Celebrities › Re: Why I Claimed To Be Married During Bbnaija – Tega by donbachi(m): 12:21pm On Jun 17, 2022 |
Dis woman lies,done shift naija comot from world map. |
Celebrities › Re: 98% Of Married Men In Nigeria Have Girlfriends – Bbn’s Boma Says by donbachi(m): 9:37am On Jun 17, 2022 |
2% dey fvck married women. |
Romance › Re: Lady Dumps Boyfriend For Not Supporting Peter Obi by donbachi(m): 7:10am On Jun 17, 2022 |
Nice one. |
Politics › Re: Bianca Ojukwu Says This About Peter Obi Being Stingy by donbachi(m): 6:26pm On Jun 16, 2022 |
If una like. Make una show us him sex tape... I done vote am already. |
Romance › Re: J by donbachi(m): 3:50pm On Jun 16, 2022 |
Not trapped... Na where to go, na e u no get. |
Politics › Re: Atiku Took A Right Decision By Not Fielding WIKE by donbachi(m): 3:20pm On Jun 16, 2022 |
Wike for pursue the guy out of aso rock. |
Crime › Re: Man Beats 2 Police Officers To Death In London - They Tried To Deport Him (video by donbachi(m): 3:19pm On Jun 16, 2022 |
Agric fowl vs native fowl |
Celebrities › Re: Most Women Abuse Men Lately, Na God Save Me”-actor Emeka Ike by donbachi(m): 2:36pm On Jun 16, 2022 |
Quaker oats umunwanyi. |
Family › Re: Help: Fresh Catfish Pepper Soup With Yam During Rainstorm by donbachi(m): 2:23pm On Jun 16, 2022 |
Cry no more... Peter obi is in Egypt studying and under studying it. |
Crime › Re: 23 Year Old Uses Benefactor’s Credit Card To Buy 10 Cars In USA (video) by donbachi(m): 11:37am On Jun 16, 2022 |
Funny generation. |
Politics › Re: How 4 Nigerian Teenagers Hijacked A Plane In 1993 - Story By Olumide Glowville by donbachi(m): 11:36am On Jun 16, 2022 |
osinbanjoisaliar: Which heroes. Dem be typical agbero. Wetin dem achieve. MKO kpai for prison 99, without ever smelling Aso Rock. E fit even be sey FG employ those hooligans to make the June 12 movement look deadly so that dem go fit use martial law. Like how dem stop EndSars which one ur generation do... Apart from hookups. |
Politics › Re: How 4 Nigerian Teenagers Hijacked A Plane In 1993 - Story By Olumide Glowville by donbachi(m): 10:32am On Jun 16, 2022 |
Heroes and true faces of democracy. |
Politics › Re: APC Picks Governor Of Kano State As Tinubu's Running Mate In 2023 Election. by donbachi(m): 7:22pm On Jun 15, 2022 |
Dollar go crash more. |
Politics › Re: Atiku 2023 Running Mate: Oppositions Mounts Against Wike As PDP Considers South by donbachi(m): 7:21pm On Jun 15, 2022 |
See wetin talking anyhow done cause am. |
Politics › Re: Yahaya Bello: I Will Contest For President Again, I Only Tested The Microphone by donbachi(m): 7:20pm On Jun 15, 2022 |
Sound engineers go fvck u up |
Politics › Re: Nothing Wrong With Muslim-muslim For Tinubu – Kalu by donbachi(m): 12:02pm On Jun 15, 2022 |
No wonder dem say him papa na from north |
Politics › Re: No Structure Yet Obi's Campaign Takes Centre Stage In Taraba, Other States by donbachi(m): 12:01pm On Jun 15, 2022 |
I done give am my structure |
Politics › Re: Breaking News!!! Panic As Gunmen Attack Church Abduct Members In Ogun!!! by donbachi(m): 10:22am On Jun 15, 2022 |
Make cele members burn candles on the kidnappers head. |
Politics › Re: Why Is Daddy Freeze Mute On Muslim Extremist? by donbachi(m): 7:13am On Jun 15, 2022 |
Him no sabi talk.. Him dey fear, make him no talk blasphemy on him own head. By himself |
Politics › Re: Why Peter Obi Visited Egypt by donbachi(m): 7:10am On Jun 15, 2022 |
We done pass here, na |
Romance › Re: Imagine Ladies Wearing Their Body Counts On Their Forehead by donbachi(m): 7:09am On Jun 15, 2022 |
Prostitutional badge of honor |
Politics › Re: "Tinubu Will Vomit The Money He Stole" Bode George by donbachi(m): 8:07pm On Jun 14, 2022 |
Ogbenis |
Politics › Re: Are You Aware Of This About Mr Peter Obi by donbachi(m): 8:05pm On Jun 14, 2022 |
2023 presidential election in Nigeria,go shock the continent called AFRICA. |
Politics › Re: Peter Obi Visits Egypt To Study Their System by donbachi(m): 3:26pm On Jun 14, 2022 |
On a mission to save Nigerians from the hands of Pharaohs |
Crime › Re: White People Rejoice As Government End 300$payment For Black American In Atlanta by donbachi(m): 12:31pm On Jun 14, 2022 |
They should remove child support also. |
|
Christianity Etc › Re: Why Do Some Prophets Use Coconut For Deliverance by donbachi(m): 11:36am On Jun 12, 2022 |
If Jesus had used coconut.. And pastors are using sand today.. U for still question am. |
Education › Re: NIGERIA FIRSTS: Meet Nigeria's Youngest Phd Holder,bagging His Phd In Maths by donbachi(m): 6:42am On Jun 11, 2022 |
Igbo amaka.
Yes!... I dey house come beat me. |
Nairaland General › Re: l by donbachi(m): 3:10pm On Jun 10, 2022 |
Blame ur bro, wey go dey chop frog and rat soup. Without asking questions. |
Family › Re: What Do I Do??? by donbachi(m): 9:03am On Jun 08, 2022 |
Just as APC abandoned Nigerians |
Nairaland General › Re: Bbnaija Pere/kogi First Lady: Jackson Ude Threatens To Release Video Of Alleged by donbachi(m): 6:38pm On Jun 07, 2022 |
Small pikin... Go dey chop food meant for the gods. |
Politics › Re: Apc Boils Over Consensus Choice by donbachi(m): 6:18pm On Jun 07, 2022 |
Inside ur pot |