Drenix's Posts
Nairaland Forum › Drenix's Profile › Drenix's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 11 pages)
God heal dis kwontiri |
ok |
oluwa protect me 4rm my friends cus i can take care of my enemies |
abeg wen buhari dey come back |
nawa c fyt oooo. can nigeria eva gt united. c as tribalism dey affect us. God abeg cum help us o. |
o men no b small tin o** Na so i jam one gal 4 my area my spec though** i no no wetin enter my mind wey cum make me ask which church she dey go as she mention cele*** my bp rise*** wahali dem no dey play naija bet 4 dos gals head o*** cus if u go Bleep dem up dem go beat u lyk joshua take beat klitchko***** |
i dont seem to u8ndewrstand dia portal page at all after my payment just to print out my green card all i saw on my green card some details like next of kin^ educational qualifications and shirt kits were all blanked**** any help on this |
d reason y i hate dis country... i tink our major problem is religion.. trying to impose ur religion on others. weda christians or muslims we nid to luv one anoda |
Nawa oooo** dis reminded me of my school daya back den at FEDPOLYNEKEDE wen similar act happened* we sitdown 4 house sote house tire we immediately dey call off d suspension werin follow na exam u nid c massive failure, withdrawal etc. that one no end dia we pay damage fee, even students dat were given admission d following year and d year after paid heavily. But truth be told naija students are suffering. My lecturer dos days wiil tell u if u dont buy my handout, material etc he will fail u, i swear him go fail u without looking back. So many injustice in naija universities, talking about SUG d ones VC/Rectors appoints.RUBBISH!!!!!!! I SWEAR TO GOD I WUD WORK HARD SO DAT MY CHILDREN WUD HAVE D BEST QUALITY EDUCATION IN LIFE EVEN IF NA 4 DEM TO GO GHANA GO SCHOOL I GO DO AM 4 DEM |
NA GOD GO SAVE US 4 DIS KWONTIRI NOW. THE RATE OF ROBBERY NOW IS FUCKINGLY 2MUCH. C WAT RECESSION HAS CAUSED |
am an imolites bh in terms of development and infrastructure governor rochas okorocha is a failure i swear**** i wnt to Ananmbra durin d festive season u nid see good development and infrastructure in Ananmbra state** Rochas shud keep quiet'''' Mouth no dey do na empty barrel dey make noise |
DEM B IDIOTS Y DEY NO GO USE AM FIGHT BOKO HARAM NA COMON PROTEST DEY CARRY DIS KAIN TIN CUM *** NA OGUN GO FIRE DIS GOVERNMENT |
may GOD punish all dis APC people with dia tactics i swear na ogun go punish dem |
chai dis yeye network |
abeg shey na 4 students wey graduate 2016***** |
woa..
tnx 2 God 4 addin a new age 2 my years.. |
God please help dis country called Nigeria... |
choi.... D blames shudnt go to d gal jawe.. Wat prompted d man go slyp wit d oda gal. Street has taken over ooo. advice... Pls secure wat u hve verywell o. Cus everytin na street na... |
Naso money dey change pipo... |
pls like how much would it cost... |
D world must celebrate me.. |
In Emmanuella's voice.... ok |
Na wa oo.. Mke dem stop all dis ethnic violene.. it wnt epp anybody... I also noticed sumtin abt nairaland, most pipo comments are 2 tribalistic. No man is an island. |
y d strike go hold, wen NLC demselves r nt united... |
Which way nigeria? |
Sum pipo jux dey yarn rubbish.. Instead of una 2 dey pray 4 naija. Una dey here dey spit fire. Y dis hate cum 2 much nowadays. Dia z no day in nairaland dat u wnt c an hatred speech against one anoda.. God deliver dis nation. |
Naso. u go dey feel lyk kingkun. nyx post op |
i c |