DopeJemi's Posts
Nairaland Forum › DopeJemi's Profile › DopeJemi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 330 331 332 333 334 335 336 337 338 (of 386 pages)
. if cheLshit score nau, e go pain Me die oh |
torres2: no mind am jare, seh muki don go liverpool thread ni?Muki dey hide dey sip aLomo She dey come ![]() |
. Dis Mackie na Mumu oh ![]() |
torres2: if you no hear abeg use earphoneU see wetin ur mumu husband miss ![]() |
memski: Very true.. Man u go hear am when we meet again.If I hear |
[quote author=Okija_juju]We chose to ignore it... loading second pic as screensaver.. [/quote]Bad Guy ![]() U aff spoiL ![]() |
. is it dat u guyz didn't see d second picture or wat ![]() |
[quote author=GARRI (x7)]Fixed.... [/quote]Was dis hau Vanguard said it |
kelvincoll:I tire oh, sum peopLe can be daft sha Err'bady's just spewing crap Adeboye mentioned onLy 1 disaster and he even siad it wud not be serious if precautions r taken, dat was d onLy disaster he mentioned, wah happened 2 d oda good things he said. I see nuffin buh hate and ignorance I bLame d op 4 d exaggeration, d topic has nuffin 2 do wiv d body |
. d gods Must be crazy ![]() |
okay! I get d story, good work JTF Buh hu dah phuck z dat guy? ![]() |
Lovine: Is Ad ;Deboye a Pastpr or a Prophet? Or must he prophecy?U didn't av 2 comment Nau Look at wah u've done 2 urseLf |
pretim: mine was boring nobody to take me out, just sleeping since morning, oh poor meOgurL, na wa oh Y u kan dey show us ur pix nau ![]() Miss nairaLand contest don finish oh ![]() |
. 4 my papa House, dey chop chin-chin wiv pepsi and my tv dey Look Me, I dey Look a♏, and Man-u dey win dey go ![]() |
see as body dey sweet Me ![]() |
wetin dey happen? We don score oh |
Let's Go Dere We winning dis ![]() |
Enoquin: You are in Maranatha? That used to be my churchYeah Dat means u r in warri Which church r u in nau |
Prodigee: WTF did u just spill?!Crap ![]() |
. Dem dey chop Liquid? ![]() |
it has got 2 Be at d Redeemed christian church of God(Maranatha parish) God is Good, choi! E no easy, I remember Last year wen I was in church, bouh 2 cross-over 2 2012, I had so many tots in my mind, tots Like "I'm entering 2012,am I gonna make it into 2013, a♏ I gonna survive 2012" and here I a♏ 2day, bouh 2 cross over 2 2013. God is mercifuL, thank U God 4 keeping me and my famiLy aLive ![]() |
I dey wait 4 u oh Btw! Y dem open mouth down, dem be statue ![]() |
djeezy: @Dopejemi, I can bet u've made that resolution several times and failed to adhere to it.lol, so just self service like 20 times today to make up for the times you won't do it.Hahahahahahaha U had me der mehn I made d same resoLution Last year Buh I realLy wanna stop it |
djeezy: Lol, you're goin 2 go back 2 that habit sooner dan u anticipatedWah makes u say dat |
Never 2 seLf-service again ![]() K2039, u 2 Like Long story sef ![]() |
killuminati: you carry first bros congratD party dey warri. U go come |
if I say I get wetin 2 taLk, I go dey Lie Anyhau sha, I don comment, incase e make front page ![]() |
Na wa oh ![]() |
stop generaLizing it Christians don't use fire crackers 2 ceLebrate d birth of Jesus, d Pagans do D chiLdren also enjoy throwing fire crackers cuz it makes d day noisy, its not Like its a must 2 use fire crackers, dey r just doing it 4 d Fun of it, nothing reLigious and serious abt it A reaL christian don't throw fire crackers, its d ones dat just go 2 church 4 going sake dat enjoys it and besides peopLe throw fire crackers 2 Light up d ceLebration, 2 make it LiveLy n fun |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 330 331 332 333 334 335 336 337 338 (of 386 pages)



[/quote]Was dis hau Vanguard said it 
