Drenix's Posts
Nairaland Forum › Drenix's Profile › Drenix's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
No b nu tin na..... If u work 4 bank u go knw werin I mean, more especially dos customer care girls, na so dem go dey talk 4gt dia self....... Dey 2 loose guard wella........................... |
I swear all dis ftc guys dy use otumokpo... Jux nw nw, una don comment.................. |
Woa dts nice.... May oluwa grant dem all dia heart desires........ |
Na wa oooo... All dis position 2 b filled. Hu cum dey handle all dis courses 4 dem b4.. |
Make all of una shut up... C as una dy quarell d gal like say, na she worst pass. 99percent of una wey dey nairaland don dy fuVk bs4 dis gal age, y una cum dy rain abuses on her. " He hu says he has no sin shud b d 1st 2 cast a stone". Now back 2 d mata, ma dear, do not b pushed 4 wat u aint ready 4, if not gobe go b4 u o. If ur boyfriend truely loves u,he shouldn't force you 4 sex,he can still wait, if him do mistake brake ur virginity, babe him go leave u go 4 anoda gal, ma dear 4 u 2 b on a safer side. Abstinex is d key 4 u oooooooooooooooooo |
E 2 long jawe... D summary b say... I dnt call pipo like I do call b4.... Cus d way tins dey go, every kobo matters now... |
D rate of accident nowadays is alarming. Devil jux blow breeze of accident, bh God pass am. May evwi member of our families nt die destiny unfilled in oluwa name. Amen |
Mehnnnn I no fit stop 2 dy laf o... Dos days no b hia. Tnk //God I met dos years... It was fun... Sumtyms I luk @ d younger generations, I laf. Bcus dey cum wen tins don baje.. Den u no fit sit down 4 parlour wit ur papa dey watch tv... U sight dad 4rm far wia u dy play, d kain run wey u go run go form sleep eh,nobody go tel u. Manners has lost is virtue. Nowadays......... U go c smal pikin dy watch romantic movie if popsy wan rmove e go dy shout" daddy leave it nah" oooooo!!!!!!!!!!!!!!!! God hlp us |
If I hear say I do dat bvn 2day..... Must dia b deadline in doin BVN... Y dem no gve us deadline 2 open account..... Bleep shit |
I skul in owerri I can tel u guys dat cultism in owerri is dam 2 high, dey dnt hide it at all. Startin 4rm dia secondary skuls down 2 d higher institutions are all filled wit frat men and wome. Eg.... Wen u go 2 mabise road,orji,egbu,nekede,imsu front gate,ezeobodo,new market etc u wud c all of dem,sumtym I begin 2 wonder if d security chiefs in imo aint working, d skul securities are all filled wit cult guys. Ask anyone dat skuls in imsu more especially dos dat stays at imsu front gate, dey all hve whistle in dia hostels, cus of all dis guys who robs on a broad day light.... |
Nice post.............. |
I laf in swahili................. Dem no fit try am... If dem go postponed a whole general election 4 naija, na dis wan one dem no postponed. Abeg mke una leave story. D worst tin b say error go occur wella 4 dia system cus of d rush. Werin dem go do pipo wey no gt bvn? |
Nna men dis speech 2 long jawe... D koko b say dey shud work wit one mind, nd dy shud put d interest of d country 1st... I rest ma case................ Oluwa chukwu allah bless naija |
INTROVERT:. Babe u dey use jass ni.... Ftc every post |
It cud b true..... Dats one tin about d northerners. Dem gt sense, dey hardly tink about acquirng property outside dia own state,unlike d easterners nd westerners....... |
She dey madt |
Op... May God bless u... I swear dat film was Bleep.. Evrytin abt d film is rubbish.. Fake jokes.. Dt film no follow at all... Watch phone swap,mr and mrs.. Mehn u wil c wat dy kal movie, not 30 days in america... |
lakesidepapa:....................... Which side of ijesha |
prelinctus:. Bros is not a fake story o.... My boss gave me a query cause of that word "yea" its not allowed in the professional world. God bless nigeria |
Mehnnnnn......... I love dis gal die... I bin dey hustle hard 2 marry her, buh oluwa knw y...... |
Tank God say I b rugged jew... I walk freely, slyp freely,etc... Buh dem no born any frat guy, I mean b it any confra guy 2 cum front me, dat person own don end 4 ma side cus I go use everytin wey I get tke catch u.. Op wat u said is nt far 4rm d truth, u go hear ma cartel man, aro,xyz etc. D way dy shake, dia is no way u wil c 2 guys 4rm d same frat dt wnt anchor dia self.... Dey gat shake dat wil mke u not suspect dem, in dia code of dressing, dey must fly dia colors one day or d other.... Check out 4 guys dt wears red,blue, or yellow socks. Dy gat brand of drinks I.e squadron,ponche etc...... Finally, wia u go c dem finish, na d day wen dey write dia final year exam..................................... Me I b aro 4 jesus,bucketman 4 holy spirit,apache 4 holy ghost... Proudly jew guy...................... |
Dis country self una gt badt mawt................ Abeg mke una remain calm... Hu God has blessed,no man can curse............... So pray mke ur own tym reach nt 2 dy envy any1............................. |
Holy ghost................................ Mks me wana vomit.. God hlp him |
Musical taliban...." Obodorobodo. Opolo eyes e no b open eyes" bros dat gal no fit u as wife material o,na ur vas she wan cum chop o.... Abeg bros, blessing naim b ur real wife o, dis adasound na destiny destroyer...... A real woman shudnt post dos kinda picx mehn............... Evn ma gal no go try am, I swear................................ Bros abeg be wise... We wil not suffer 4 oda pipo 2 cum and enjoy o.. Suffer 2geda, enjoy 2geda... God bless nigeria |
youngberry001:. Lol.... U knw read d topic b4 u rush enter...... |
xabi148:. Dnt compare urself 2 others... U r unique on ur own special way............. |
olumide81:. Bros even ushers dey slyp............ Calm down |
Ma dear, its d devil hand work. d bible says "ye shall knw d truth n d truth shall set u free" not only u do slyp y d sermon is going on,so many pipo does so. Cus dat bastard(devil) knws dat, once u hear d truth 4rm d man of /God during sermon, u can conquer him,so he will strategies by blowing d wind of slyp 2 d congregation, so wen u feel d breeze,u slyp of. So ma dear, learn 2 discipline ur mind, soul and body B4 goin 2 church, and also pray on ur own against d spirit of evil slyp while in d church... God bless |
JoeCutie:. Bros d op talk tru...... Werin u wnt 2 ur partner wey dn mke up her mind 2 go. Dem say dog wey wan lose, no dey hear d whistle of owner |
Abegi, y dem no strike boko haram with air strike,na militant dem dey use air strike 4... Dis country ganm wat is gud 4 d goose is gud 4 d gander |
Expensive shit********************* |
isu njaba in imo state does same tin. U dare nt kil python... I wnt 4 a ceremony there, during d cause of d ceremony,I wanted 2 ease ma self at a closeby bush,I told a friend of mine dat we shud go 2deda, d next voice I heard 4rm anoda of ma friend was dat"oboy snake dey waka 4 here like no man business, infact me must meet one insyd bush... B4 I open mawt 2 talk, d piss don dissappear.. |
