Politics › Re: FG Owes Contractors Over ₦11 Trillion, Says Fashola by donbachi(m): 7:16am On Nov 02, 2022 |
Cash out update. Yahooboyz really learn well. |
Health › Re: I Was Stung By A by donbachi(m): 7:14am On Nov 02, 2022 |
Voodoo Someone done buy doll baby, wrapped it with ur picks and carry pin dey chuuk u. Dat Scorpion na to Carry am out physical. |
|
Politics › Re: Imo Goes Green As Gov. Uzodimma Flags-off The Hope Green Revolution For A Greene by donbachi(m): 7:05am On Nov 02, 2022 |
Him fellow governors dey invest in aviation industry and agriculture...him dey plant flowers.As if dem go use am cook soup. |
Romance › Re: LGBTQ Is Not Demonic. Christians Should Focus On Their White Idol Called Jesus by donbachi(m): 4:09pm On Oct 31, 2022 |
As if anybody put knife for ur neck. For pampers wey na u go wear. |
Foreign Affairs › Re: Thousands Of Czechs Rally In Support Of Ukraine by donbachi(m): 4:06pm On Oct 31, 2022 |
Reminds me of #Endsars |
Politics › Re: PDP Crisis: Why Atiku Is Not A Unifier As PDP Has Portrayed Him by donbachi(m): 4:05pm On Oct 31, 2022 |
Until him give wike one of him wives to bolingo.abi! |
Romance › Re: I Am 42 Yrs Looking For A Man To Marry Me by donbachi(m): 4:03pm On Oct 31, 2022 |
Louis8796: U said u are 34,right and u are looking for a man? how e dey do u? |
Romance › Re: I Am 42 Yrs Looking For A Man To Marry Me by donbachi(m): 7:07am On Oct 31, 2022 |
|
Romance › Re: Legalizing Homosexual In Nigeria by donbachi(m): 3:03pm On Oct 30, 2022 |
Your sons will be abused. |
Romance › Re: I Am 42 Yrs Looking For A Man To Marry Me by donbachi(m): 3:02pm On Oct 30, 2022 |
Looking 34 |
Politics › Re: 216 APC Chieftains Defect To PDP In Kebbi by donbachi(m): 2:40pm On Oct 30, 2022 |
|
Politics › Re: 216 APC Chieftains Defect To PDP In Kebbi by donbachi(m): 10:10am On Oct 30, 2022 |
216 wey fit no comot for election day to vote |
Politics › Re: Who Will Be The Next President Of Nigeria? by donbachi(m): 10:09am On Oct 30, 2022 |
After election..cos naija na funny country. Anything can happen |
Christianity Etc › Re: Apostle Suleman: Why Assassins Were After My Life by donbachi(m): 10:08am On Oct 30, 2022 |
Hypertek nigga |
Romance › Re: Help! During Masturbation My Penis Suddenly Shrink , What Could Be The Cause? by donbachi(m): 10:07am On Oct 30, 2022 |
E done loose alignment |
Politics › Re: Terror Attack: Relocate To Kaduna Or Katsina, Northern Group Advises Buhari by donbachi(m): 10:06am On Oct 30, 2022 |
When a nation lies to itself..dis na the result. |
Politics › Re: Ekeremadu Is Being Persecuted For Being The Main Opposition To Vaccine Bill by donbachi(m): 10:04am On Oct 30, 2022 |
Who know am for international politics? |
Food › Re: Why Is Nigerian Rice Low In Quality Than The Foreign Rice? by donbachi(m): 10:02am On Oct 30, 2022 |
Since 1960 na e we still dey pick rice |
Romance › Re: Guys that are experienced in sex matters come in by donbachi(m): 7:47pm On Oct 27, 2022 |
Sperm na liquid substance and not a stone. E done stroll enter her pvssy as u cum on her bum bum |
Politics › Re: Who Will Rescue The Naira? Photo by donbachi(m): 7:35am On Oct 26, 2022 |
Him tell u sey,him no well? |
Politics › Re: Tinubu, Obaseki In War Of Words Over Break-up Statement by donbachi(m): 7:31am On Oct 26, 2022 |
Old men and bad mouth |
Politics › Re: Borno APC Chieftain Threatens To Kill And Bury Nigerians To Win 2023 Election by donbachi(m): 6:41am On Oct 26, 2022 |
And nothing will happen. What a country. |
Politics › Re: Ugwuanyi Receives FG Award For Reforming Enugu Judiciary (pictures) by donbachi(m): 2:55pm On Oct 23, 2022 |
PDP governors working for APC |
Romance › Re: What Will Happen If You Refuse To Marry Who God Told You To Marry. by donbachi(m): 2:14pm On Oct 23, 2022 |
Disfavour |
Crime › Re: Cultists Have Overthrown Tiktok!!! by donbachi(m): 1:45pm On Oct 23, 2022 |
Choice |
Romance › Re: I Just Bought A New Car (photos) by donbachi(m): 1:13pm On Oct 23, 2022 |
I sawing u bro.congratulationings to u. |
Celebrities › Re: Fake Claims: Joy Raimi Mojisola Called Out By Miss Intercontinental Organizers by donbachi(m): 1:06pm On Oct 23, 2022 |
Tales of sabi and oversabi. |
Romance › Re: My Girlfriend Introduced Me As A Neighbour by donbachi(m): 1:04pm On Oct 23, 2022 |
Fvckboy |
Christianity Etc › Re: As a Christian How Will You Handle This by donbachi(m): 10:11am On Oct 23, 2022 |
Settle with it. |
Politics › Re: Nigeria’s Future Safer With APC, Says Buhari by donbachi(m): 7:11am On Oct 22, 2022 |
Me: who dey dia?abeg give me my motar pestle |
Romance › Re: I Want To Take My Girlfriend Out For The First Time What Should I Budget by donbachi(m): 8:35pm On Oct 20, 2022 |
Whatever u dey budget..no forget condom.e get why |