Drenix's Posts
Nairaland Forum › Drenix's Profile › Drenix's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
Abeg no 1 mentioned ikechukwu uche,abi hm go do retire den |
Am a fan of jim,but i tink is ego nd hs {ima onye bu,sè omo eni ti mo je ni, u no who i b} wil land hm sumwhre he wud not dare 2 land. Abeg,jim control yur emotion, |
guy me nid am; drecky4luv@yahoo.com, |
E b lyk say tins dey jabo apart 4 here,sum dey strike each oda,dan 1 dey. @ poster na yur grandmama write, |
Y sum pple cum dey form botì 4 here,it happens, E get as u go rush drink water,d water go hook u 4 chest,e go b lyk say u swallow stone, ![]() |
I checkd mine,nd its showing "record does nt exist",does any ave solution. |
Me self my guy, i pray mk d rsult cum out, |
Guy abeg help me check dis 06128323CD, or 06128323CF. |
Y wud sum pple wish deir fellow human failure,na wa o. Sum evn went far,sayn dey shud prepare 4 money 4 anoda jamb. Watsova u wish sum1,dats times 10,of wat u'll get.
|
Y dis so much noise about barca,dem b God? Na throw dem go throw d ball inside net. All dis bad belle{haterz} especially Chelsea fan wey wan make arsenal comot,surprise await u guys, u guys wishd nd prayd 2 b in dis stage,hey yaa! It didnt happen,beta luck nxt time, Nko ti anse,ko easy, |
Check dis out NEKEDE-owerri , CEMETARY-aba, OGBOR HILL-aba, URRATTA-aba, UMUKPHEHI-aba, ARIARiA-aba, ODOGBOLU-lagos{aguda}, BATA-aba, IPONRI-lagos, dis list is endless |
Check dis out NEKEDE-owerri , CEMETARY-aba, OGBOR HILL-aba, URRATTA-aba, UMUKPHEHI-aba, ARIARiA-aba, ODOGBOLU-lagos{aguda}, BATA-aba, IPONRI-lagos, dis list is endless |
No b small tin o! Jamb has jambed so many pple,take a gud luk @ d society 2day. Evry year,d numbers of candidates kips increasing, na wa o! Sum pple are blaming dis generations,dey are dis, dey are dat, ,etc, lyk sum1 said earlier on post,jamb dnt fail,its d skul required cut off marks dat makes std failures, |
Even a dead man can't use himself as a sacrifice 4 dis disorganised country,dis country aint worth sacrificing 4,i dey tel u, it has made so many pple gone mad,sum even committed suicide due 2 d neglect kudos 2 mr nigeria, |
e dey swyt u 4 mouth abi, yur sista hussy na im u dey fall in luv wit, e b like say u dey possessed abi, make u no go find yur own husband, |
