Dating And Meet-up Zone › Re: What Do You Think Of Ladies On Nairaland? by doyin13(m): 2:43am On Aug 15, 2007 |
Come how dem dey comot pic? |
Dating And Meet-up Zone › Re: What Do You Think Of Ladies On Nairaland? by doyin13(m): 2:42am On Aug 15, 2007 |
f u up
Ol bob u tall o |
Dating And Meet-up Zone › Re: What Do You Think Of Ladies On Nairaland? by doyin13(m): 2:40am On Aug 15, 2007 |
ol bob |
Dating And Meet-up Zone › Re: What Do You Think Of Ladies On Nairaland? by doyin13(m): 2:34am On Aug 15, 2007 |
Wait make I take another one now |
Dating And Meet-up Zone › Re: What Do You Think Of Ladies On Nairaland? by doyin13(m): 2:32am On Aug 15, 2007 |
una don see me finish now |
Dating And Meet-up Zone › Re: What Do You Think Of Ladies On Nairaland? by doyin13(m): 2:29am On Aug 15, 2007 |
PTH PTH, abeg carry go. The girl Segsy. @Aloib When I reach Bodija next I dey come your house  |
Dating And Meet-up Zone › Re: What Do You Think Of Ladies On Nairaland? by doyin13(m): 2:25am On Aug 15, 2007 |
Seen
So PTH dey lie for our ear since.
NO vex. I was led astray
Fine girl |
Dating And Meet-up Zone › Re: What Do You Think Of Ladies On Nairaland? by doyin13(m): 2:21am On Aug 15, 2007 |
Hmmmm.
thinking, what the heck
'fine girl' make we see your picture now |
Dating And Meet-up Zone › Re: What Do You Think Of Ladies On Nairaland? by doyin13(m): 2:14am On Aug 15, 2007 |
Crikey
acidrop, y na when i no dey
you dey show your pic? |
Dating And Meet-up Zone › Re: What Do You Think Of Ladies On Nairaland? by doyin13(m): 2:09am On Aug 15, 2007 |
omo this thing no funny o I had better start seeing some pics now or there is going to be 'ball juice' all over this forum  |
Dating And Meet-up Zone › Re: What Do You Think Of Ladies On Nairaland? by doyin13(m): 2:07am On Aug 15, 2007 |
acidrop: aahahahah, ooooooooooooooooouuuuuuuuuu, eeeeehhhhhhhhhaa, nothing do me oo, na doyin i c, eekekeekekek, miijojaja come rigor mortis dey catch you? i neva even start. |
Dating And Meet-up Zone › Re: What Do You Think Of Ladies On Nairaland? by doyin13(m): 2:03am On Aug 15, 2007 |
ok i don enter the arena.
acidrop,my nemesis i see say you dey here. |
Forum Games › Re: Yes Or No by doyin13(m): 12:16am On Aug 15, 2007 |
I thot a question follows an answer.
Anyway
have you ever had a party? |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by doyin13(m): 11:54pm On Aug 14, 2007 |
u won't thank me
I am trying to ward off any characters with shady intentions
Now you have spoilt all my good work. |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by doyin13(m): 11:53pm On Aug 14, 2007 |
ol bob
later men
Nike u too no go sleep |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by doyin13(m): 11:52pm On Aug 14, 2007 |
anybody else u fit call me
but this girl brother
for where
i go off my fone
power pass power. |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by doyin13(m): 11:48pm On Aug 14, 2007 |
turl make you careful o the girl is barely legal and her eldest brother big pass me  |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by doyin13(m): 11:48pm On Aug 14, 2007 |
nike4luv: nau, dnt know anyone, i avnt been here in ages, jus come here to let off steam hehehehehe those randy teens chasing you round the fields eh. sighs nostalgicallythose were the days |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by doyin13(m): 11:41pm On Aug 14, 2007 |
see nike4luv. na so we dey know small pikin Na small pikin dey talk- 'He's so cute', 'nice haircut'. when u grow older u go dey talk- 'he looks like a man', 'he looks like he can throw it down'  |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by doyin13(m): 11:38pm On Aug 14, 2007 |
come turl. U sure say u be 25?
Wetin be your secret?
Abi u go put dagbo picture for your profile |
Music/Radio › Re: What Song Is Currently Stuck In Your Head? by doyin13(m): 11:36pm On Aug 14, 2007 |
uchetobi: Nataha Beddinfield - i want to have your baby Make e no be say ur clock don dey tick o. if so. Holla at a brother yo  |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by doyin13(m): 11:34pm On Aug 14, 2007 |
@turl
I go leave u
u be young blood.
if it were a few years ago na different matter.
But white hair don dey grow for head. |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by doyin13(m): 11:26pm On Aug 14, 2007 |
Hope the flooding no reach your side for Cymru for there. |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by doyin13(m): 11:17pm On Aug 14, 2007 |
Ol bob Come Turl, which one be your own. U dey use style aim at me since.  If you can't eat BEEF, don't cook it o u neva hear I be atutu puyoyo  |
Travel › Re: Nigerians In Diaspora Carry Sh*t For A Living by doyin13(m): 11:14pm On Aug 14, 2007 |
No be abuse o, Na compliment. I am actually working my way up the system. In a few years I will be Head shit packer. That's when the big bucks start rolling in  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Fan Thread: For Gunners Only (Old) by doyin13(m): 11:12pm On Aug 14, 2007 |
|
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by doyin13(m): 11:08pm On Aug 14, 2007 |
|
Travel › Re: Nigerians In Diaspora Carry Sh*t For A Living by doyin13(m): 11:06pm On Aug 14, 2007 |
@Naija cutee You too much jo We will make you Honorary Night soil woman Cute Baroness of Igbe land  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Tottenham Hotspur Supporters Inc by doyin13(m): 11:03pm On Aug 14, 2007 |
What is that sound I hear from white hart lane? Oh, Dem Spurs fans wan mash up the place u know  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Fan Thread: For Gunners Only (Old) by doyin13(m): 11:01pm On Aug 14, 2007 |
May I suggest some mud wrestling between you warring ladies  Who wan bet? I have got my money on mukina. That Gambia place dey make bone strong well well. |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by doyin13(m): 10:54pm On Aug 14, 2007 |
somze next time wey you wan come Jan I go help you write invitation letter  |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by doyin13(m): 10:53pm On Aug 14, 2007 |
oi for where
If na that one. Don't let the lingo fool you
My hometown na Portsmouth.
Tony Blair is my godfather
I get pali o |