DualCore1's Posts
Nairaland Forum › DualCore1's Profile › DualCore1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 300 301 302 303 304 305 306 307 308 (of 371 pages)
mukina2:ahhn ahhn, iya creamish, why u wan tear ma shirt like this na? thought we had settled this bride price issue. if u dont want to give me ur daughter, tell me o. |
wait wait wait wiat, mukinaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa, na PAMMY u send ma creme de la creme to go market go sell? chie!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! ![]() |
1 am? Haba! u nor try sha. |
mukina2:fear no too catch me na, if u do me anything i go run meet creme de le creme, shay she's ur daughter but u know sey na today wey me and cream suppose get our romantic date and u sent her to the market. weldone o! |
brine baba:guy use ur head, dont make urself look silly. if there is no "Lagos Nairalanders" thread it wont be bad if u started one up and had fun wid yo lagos peeps, this is strictly for ph groove please. |
somebody's font color is so seductive. i nor call name o! erm. . . aunty muki, wetin dey? any pammy for bros today? wetin happen to ma creme de la creme na ![]() brine baba:brine, look up, shay u see "Dating And Meet-up Zone (Moderators: mukina2, iice)" u use them play them go tidy your issue, that's y i'm playin it safe, rofl/. P.S: wait a second, one moderator dey miss . . . eldee |
brine baba:Hide ur face |
Where's dis adudu guy seff? He had better shown up b4 acid loses focus o. |
Dont worry he wont let u down. Go 4 him. |
Doyin, na correct one she show me o, |
[quote author=jek_kad link=topic=144836.msg2463343#msg2463343 date=1215223297]dual abeg look d pics wey u wan look before u kill me ,haba ![]() my winter pics [/quote]awwwww its fine o hmmmm, oya NEXT PIC!hehehe. . . no worry jo, make i no kill u. thanks Mesmerize:mesmerize, she put it up for me, just me, not us ![]() |
doyin13:correct guy. [quote author=jek_kad link=topic=144836.msg2463325#msg2463325 date=1215222390]wetin u wan carry my picshur do? abeg leave me jare [/quote] cant tell u, hehe |
acidrop:ahhh thank goodness, now we can rest! make sure u dont change ur mind this time o |
Mesmerize:awww sowwyyy dearwie, did it hurt? hehehe u never jam, shay u remember wht u did to me the other day? FYI, ur Jenny never show me anything o. |
[quote author=jek_kad link=topic=144836.msg2463296#msg2463296 date=1215221676]if u had checked my profile two days back u would have seen d pics i uploaded,it was from last winter [/quote]Two days back i wasn't on earth, i don show na, let me see it jo, lol.Mesmerize:Mesmerize, u sure about what u want me to do? go through u? u go just die, kai! rofl but erm, beg jenny for me jo. Mesmerize:gbam! |
Doyin, abeg what does it take to get jenny to do something, i don try tire! wait first, her pic wey u see, u been save am? kai if u nor save am then something do u. |
Chat2MeBac:mukina dey sleep? where iice? eldee nko? [quote author=jek_kad link=topic=144836.msg2463275#msg2463275 date=1215221108]lmao ![]() i don show her ,haba [/quote]see ehh. . . my body just tells me she hasnt seen it well, show her again naaaaaa. |
[quote author=jek_kad link=topic=144836.msg2463264#msg2463264 date=1215220802] ok go sleep,i will show her d picshur [/quote]i don dey sleep. . . i might be so carried away with sleep tht i might forget to click "Reply" for me to make this post. but if u still see this post, e mean sey i click "Reply" for ma sleep. i don sleep, show her na.doyin13:u think i didnt see all ur muscles for ur other pic? hehehe |
[quote author=jek_kad link=topic=144836.msg2463251#msg2463251 date=1215220367]see ya mouth like talk true,u no welll na crime if i show babe my picshur?[/quote]erm. . . just try show the babe ur picture again na, wherever she is i thinks she wants to see it ![]() don't worry, i am not on the prowl like doyin, infact i dey go sleep as soon as i make this post, but remember to show her ur pic now o. ![]() |
Spirit!! |
brine baba:as per the topic of this thread. |
ok here's my updated list (hottest chics in the land as i know it). . . 1. FunkyBaby 2. Creamish 3. Chinesdoll 4. Beauteous 5. <<<this 5th position is still up for hire. . . any chic wants it?>>> P.S: this is an unordered list o. i don talk am o. **based on the two sections i frequent. |
Brine, Good 4 u then. Guess we can end d chit chat cUz itz way offtopic. Good evening. |
Brine, English or sensible pidgin please. Cheers. |
Finguy, look around, dem plenty. Kindly leave creamish out ov ur search sha, she's taken. Chinesdoll, carry brine go yahoo messenger go drill am jo. Let him know d diff between hot and cold |
Someone should plz confirm yahoo messenger still works abeg. |
hey mon creme de la dual de la spawnie comment travail aujourd'hui? Dont u just lurv the fact that saturday night is around the corner? |
brine baba:NoIsE https://l.yimg.com/us.yimg.com/i/mesg/emoticons7/22.gif ![]() |
chinesedoll: brine baba: chinesedoll: brine baba: chinesedoll: brine baba: chinesedoll: chinesedoll: brine baba:. . . . . chinesedoll: brine baba: chinesedoll:This na real Dating and Meet up zone. P.S: Yahoo messenger is a free application, stay connected with friends and loved one :d |
brine baba:Pardon?!? |
There's a group for nairalanders on facebook, search for it. my username on FBook is Sawyerr Ken. |
come dreeldee, i know sey u dey crase, but u dey crase? u well? i said i been run outside to go piss na im i see her na. Tsheew, all those your burgers wey no dey even sweet sef. . . hehe, oops! chie i shoudnt have said that o. lol |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 300 301 302 303 304 305 306 307 308 (of 371 pages)




