DuBLINGreenb's Posts
Nairaland Forum › DuBLINGreenb's Profile › DuBLINGreenb's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 142 pages)
emonis88:Ok |
Kunle short man may your children tall pass you I no know why short people dey Sabi born like rabbit � |
We honestly can do without this I wish one reasonable leader will just enter office force churches and mosques and all spiritual and religious houses to pay tax Then turn every second church or mosque to public housing and see if anyone will be homeless Kano has over 60,000 mosques, 500churches and 50 factories yet it is called center of commerce What a gigantic shame |
FINISH HIM!!! FATALITY RENO OMOKRI WINS |
Papa e done do na, Na we wey no get role to play? Allow us make we enter change this kwantri na Las las na to Jakpa oh leave this s#!+ #ole for $#!+ Men |
I think say na sniper training oh ![]() |
I chose Stefflon don anything over chioma |
I want to thank all my fans for the FTC on FP in 2020 I dedicate this FTC to you all |
Kukah no mind dem |
Lol arrested for thinking of doing something that's not even a crime, how you wan take prove this one for court na. I doubt they intend on going to courtiers just to threaten and manhandle the innocent citizens |
Kidnapping was a major hit in 2020 |
Make everybody relocate go also rock as Naija done be so no where safe oh, not even that headquarters wey Una run go. |
Una burn am before Una come dey analyse whether true true na kidnapper or na mad man Una wey burn am no well |
CAN done become landlord |
Auxillary drive |
I done give you views and watch hour oya thank me before I collect am back |
Cook kukah done enter cooker I support him Buhari must go!! Naija we too LOVE to dey endure nonesense |
Nigeria my country Incompetence seems to be our watch word We go out of our way to be incompetent If there was an award for incompetence we would take top 3 |
Hmm |
CAN na landlord? |
Good move |
Lol, This sounds like the title of a Mark angel comedy skit |
You shouldn't be surprised. With the kind of people Nigerians love electing into power this should be expected. |
You must have really been a really bad guy or a really good guy to have lasted this long in that seat except the seat is pretty meaningless |
[quote][/quote]Traveling by road in Nigeria is gambling with your life 2.5 odds (for you making it safely) 1.20 odds (says you get robbed or kidnapped or involved in an accident) 1.02 odds (you'll be exhausted normally then add extra journey due to dodging craters we pretend are pot holes, dodging police and road safety checkpoints, dodging armed robbers and kidnappers hot spots etc) |
You Just dey waste fuel, All these ones no dey move me again, oga comment ready e still dey move you? |
No need to even kidnap people the way country dey now just make announcement you go surely get willing customers |
Wait so 150 years ago it was linked by road? Wike too dey lie and him no Sabi talk at all at all I sure say all these Wike touts and cultists wey dey quote me no even see the original headline. Wike don promise Una say Una go guard government House and Una believe person wey be miscreant go allow miscreants guard him and him family? 3 years remaining him go commot Shi Shi Una no go see. |
If you wan advocate for peace leave Abuja go P.H, go Maiduguri, go Kaduna, go Benue state, all this wan na just noise you dey make for eye service nothing more Come enter creeks of Naija delta come advocate or even come settle all these ikwerre cultists dem No be Abuja Which peace you dey advocate for inside Abuja wey I know except na outskirts Inyanya, mararaba area ehmm maybe small peace need to reach there but main Abuja na wa for you oh |
Nothing new, na yearly something to discourage people from using ancient phones |
I go happy ehhnnn if dem impeach the nama |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 142 pages)
