Doyin13's Posts
Nairaland Forum › Doyin13's Profile › Doyin13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 220 221 222 223 224 225 226 227 228 (of 254 pages)
NO can do. I am already in violation of countless privacy laws. |
mrpataki u want me to reveal your identity too? |
Oops Guess the caption is a giveaway ![]() |
my people, this is a n/land lady taking part in a beauty peageant guess who? |
aloib IM me pls. I 4got to add you to my list of friends |
I see Jackal is the new lead in the sequel ![]() |
never wanted to but he was bigger than me ![]() what place in the world do you think you would never visit? |
ta lo ti ji o? |
@olanajim You are the newly certified authority on existentialism. I salute |
yes have you ever beaten up anyone for delaying your salary? |
Abeg I don tire after my exertions. I return to work tomorrow Papa bomboy wan go sleep |
I don't think there is any curtain that can stop the whole neighbourhood from hearing that orgasmic sound ![]() |
PTH lLeave acid alone o or I go show you my Ottoman side. ![]() |
See wetin una don do. Una make babeelove tire ![]() |
Okay all of una make una carry go. Me and Baby boo wan yarn. ![]() |
Kids!!!!! *thinking where is the man* |
@Babeelove So you are that Jekyll and Hyde character Intriguing Hmmm **thinking of point of attack** |
![]() babeelove babyboo is back |
Women. I no understand una. Dem fit just turn on u now like female tarantula Jeepy Creepys eh. ![]() |
This simply me na character Just read her post on this thread Its hilarious https://www.nairaland.com/nigeria/topic-69085.32.html#msg1345913 |
PTH Don't tell me you are giving in to the Moors. Have they worn you out ? The future of Jerusalem is in your hands o |
Babelove Wetin u mean by there is something abt this Doyin13 that is unsettling. I am as normal as they come. I aint got nothing but love for everybody. Assuming you gree go on IM now, I fit prove am beyond doubt |
@babeelove Hypewoman- as you dey hail me everywhere so, dey escalate my rep @Acidrop Forget PTH. He cannot be saved. Those of us wey know beauty when we see am don pay our respects. |
PTH Y do you choose to remain obstinate in the light of irrevocable evidence. Acidrop(Pam)is epitome of ryde or die chick she is gangsta. |
@nuzo Very true I hate your chow mein eating, Nkwobi dreaming ass ![]() Quite cathartic really |
I can verify that Debo is not just Mr. Arsenal He is also very knowledgable abour energy resources-coal and oil especially Quite a jolly fellow really the lad ![]() |
Come acidrop U no dey IM? |
I c u are in the mood tonite acidrop Continue I am enjoying myself. |
BABELOVE I suppose dey pay you for services rendered as hypewoman. ![]() |
So we be thesame height. From your pic I be dey guess say you go be like 6'5 @acidrop I go show una the abs another day a piece at a time na my motto ![]() |
May we call PTH make he come see acidrop o Babe is on fire. she no wan gree |
I found it jus in time lol @f u up how tall u be? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 220 221 222 223 224 225 226 227 228 (of 254 pages)
