Politics › Re: Where Is Kemi Adeosun? by donbachi(m): 9:13pm On Oct 18, 2022 |
She dey osun |
Politics › Re: 'I Will Continue With Your Legacies,' Tinubu Tells Buhari by donbachi(m): 9:10pm On Oct 18, 2022 |
Naija go turn Sinaloa,be dat. |
Politics › Re: Àbike Dabiri Presents Her National Honour To Bola Tinubu (Photos) by donbachi(m): 10:27am On Oct 18, 2022 |
Ordinary order of naija |
Crime › Re: GRAPHIC VIDEO: Russian Mafia Beats Woman Up, Breaks Her Fingers For Stealing by donbachi(m): 1:55pm On Oct 17, 2022 |
Godless souls everywhere |
Politics › Re: Tinubu Picture At Ekiti Airport Will Make U Pity Him by donbachi(m): 1:49pm On Oct 17, 2022 |
Tinubu: Aah!,the waka to wia motor dey.still far. |
Crime › Re: Cult Members On Their Way To Kill Their Rival VIDEO by donbachi(m): 4:11pm On Oct 16, 2022 |
Dem done finally give village people reason to share testimony |
Politics › Re: Photos: Bola Tinubu And El-rufai In Kaduna by donbachi(m): 3:31pm On Oct 15, 2022 |
Give am 3mins...him go sleep |
Romance › Re: How Do I Handle This? Pls Advise by donbachi(m): 7:06am On Oct 14, 2022 |
Onetenth: he helped me with my hustle all through dis period I couldn't go out. Though I pay him but yet, this is a very hard situation for me him carry am do dorime. |
Food › Re: I'm Addicted To Afang Soup! by donbachi(m): 7:58pm On Oct 13, 2022 |
Abi na Calabar girls u dey addicted to. |
Family › Re: Funishing The House For Her Husband? by donbachi(m): 7:55pm On Oct 13, 2022 |
Papa done die.no be first son kill am.who get money make him bury am. |
Politics › Re: Jubilation In Aba Over Nnamdi Kanu's Release by donbachi(m): 7:52pm On Oct 13, 2022 |
Will still remain in detention by bubu's supreme court |
Romance › Re: How Do I Handle This? Pls Advise by donbachi(m): 7:51pm On Oct 13, 2022 |
Lil bro for acquire one skill na.for dis ASUU strike.him for assist u small. All dis side hustle wey full everywhere. |
Politics › Re: Igbos Have Capacity To Rule Nigeria – Benue Governor, Ortom by donbachi(m): 7:48pm On Oct 13, 2022 |
Wike is coming for u |
Celebrities › Re: Moment Healthcare Attendant Laugh At Rico Swavey Needed Emergency Treatment by donbachi(m): 7:44pm On Oct 13, 2022 |
Lack of passion for job and lack of compassion for the sick. |
Career › Re: JAPA STORIES: 200 Nigerian Doctors Move To UK In One Month by donbachi(m): 2:19pm On Oct 09, 2022 |
Na God dey heal.. even mad people no dey see doctors wen sick. |
|
Christianity Etc › Re: Hold Suleman Responsible If Anything Happens To Actress Halima Abubakar – Family by donbachi(m): 4:23pm On Sep 26, 2022 |
Abeg, make we hear word.wen dem dey chuuk hands for nyansh,dey smell for nose.we no dey dia. |
Politics › Re: 2023: ‘obidients’ Marching For Peter Obi Are Hungry Nigerians Paid N1000 – Dino by donbachi(m): 2:11pm On Sep 26, 2022 |
After all the noise... campaign DG no still reach u. Atiku's PA on social media. |
Family › Re: I Need Advice On My Next Step by donbachi(m): 12:42pm On Sep 26, 2022 |
Maybe,ur wife get anti-sex appliances. |
Travel › Re: My Relocation Plan To Port Harcourt, What Should I Expect In PH by donbachi(m): 12:37pm On Sep 26, 2022 |
City where both the poor and the rich lives together. Everybody na chairman, Everything wotowoto City of correct abobis and bannies And las las, Everybody na system man. |
|
Romance › Re: What Does It Mean When Your Lady Say This by donbachi(m): 8:50am On Sep 26, 2022 |
She no wan infect u with HIV |
Celebrities › Re: Halima Abubakar Bedridden After Exposing Apostle Suleman – Family Cries Out by donbachi(m): 8:48am On Sep 26, 2022 |
What if, she's suffering from what she personally brought on herself. Aside that.kiss and tell is not a good thing to do. |
Romance › Re: With This Actions, Does She Love Me? by donbachi(m): 8:44am On Sep 26, 2022 |
Even if ur dad no warn u. |
Crime › Re: Suspected Ritualist Runs Mad In His Hotel Room (video) by donbachi(m): 6:41am On Sep 14, 2022 |
Him no mad well..him for comit suicide join am |
Crime › Re: Is Yahoo-ism Actually Dying Slowing Or Still Booming. by donbachi(m): 8:11pm On Sep 10, 2022 |
It never existed.na ritual |
Politics › Re: Tinubu Set To Steal The Show As Wike Continues To Criticize PDP by donbachi(m): 8:08pm On Sep 10, 2022 |
Wike should rest.e didn't dey,e didn't dey. He should melembe |
Family › Re: I Have Been Having An Affair With My Elder Brother's Wife – Nigerian Man Reveals by donbachi(m): 8:04pm On Sep 10, 2022 |
Dis one done exhaust him destiny data bundle. |
|
Politics › Re: You are youth Friendly, But your Compaign DG is 70years, Dino Tackles Peter Obi by donbachi(m): 7:53am On Sep 10, 2022 |
Michelle70: how many youths make up his campaign team? our worry, not yours |
Politics › Re: You are youth Friendly, But your Compaign DG is 70years, Dino Tackles Peter Obi by donbachi(m): 7:49am On Sep 10, 2022 |
We not voting for his campaign DG. U wey be youth.na e atiku no give u am |
Politics › Re: PETER OBI: The Only Presidential Aspirant Anchored On Equity, Fairnees & Justice by donbachi(m): 7:47am On Sep 10, 2022 |
He's more than that |