DuBLINGreenb's Posts
Nairaland Forum › DuBLINGreenb's Profile › DuBLINGreenb's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 142 pages)
Make the Corona go round abeg Make people wey wan die, die make we wey dey alive see road |
Thou shalt not kill |
If I had said give me that urgent 2 billion shebi Una for no gimme na e done lose Una never rest? |
No. Simple question, simple answer. |
Dino go rest abeg |
Hmmm. She go Sabi weld oh with her bumper wey dey on top car bumper like that Hmmm what do I know |
No it isn't |
Fish smell bah? And one was asking me why I didn't give her oral She wants me to taste raw fish tahhh |
Change score board Make space kuku dey this naija |
Women dey live this life on easy mode oh Which Kain parsha be this one na No wonder Bob risky switch team abi gender Abeg who want collect account number I get bank account oh |
Alex reports and his failed celebs usually ho's |
Pawn hob |
Cuppy just dey enjoy life Na the same Nigeria dem born all of us oh Which Kain parsha be this |
Kidnapping is now a big business in Nigeria. |
I wouldn't take election advice from Tunde a man whose only experience in it thus far has been failure despite claiming God said he'd win over and over again both as president and as vice he has kept losing over and over and over again |
No not to me personally. But to some it is |
They want to suspend their father no respect. They think Amaechi is Oshiomole |
O boy na to enter this tech startup ish oh |
Run town done dey wear nonesense I guess it is the effect of smashing South Sudanese puzy |
Nothing special, dirty water, dirty wooden decks, dirty beaches, insecure area, smells of poverty in the air It's a 1 star rating from me, if I could give it zero star I would. |
Inside this hot 2020. Na wa oh I hope they all have money to take care of themselves and eventual children they plan to born. Let us not turn southern Nigeria to Almajiri-like enclave |
Make Militants, pirates, and water way robbers catch you first. You don't know there is a reason why we don't fish instead we import fresh fish worth over 1 billion from Norway due to insecurity of our water ways. If life still dey sweet you, you better stay inshore, before you end up paying ransome of 2 million because of fish worth 10 thousand |
Let's see what the experts in the comments section have to say about this Over to the experts Shelby sanni na mad man, he was there for I think 8 years he did nothing absolutely nothing for his constituents |
Let's see what the experts in the comments section have to say about this Over to the experts |
Why tho? |
The fruits get landed properties? Hmmm such an ikwerre fruit |
"Let's talk this let's talk that" We done Taya to dey talk just share money or do giveaway leave talk |
My God my God those days when I was in uni Na game I dey play die, Wetin concern me concern book, If it was in those days I would have bought 2 of these now that I finished they deceived me I used to think I'd have all the time in the world to game but look at me now � I don't even have a proper Gaming PC anymore and even if I did where is the time Enjoy your youth man don't be deceived you'll never have it again no matter how you try. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 142 pages)