Jobs/Vacancies › Re: Sabificate Vs Certificate by donbachi(m): 7:52pm On Jun 29, 2022 |
Truvelisback: Shey na everybody wey get Certificate nai Sabi? its awarded for test of knowledge. |
Health › Re: Abortion Is A Crime - Beware The New Agenda by donbachi(m): 7:48pm On Jun 29, 2022 |
Na person wey dey waka waka for midnite..na e dey see ghost.
Close ur legs and control ur erections.cos mouth wey dem take buy credit.no be e dem dey take pay am. |
Romance › Re: South African TV Personality Moshe Ndiki Hosts Lavish Funeral For His Dog by donbachi(m): 7:45pm On Jun 29, 2022 |
Wen for naija...na ingredients dem for lavish on am inside pot. |
Jobs/Vacancies › Re: Sabificate Vs Certificate by donbachi(m): 7:39pm On Jun 29, 2022 |
Wisdom is the principal thing.but,in all your getting.get understanding.
Na who sabi,dem dey give certificate. |
|
Politics › Re: Lagos Unveils New Policy Guidelines On Abortion by donbachi(m): 7:35pm On Jun 29, 2022 |
Person wey go dey stand under tree,wia birds dey gather.go carry shiit for head comot from dia. |
Politics › Re: Atiku, PDP Presidential Candidiate Enjoying Life In Dubai. Picture. by donbachi(m): 7:26pm On Jun 29, 2022 |
Frank of Apc done fat finish. |
Politics › Re: Peter Obi Short Manifesto: by donbachi(m): 7:24pm On Jun 29, 2022 |
OBIdiently speaking. |
Business › Re: Nairalanders Come And Laugh by donbachi(m): 7:20pm On Jun 29, 2022 |
Wetin be link? |
Politics › Re: Army Set To Celebrate 159 Years Of Existence In Imo by donbachi(m): 7:18pm On Jun 29, 2022 |
If i type wetin dey my mind.naija go ..... |
Politics › Re: Uzodimma Blames Tinubu’s Certificate Saga On INEC by donbachi(m): 7:14pm On Jun 29, 2022 |
Go and sit down somewhere,abeg. |
Politics › Re: True Reason Why Some People in The North Support Peter Obi ~pictures by donbachi(m): 7:13pm On Jun 29, 2022 |
Hunger,hardship,pains,terrorism,kidnapping,killings,suffer and banditry done tire dem. |
Politics › Re: OKONJO IWEALA'S SON, UZODIMMA SUGGESTS NIGERIA'S DISSOLUTION MONTHS TO ELECTION. by donbachi(m): 7:11pm On Jun 29, 2022 |
Truth like no other |
Politics › Re: YPP Abia Gubernutorial Candidate Visits FMC Umuahia. by donbachi(m): 7:10pm On Jun 29, 2022 |
Election done dey reach...dem go even collect food from mad person on the road. |
Romance › Re: Moaning During Sex, Good Or Bad? What Do Experts Say? by donbachi(m): 7:08pm On Jun 29, 2022 |
Forget the reasons...sex is magical.sons and daughters betrayed parents for it. |
Politics › Re: APC Youth Leader, Israel Describes Peter Obi’s Supporters As Rats by donbachi(m): 7:05pm On Jun 29, 2022 |
Lies from a lice |
Politics › Re: A Nairalander Proposal For A Rebirth Of Nigeria. by donbachi(m): 5:52pm On Jun 29, 2022 |
kellynoah: lol so nna seun spoil am, baddest u see my armpit oo. |
|
Politics › Re: A Nairalander Proposal For A Rebirth Of Nigeria. by donbachi(m): 2:07pm On Jun 29, 2022 |
E spoil for the ending |
Politics › Re: I'm 30 And Losing The Remaining 15% Of Hope I Have In This Country by donbachi(m): 1:28pm On Jun 29, 2022 |
Ur own still dey 15%. Mine na 0%. |
Politics › Re: What A Shame’ – Police Accuse Arise Ghana Protestors Of Attacking Them. by donbachi(m): 7:25pm On Jun 28, 2022 |
Revolution spreading across west Africa. |
Science/Technology › Re: Why Do Caribbean Lizards Look Better Looking Than African Lizards by donbachi(m): 7:24pm On Jun 28, 2022 |
Na rotten remnants dey una dustbin. |
Romance › Re: Why Do I Attract Only Fair Girls. by donbachi(m): 7:23pm On Jun 28, 2022 |
"Fair&Yellow"
Abeg,tell me their differences. |
Politics › Re: Dele Farotimi Tackles Ike Ekweremadu - Nigeria Happened To You (video) by donbachi(m): 12:35pm On Jun 28, 2022 |
Dis life |
Romance › Re: Nigerian Man Takes Bloód Oath With His Girlfriend (pics) by donbachi(m): 11:31am On Jun 28, 2022 |
Naso mad people take full street. |
Celebrities › Re: If Even Your Woman Has Money, Give Her Money”-toke Makinwa Sends Advice To Men by donbachi(m): 9:45am On Jun 28, 2022 |
U will never see them post business ideas..... Rather,update about men. |
Crime › Re: Herdsman Killed A Man After A Bus Driver Kills His Cow At Lagos by donbachi(m): 6:11pm On Jun 27, 2022 |
Dem no fit enter benue and east again... Na west |
Romance › Re: My Girlfriend Is Pregnant by donbachi(m): 6:10pm On Jun 27, 2022 |
Pikin wey go dey chop food meant for gods... Should be prepared to face it's consequences. |
Crime › Re: Wife Pays Assassin N7000 To Kill Her Husband In Yola by donbachi(m): 6:08pm On Jun 27, 2022 |
"7000" and 1 week rapid sex |
Politics › Re: The Image Showing Peter Obi Wearing Bola Tinubu Trad Cap Manipulated(photos) by donbachi(m): 6:06pm On Jun 27, 2022 |
If dem like, make dem wear am Remi gele.... Na still him I vote for. |
Romance › Re: "School Is A Scam"-ss2 Girls Say As They Run From School To Meet Their Boyfriend by donbachi(m): 11:05am On Jun 27, 2022 |
No school,no skill.
Ashawo na e be scam. |
Crime › Re: 1 Of The Suspected Killers Of Edo Catholic Priest Caught & Allegedly Set Ablaze by donbachi(m): 10:27am On Jun 27, 2022 |
This is war |