!
**Puffs Iranian weed** |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 3:42pm On Sep 11, 2015 |
DonPsymon: I the tell you  Dis 1st come 1st serve thing seems to be workin after all! Errybody dey fear Buhari ooo!! #saibaba |