Drenix's Posts
Nairaland Forum › Drenix's Profile › Drenix's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
God help dis country called nigeria.... everyday na so so bad news we dey hear |
ok |
bros i watched d interview dis am on tvc...d guy dey try wan let evryone no say naim train 2face 4 industry. he also said wizkid stole hes music 4rm one hes album he released in 2010. |
Na so so party and club dis man dey go... D guy go worst pass orji former gov of abia state........... D whole money wey fashola keep dis cluesless man go chop am finish wit oba elegushi... |
4 all of una wey dey doubt˒ d man is dead/ a family friend who is into media comfirmed it |
My lagos experience........ Wen I spent 3hrs 4rm alaka bustop 2 national stadium lagos on d 4th of dec 2015 due to heavy traffic |
DopeBoiRapy:oboy calm down..... Its not our culture abeg. D problem wit us is dat, we 2 like copy copy...... May God hlp us |
MercyLady2:......jeezzzzz e b like say u sex freak |
b0rn2fuck:.... Nd ur name I.d na born 2fuck abi |
Ma dear I weep 4 dis country.. May God have mercy on us |
bros it has tayed o |
Presido u 4 tell us 4 ur manifesto say one of ur hobby na travelling. Mr tourism presido. Abeg sit down 1 place and fulfill all u promised us o. Shey u knw say ur govt still dey owe us 6mnths salary wey una promise undergraduate. |
Lol street z millitary... Niqqas wan dey on convoy dis xmas o.... So b very very wise and smart. If not dem go bomb ur account............................ |
I can date her 4 fun, bh not 2 marry her o......... |
this country na comedy |
I REP JUNE 19TH 198....... |
Hi fwends.... Am drenix, skulin and working @ d same tym... Loves listening 2 cool music,likes dancing, watching football and playing video game. Funny, caring and above has d fear of d lord... U can holla me wit dis number.... 08187486538.... |
All dis pipo una b witch |
Dat road na die... ijesha pipo dey suffer like say 2mao no dey 4 badt roads......... Suru lere |
Congrats serena williams..................... |
[quote author=simdam500 post=35741966]This country sef don tire me. I go school - Cultism I no go school - Illiteracy or ur head no good 4 book I write jamb - Boko haram I go university. - Strike/sortin of lecturer I travel by air - Plane crash I travel by sea - Militant I travel by road - Accident I enter bus for b/stop - {GBOOAA!} bomb blast I go bank - Armed robbers I go relax outside - Kidnappers I vex use leg waka go village - Witch craft I dey house - No work I go work - Low salary I wan marry - No money I wan sleep with my gf - HIV Make i shake person - Ebola Person no safe for this country at all. But despite this fact, u are alive and reading this post now. Just Like and say "Thank You God"[/quote Bros u dey ma mind I swear.......... D country jux dey worst evry year........ Problems evwia |
Yes..... |
[font=Lucida Sans Unicode][/font]Na werin gan.... Evrytym bomb blast......................... Since May29 all we ve hearing and seeing in nigeria is nothing good 2 write about....... If nt bomb blast,tanker explosions, it would be scarcity of fuel, or NASS dispute....... Is this the change we voted for..................... Now dollar is 235......................( God bless naija)))))))))))))))))))))))))))))))[b]Na werin gan.... Evrytym bomb blast......................... Since May29 all we ve hearing and seeing in nigeria is nothing good 2 write about....... If nt bomb blast,tanker explosions, it would be scarcity of fuel, or NASS dispute....... Is this the change we voted for..................... Now dollar is 235......................( God bless naija)))))))))))))))))))))))))))))))[/b]Na werin gan.... Evrytym bomb blast......................... Since May29 all we ve hearing and seeing in nigeria is nothing good 2 write about....... If nt bomb blast,tanker explosions, it would be scarcity of fuel, or NASS dispute....... Is this the change we voted for..................... Now dollar is 235......................( God bless naija))))))))))))))))))))))))))))))) |
Naija we hail thee........... Evrytin in naija na suffer,ryt 4rm wen u r born 2 grave na suffer. C as dem dey treat pipo lyk animals, and meanwhile dey don collect money 4rm Fg 4 all dis things one stupid man go jux gada d money put 4 him account, cum dey suffer humans............. Narin is workin. God bless naija |
Lol.. God bless naija |
Dats wt I kal arabanko nonsense.... Y person go dey away, say mke him pipo help am marry. Later dem go send am d pics of evytin.... Rubbish!!! |
I b dey like dis gals dos years......... Chai! Poverty na bastard |
Hmmm.. Nah nah..... Na werin dy #quarrel me wit ma paddy o. Him go help him babe wash her pant, cum put am close 2 wia I spread ma own boxers... |
Team nokia All d way......... If u like buy iphone of android... U must stil use a nokia fone 4 backup....... |
Una neva chi chotin.......... |