NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:57am On Sep 11, 2015 |
Gazaliah: Go to nysc portal to check the time table for the answer to your question..
NB:Since you know its not necessary to pay,you should also know wia to collect ur call up nah.......
Diff question with diff people....SMH Baba no dey mood 2dai ooo!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:57pm On Sep 10, 2015 |
ademasta: U dnt need that... All u need do is just put urself for google, babes go search you! Hehehe... Donasere and Harinholar how una see this my answer? Lol.. Touché |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:21pm On Sep 10, 2015 |
Gnen: She has an incorrect Matric no and she reported to school to fix it. Dat was earlier before registration and it wasn't fixed. Can lautech still fixed this...or can she change it during registration or during camp Check prev pages e b like say person post where dem dey correct am for lautech |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:16pm On Sep 10, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:58pm On Sep 10, 2015 |
omitooguns: e b like say u neva hear say na Borno b d "Acres of Oil" now...
Dust and sand for Borno na money....
Hmmm...i sense u r salivating wat d allawee will be like...make i no burst am here...
Choose Borno if u never reg...
Then where there asked "STATEs U'VE VISITED"
thick all the oda 35 states... that way, BORNO will b double sure 
then, u go no say Khaki and Suit dey wey A.C dey Inside  
Bt if u don reg...just forget am Lwkmd!!! We already have some1 who picked borno na. Make we chill for am....if e make brain we go redeploy go dia |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:55pm On Sep 10, 2015 |
Walspring: Dem think say we be Adamu from borno Lol See dem see. Dem **in MIs voice** |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:18pm On Sep 10, 2015 |
Walspring: Yes I saw it but I overlooked it and yimu for here..
Him no know say election make us sabi geopolitical zones for Nigeria Hmmmm!!!! Make dem dey burst our head dey go |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:16pm On Sep 10, 2015 |
Henrybright: lol.. bros I register d first day(Tuesday ) around 7pm Owk!!.....and you see. Akwa Ibom and Rivers pick for choices? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:15pm On Sep 10, 2015 |
Walspring: Yes boss!!
We must rule when we get there oo Sure na!!! #kingkong |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:14pm On Sep 10, 2015 |
Gazaliah: Don't tell me you no know Dem be family. .. I swear I no kno!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:13pm On Sep 10, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:11pm On Sep 10, 2015 |
Walspring: No die dead now because camp still dey ahead Guy did u see his options  Rivers and AK ibom....Na SS states na!! Even if we nogo school collect BSc we go still sabi geopolitical zones for naija na Make people fear God na!! Ahn ahn!!.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:03pm On Sep 10, 2015 |
Walspring: Nah so..
You self nah lasgidi? Yes ooo. No time |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:02pm On Sep 10, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:59pm On Sep 10, 2015 |
Henrybright: mine is also 115*** and my choice of states are... Akwa Ibom, rivers and Lagos Bros. No vex ooo!!!.... wen did you register? Olami90 abeg abeg abeg.....i no like am!!! Haywire1.....Shey u can see nao?? Gazaliah Na ayima cousin be dis Walspring!!!.....i swear am die dead!! Elmisti osshe daht flavored weed been doin wonders since 1674 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:52pm On Sep 10, 2015 |
Walspring: Lasgidi here I come Oya na!!.... All d way |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:50pm On Sep 10, 2015 |
haywire1: Hmmmm ayima, I see u with this super story . Sha continue dropping it make we dey chop am dey go. But ibeg small small oo make u no cause earthquake 
# No spoil d fun na!! Make Hin dey give us as na kitto sandal and white computer socks we wear! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:44pm On Sep 10, 2015 |
Walspring: Wa sere.. United we stand, if not united it is still United and nothing else..
When I get to camp my first sport is going to be football with my white boot in David Becham mode Gbayii baba!!!... Na which states u pick sef |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:16pm On Sep 10, 2015 |
ademasta: I gbadun ur stamp... Na original. O shey paddy mi to sure Nothing do u ooo!!!.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:15pm On Sep 10, 2015 |
Olami90: Omitooguns,
Did u submit a copy of ur green card to headquarter...? How true?and wot do u fink is d reason for d request? Which HQ oo!! Una wan start abii? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:08pm On Sep 10, 2015 |
elmisti: What if I told you d site told me d same thing Eh eh!!.... Na u cause am na! Y u no give DG Hin package ydai n 2dai  D site sef!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:06pm On Sep 10, 2015 |
ademasta: See ur lyf... U do them finish u come dey pet them. No be you sell them Italian-mafian weed? Only two of them took a portion meant to serve a whole lagos camp soldiers plus man O'war and you are expecting normalcy? Nawa for you o! Anyway, Donasere hw market now? Harinholar me wetin u go cook for me, only kissin no go do am dis night o? Dossylvanus hw are u...hw is elmisti weed doin u? Boyefunmi whatsup? Angela, i see u o! Sugarcotted i hail thee! Omitooguns, iyawo re nko? Whodohgeepee, ur head is valid! Eseoshi23, let's go there... Gazaliah, the thread's imam... 2el, our threader and digital countdowm machine.. Babatawa...longtym o! Abi u don dey camp alredi ni? Baddoo... Shawaal1, u don forget me abi... Majidyusuf...happen? Aare2050... 2.5gbosa for u... Zeeenas...beautiful hajia DonPsymon, the monster wey dey chop popcorn Xcozee baba hw package?... Hilsocial...ur social lyf nko? Haywire1, the bouncer! Plus including every1, how una dey oooooo Ademasta oko harinholar sha ma Jaye lo!!! Bebe steady! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:03pm On Sep 10, 2015 |
DonPsymon:
me sef na man u fan nau
For more than 10years now sef... Baba I have seen highs and lows o... Man from d day I knew what football was till d day I give up the ghost... It's alwaiz bin and alwaiz gonna be united!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:01pm On Sep 10, 2015 |
absnaira: Why we u use red background passport,dnt u read at all? Who vex dis one  ? *Dah coke for d gods must be crazy at work!* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:59pm On Sep 10, 2015 |
DonPsymon: For naija wey we dey? That doesn't seem possible o... Dem go still break protocol... But that's how it should be. Dats y it's naija na!!!.... No be by birth rite na!!....,na who get mind n leg pass No worry if you see person with 211*** for stream A |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:57pm On Sep 10, 2015 |
DonPsymon: Lol you be man u fan? No oooo!!! Man u ke!!..... I be eyimba fan....i just like to dey use united pictures ni!! If I catch myself say I no be red devil!!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:54pm On Sep 10, 2015 |
DonPsymon: My dear I used ash... A friend of mine had to edit a pic from his camera phone since all scanned passports said "he's not a human being"... Site seems faulty so I think it shouldn't be an issue. It means spiritually!!...your fwend ain't human ooo!!! Elmisti come use oju inu look this thing!!...cawi turari come ooo Vampire ni Eleyi oo!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:50pm On Sep 10, 2015 |
Adebowale89: evening CMs
pls I need your enlightment on this bothered issue.
I was mobilised with Batch A 2015 but I couldn't move due to some circumstances. I went to register in cafe today, after d payment and signing. two slips I printed was d slip of the payment and d green card but I saw batch A on d green card. I was worried, pls can someone enlight me coz d man at d cafe said I shudnt worry that my call-up letter would be send via my email. pls put me thru Cc hilsocial Gazaliah Dossylvanus prep one for dis guy!! He needs to take d edge off! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:48pm On Sep 10, 2015 |
DonPsymon: Ahahaha if only its done that way... Owk na!!!... You kno its meant to be on a 1st come 1st serve basis |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:43pm On Sep 10, 2015 |
fabiosmart: Nah so e go bi!!! D reg no suppose pass 2weeks sef! GOOOOOOOOOOOAAAAAAAAAAAAALLL
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:38pm On Sep 10, 2015 |
DonPsymon: Yeah  Call up numbers already on 152*** E still never plenty...once it gets to 201*** we go sabi say stream A don full! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:36pm On Sep 10, 2015 |
dossylvanus: I deal with exotic brands. What is your poison?
Ceylon weed or Venetian puff? Ceylon weed man!!!....flavored! |