Dreadshy's Posts
Nairaland Forum › Dreadshy's Profile › Dreadshy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
It haf happened... |
Oga, my father in law died years before I married the daughter. The uncle that wanted to show himself on my wedding day I shun the man. He was claiming elder in the family did a lot to frustrate my marrying the girl. His mother in law died this year, they asked me to send him money. I told my wife that I wouldn't send him a dime. My wife say she stands by my decision. Nobody called me after that day. If you take rubbish, them go dey follow you back to back with rubbish... |
Me and my tailor dey break until march, i no get strength to fight |
Selfmotivated:ask your yoruba friend. |
Congrats |
How is thos news? I stayed 7 years no kpanshing till i realized all the girls that came my way thought i was okobo. Then i unleashed the .... |
Na like so my ex take start, till the day wey i tell her say na me be man, na me be the prize no be she, since rhat day she never recover. Modified... Some women like the attention that men give them but if you chicken out and start chasing her like you are about to do because of emotions, you will lose in the long run. Give her less attention and focus on making money |
This na the type of girlfriend good to get, no be those ones whey go bill you heaven and earth after them give you boxers and singlets. I Ben suffer for their hands that year. God ignorance no good o. But guys we need to upgrade our game o |
When immigration done turn to intelligence, this country to cash our just say anything about security |
SlyDev:i am thinking you are not yoruba, tinubu we know and trust... wake up from your slumber. |
Awon elenu, keypad warriors . Na jim iyke kind of person be that, if you het mouth enter ring. |
You spoke to mourinho, does that win us the world cup? Maje we hear word, una sack the other guy because he dey pick players wey una no fit influence. |
Where are the future is femail people? But oga you fall our hands, we suppose flog ypu for market square. |
Fight dey sweet when money dey, if e sure for you wait small, gather evidence then begin the fight. But as you dey fight no win battle lose war o. Also know say na woman wey dey house na im be wife, all those other ones na osho free, them dey share that thing like say tomorrow no go come bevsuse prick and ysnsh no get meter. |
The north that don't have oil palm has lower prices compared to the southern states. Na wa o |
Na these same breast men go dey hustle to suck? Tueh!! |
How many of these errant police people have been fired? None, all na wash... |
The craze for fly overs by these Set of Governors is alarming abi na the new format to loot be this? |
Islie:this same specific go see boko hharam now, e go dey hide inside bullet proof vehicle. Na so so civilian them dey get power. |
Make person dey do research reach house wey person wan marry, no be to show up say you wan marry them cloud cover your eye. After the marriage you come dey hear something like this. |
Where ire those crack head hisbah? This is not for you? |
Person wey dey advertise joystivk, na wetin e dey find? |
You are already doing it, just mske it louder |
Election done near, we go see them dance with children fry akara with women visit people for hospital. After them win them go chop the allocation alone. |
He should also remember that after the entry is crucify him |
cococandy:I have watched so many movies, they portray women as witches, its only harry Porter that I saw wizards. That is why i asked, when he is through with his story, he should let us know. |
That man stupid gaan, he is an olosiuos fellow |
Very useless man, after now if him sick make the boy no answer am.e no go know say him done sell him pikin. na so one man wan come spoil my day say i must pay him transport to him niece wedding. GOD save am say my papa say make i no talk i for just abuse am make ground scatter. Bloody thwart!!! |
Na for our country person go stand up sue another person to contest election, na like so them tell us say one tall man like that no get money buy form today nigeria no get mowny na to dey borrow up and down as at last count na 38trillion we dey owe. |
Stupid people na another person go dey kpansh that yansh later |
Stupod people na another person go fey kpansh that yansh later |
Rule till 2031 |
