Drenix's Posts
Nairaland Forum › Drenix's Profile › Drenix's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
Common sense........... He shud invest dat money in nigerian league, rada dan buying arsenal........ Abg mke dem no sell ma darling club 2 dat man. |
Mehn... Na dia way b dat. All dos frat guys wey full front and back gates of imsu. D worst part b say police pipo dey aware of am. Bros abeg save ur head. If I tell u ow dem dey take extort money 4rm student cus of indecent dressing 4 fedpolynekede 2 b precise south african,bros u go jux dey shake ur head.......... May God help us |
Bros y nah? U 4 no tear d querry. Bh let's b realistic kaduna wia dem carry d match no follow. May God help us |
Dat so called Hon dey madt I swear............... He shud berra resign and go becum a lecturer.... Rubbish pipo,jux ow many weeks, him don dey gv us conditions. Thunder go strike him mouth |
Sum pipo r heartless... |
C as pipo dey claim werin dem no b. Most of una wey dey hia,wch kain houses dey una villa. Abegiiii make una park well jawe...... |
Now 2 nil....... |
Mehnnnn. Wts happening to our football nowadys. All our national team are jux fuckin up big tym. Its dis d change we re clamourin for. |
Wch way naija... |
May God help us in dis country................. |
As I read d topic men.... I start to dey laffff. ur fwend wan go ginger army man,oboy na suicide b dat o |
O men d team no follow @ all... Poor tactics,fear of d unknown,in accurate passes,no fighting spirit.. Gushhhhhhhhh. D technical crew na rubbish, afta nduka ugbade go dey complain about nff, board members etc, tnk God say him dey part of d technical crew. God bless nigeria |
Congrats... Bh dnt dissappoint ur pipo o |
Ve been in aba since on friday.. All I ve been hearing is.... Alex otti.. D pipo has spoken,d ve casted dia vote.. So inec u berra do d needful, which is to announce d winner of d election.... Alex otti.... Pdp don kill abians, most especially residents of aba,if una cum aba eh! Jisos, u go ask question if dem get governor or not... D man dey pay media pipo 2 dey show unbuilt projects........... Apga mke una no agree 4 pdp o |
I jux dnt like dis wike of a man.. Sumtin fishy about him.......... Anoda T*A orji in da making |
My people,my people... I think our governor deserves 2 rule imo state again. He has done so much 4 our state(imo). Ihedioha wud take us bak 2 d prison. God bles imo state! God bles Nigeria!! God bless Africa........ |
my people my people.............lol |
y d hatred......... Abeg mke una leave d guy jawe..... |
I gbadun d gal o.... I cnt wait 2 collect ma own national cake 4rm her I gbadun d gal o.... I cnt wait 2 collect ma own national cake 4rm her |
plz nigrrians let's keep praying 4 our dear country.. d enemies wana scatter dis country. Buh by Gods grace and mercy, they shall not prevail |
lol.... |
okadigbo |
o men dat place badt gan... on ow u dey waka 4 dat road, u go use ur head gan... ur step,ur waka,ur talk Mata well well. bh on how u go dey form ajebo,umu boys go use u chop..... xo shine ur eyes nd no smile 4 dat road o....
|
oga dis 1 small nah.. I don roll under sun with white school uniform. ven rolled in the field during rainy season,use hand uproot grass. etc. na dos days wey secondary school na secondary school. not Nw. wey b say u fear ur senior pass ur teacher. |
[b][/b]U R RYT BRO.... BEEN 2 NICE 2 LADIES AINT COOL AT ALL. IF U ARE 2 NICE 2 LADIES DEY TAG A MUMU.AM A VICTIM OF DAT. I HAD A GALFWEND BACK DEN, SHE WAS A VIRGIN, DUE 2 MA NICE GUY ATTITUDE I PROMISED NOT 2 DISVIRGIN HER UNTIL SHE WAS READY 4 IT. I NEVER KNEW 1 SHARP BADT GUY WAS AROUND D CORNER WATCHING HER.. D MOST ANNOYING PART OF IT WAS DAT SHE SAVED MA NAME WITH ''''MR NICE GUY'''' D REST NA STORY NOW... CUZ I DON BADT PASS MESSI NOW... XO MA GUYS MAKE UNA USE UNA HEAD 4 GALS OOOOOO [color=#990000][/color] |
I SWEAR TO GOD, SUM PIPO R JUX SELF CENTERED........... AM BEGINNING TO HATE FASHOLA WIT PASSION. |
[b][/b]bro dis 1 na small ............ abeg u nid cum ijeshatedo, make u cum c 4 ya self................. almost al d whole roads wey dey dia aint motorable............... na ijesha market own abi na agbebi o u wan talk. EVEN MA STREET ESHILOKUN WHICH HAS BEEN UNDER RECONSTRUCTION SINCE JANUARY AVE NAT BEEN COMPLETED AS AM POSTING DIS POST..... D WORST PART Z DAT D SRTEET AINT DAT LONG.. I BOW 4 DIS NATION....[b]bro dis 1 na small ............ abeg u nid cum ijeshatedo, make u cum c 4 ya self................. almost al d whole roads wey dey dia aint motorable............... na ijesha market own abi na agbebi o u wan talk. EVEN MA STREET ESHILOKUN WHICH HAS BEEN UNDER RECONSTRUCTION SINCE JANUARY AVE NAT BEEN COMPLETED AS AM POSTING DIS POST..... D WORST PART Z DAT D SRTEET AINT DAT LONG.. I BOW 4 DIS NATION....[/b]bro dis 1 na small ............ abeg u nid cum ijeshatedo, make u cum c 4 ya self................. almost al d whole roads wey dey dia aint motorable............... na ijesha market own abi na agbebi o u wan talk. EVEN MA STREET ESHILOKUN WHICH HAS BEEN UNDER RECONSTRUCTION SINCE JANUARY AVE NAT BEEN COMPLETED AS AM POSTING DIS POST..... D WORST PART Z DAT D SRTEET AINT DAT LONG.. I BOW 4 DIS NATION.... |
yeah bro........ jux finished ma ND at federal polytechnic nekede, owerri. imo state |
TASCONET.................. PLZ R U AROUND LAGOS......................[b]GAI PLZ R U AROUND LAGOS......................[/b]GAI PLZ R U AROUND LAGOS...................... |
[color=#990000][/color]bro abeg make u choose urban and regional planning................. its a nice and interesting course 2 study and so many job opportunities awaits u. [b]bro abeg make u choose urban and regional planning................. its a nice and interesting course 2 study and so many job opportunities awaits u. [/b]bro abeg make u choose urban and regional planning................. its a nice and interesting course 2 study and so many job opportunities awaits u. |
[color=#000099][/color] :DDENIS...................... GAI U GROW 4 SURULERE NI. CUS AL DOS PLAY WEY U WRITE, BRODA I PARTICIPATEDE IN ALLLLLLLLLLL........................... :DDENIS...................... GAI U GROW 4 SURULERE NI. CUS AL DOS PLAY WEY U WRITE, BRODA I PARTICIPATEDE IN ALLLLLLLLLLL........................... |
I gbadun d gal o.... I cnt wait 2 collect ma own national cake 4rm her