Doyin13's Posts
Nairaland Forum › Doyin13's Profile › Doyin13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 222 223 224 225 226 227 228 229 230 (of 254 pages)
For where Before them shoot I go don recognise Can smell Po Po from a mile off Rather than Nana I go shout ''Salvation is better than earthly desire. You must be bornagain or go to hell fire'' ![]() |
E be like say you don dey think say your village name end with chester or shire U don 4get say we don know you tay tay for Ajangbadi and Okoko ![]() |
No to get the Met You have to say ''WALAHI TALAHI'' ![]() |
I wonder what I would look like shouting NAIRALANDER NAIRALANDER NAIRALANDER If u like, make you do like say you no hear me. I go tell Mama Shanikwa make he com talk to you |
omoge no lie o Your village path no fine reach that one ![]() |
haha nana u be Brixton chick the worst tufiapa bus 35 nko P4, where that bus dey go again. When I see you again i go shout your name Na jus Clapham for there i dey stay |
Dem go sack Martin Joo He just spends money on too many forwards Needs to ship Defoe out and get some quality defenders. imagine that tony gardener and stalteri for defence Suicide squad wey reach them I never see SOS Bring back Ledley |
Ha nana. U don change ur pic. I dey sure now Na for bus 69(no pun intended)I dey see you ![]() |
@Tennis Lovers Did you hear of that story where Ljubicic after a match was given the scare of his life when he found a naked man in his locker. It happened to be Michael Llodra. He was apparently trying to get some of the ''cosmic power'' that all of a sudden had gotten Ljubicic to the top of the rankings!!!! |
i stay in S.London I don tell my neighbour wey be ganja seller make e get me one piece So I know if I am going down I will take one or two along When we reach hell fire finish, I go com give them ass whooping Bloody kung fools |
if me a catch them me a fi flog the likkle rascals Ratid |
awon omo ti won leko |
i jus dey hope say one of this days after hard days work make dem com dey shout I go beat them like say na Naija MO-po I jus neva vex reach |
nana u sure say no be u i dey see. Wey dem no fit make sentence without putting yeah for the end e.g U see this boy yeah He was trying to put his tongue in my mouth yeah then i must have mashed up his face yeah bu then i let him kiss me yeah |
i know u u are among those kids wey no dey let person hear word for london bus |
Na when dem get internet connection for VGC I be think say na for only Eje dem don get ![]() |
@wifey now imagine if I gym nah I dont really I am quite a geek |
Phat girl Slimz |
@Nuzo Touche. May I suggest Nkwobi as your emblem then. That I am sure will have you back from Nianjing in no time By the way Nee hao ![]() |
@ufobabe For a face like that. I change my B/day to June 15th ![]() |
DRANOEL:Ol bob Dranoel you harsh o. Normal court no go fit handle you. Na Sharia court for you. But which body part we go comot for administering a malisious and noxious thing. |
I would rather you ignore me. May God no let me see bad thing |
Lame |
don't forget to puke Keep that shape real good Que Sera Sera |
Well sorry o. I can assure you looking like that you will not get any interest. Better run to whitey-whitey forums.com |
the ladies like it ruff abi ![]() Would you like a likkle spanking? ![]() |
tnaidar= atutu puyoyo ![]() |
Blood? Who be you blood you l[i]ikkle bloodclot[/i] |
omo eko 3 is more or less omo eko which ever way you miss road. Your face fine, you com get lepa body what do you think this is some white man's forum!!!! ![]() |
Come tnaidaR This one wey you dey vomit so Hope you are not suffering from anorexia N/land Gentlemen love meat on the body A little cushion for the pushy If you get my drift ![]() |
na im you try give me chop But I shout the blood of Jesus Gamine falls down rolling on the floor ![]() |
@ghettochykk and omo eko 2 You two would make good characters in the L Word @naija diva You are learning real quick. Fan the flames of discord. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 222 223 224 225 226 227 228 229 230 (of 254 pages)