Dreyton36's Posts
Nairaland Forum › Dreyton36's Profile › Dreyton36's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 126 pages)
daHcKR:Same here , that's what makes me wonder if she's dead or something happened to her , thanks tho |
Davido "THOUGHT" drake ![]() What a waste DAVIDO THOUGHT _wrong DAVIDO TAUGHT _right Meanwhile davido can't teach drake nothing than noise bc drake is talented and david isn't Lights up my kpoli in peace |
Got someone who has 70k |
My Edo people go see this kind news shout "Ukpa" Make she try starve Dem small first If that no work out Make she carry them go register for gym far away from the community If that no still work , make she hand them over to her step wife or uncle wey sabi blow breeze Anyway God knows best Lights up my kpoli in peace |
Premier league is football itself La liga na pampers Take out messi out of La liga that's when you'll realize that La liga is empty But take out all the A_list players in premier league and nothing will change Lights up my kpoli in peace |
Proposal never Marriage never Baby mama yeah that's how stars do , no be me person daughter go tame Like if you support baby mama level Share if you prefer marriage Lights up my kpoli in peace |
Na feel at home make visitor spoil remote Lights up my kpoli in peace |
You, the girls , the friends of yours All of you are mad You better hustle and get out of that shithole called naija and make something good outta your life oo Better japa Lights up my kpoli in peace |
Wahala for who go they kantry like naija and he no get gun sha You dey ment if you no get gun for that zoo kantry Lights up my kpoli in peace |
Na u sabi Dey there they eulogize poverty All the motivation wey I get alone def reach to cover up million Nigerians yet naija no be beans Always load jobs , cashout , travel abroad , forget anything that has to do with Nigeria If your family miss you , tell them to come visit you for abroad else make them chop beans Even first lady sef don japa, your they there they talk of motivation, prioritizing ![]() Lights up my kpoli in peace |
You sef change, let the looser be humbled Shey na this kind hard country man still they worry about women changes, abi you no one say women get more than a million characters ![]() Lights up my kpoli in peace |
Omo na Loud be this o Chai make fasting finish fest Lights up my kpoli in peace |
Nobody ? |
Free wifi will take care of food and sex in my lifetime |
This one go collect Lights up my kpoli in peace |
Lol naija people with cruise ![]() Make una sha help me get her handle make I dash d person small 5k What I need her for is personal thanks Lights up my kpoli in peace |
Who remembers Franchesca gray , the Ghanaian beautiful actress, haven’t seen her on the screens for more than 8years If you remember her please help with her social media handle thanks Lights up my kpoli in peace.
|
Anyone knows her handle? |
See how Eniola full everywhere ![]() Lights up my kpoli in peace |
Wizkid don put sense for your head las las Lights up my kpoli in peace |
I go ensure say Dem no ever try am ever again Them go pick pin tire for hours With enough lashing for yansh Next time to even throwaway pure water nylon sef go fear Dem Lights up my kpoli in peace |
God know why I no dey ever dey this kind place That bank go close up for 3 months Very useless country , useless president, useless everything Lights up my kpoli in peace |
Nice But guy this life wey we dey now No need to they follow anybody do yeye challenge If she no dey make sense just jejely tell her to pack her load , and give her just 20mins to do that or you do it yourself In fact don't be a good person , being good cause more harm these days Very useless girl In fact share me her contact for my mail make I turn her to olosho Lights up my kpoli in peace |
Chai who do you like this ![]() Terrorism Cultism Fraud Prostitution Drugs Corruption Division Economy Cross dressing Killings Protests Bad governance You no see any of these create topic about Na Dead man wey no dey shake hands you they concerned about ![]() Na the moderator wey push this come FP naim I blame Lights up my kpoli in peace |
alphaNomega: mad o ![]() |
AgentGoat:Omo leave that small boy make he lie small na ![]() |
MrFlavvor:He wan popular for faceless forum person wey never chop |
OfficialDJ:Lol this kid sef Only me gay ![]() Only me death swearing Anyway that's how kids talk though so I understand Dem don burst ur ass , ur papa all him life he no fit afford keke , u con they find popularity for faceless forum ![]() Chai u wey no sabi drive sef, na wa oo Now tell me how you go fit make am for life like this ![]() You they there they yan dust dey cap $10 itunes small kid You're funny I swear and childish too But we nor dey cast cuz we know wetin we dey sit on top na empty barrel dey pariwo Rest in peace o Oloshi ![]() Lights up my kpoli In peace |
OfficialDJ:Lol this small boy sef Someone just burst your ass and shared the link where you downloaded the picture from Yeah why didn't you upload your picture make we see the torn carpet wey dey ur family house lol Mumu dey holla Yahoo boy lol, u con forget say na your papa teach but him no free blow I know say na ur mama tell you the secret on how ur papa take teach me the Yahoo wey u say I they do lol ![]() Small boy Lights up my kpoli in peace |
Person wey never buy 1k data all him life they go download honda picture from web just to show off ![]() All these small small boys sef ![]() Lights up my kpoli in peace |
Chai ![]() Local simp I can bet my balls that babe is a codes runs babe She alone lacks manners Lacks good demeanor Anybody on this planet earth who don't accept their wrongs Anybody on the planet earth who is unapologetic Even if they're your family members, avoid them like a bad habit I can imagine my own girl cutting my skin just bc she get toto chai that day heaven go fall Relationship kill you there , na until she kill you your eye go clear and it'll be too late , when women plenty pass money nowadays Lights up my kpoli in peace ![]() |
Op did you say she has big breast She's my spec naw Let me take away her attention, and I'll ensure she dresses modest henceforth So whatchu gonna do now is send me a mail, then you give me the FMT on how to get her shikena Lights up my kpoli in peace |




