DuBLINGreenb's Posts
Nairaland Forum › DuBLINGreenb's Profile › DuBLINGreenb's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 142 pages)
Keep welcoming keep Welcoming |
All these audio foundations |
You be youth? So if to say youth empowerment dey wetin you been wan do? So if dem call youths you sef go follow come out? Relax oh |
This people no well oh I done see say things no fit change for this Nigeria na to find my level oh We just dey waka in circle |
nzeobi:Lol you people have still not learnt that religious background doesn't equate to genuine person or good leadership skills or sensible human being all these things are different and separate from spirituality |
Enjoy, every way na way. Send us pishure when you get there Make we sef know how the place be true true forget all this winchy men talk. Forget all these fear tactics ask all these discouragers now non of dem done go there see as e be oh Na to discourage person dem sabi |
How many the trap don catch |
And so what? |
More harm mad |
If he was a Nigerian soldier Philipino govmt for don kill am throway tey tey |
wizflame:Talk true? this mods people no dey try at all oh, I just dey chop ban anyhow for useless rules wey I know even know about, if not for you now I for chop another one Thank you my brother |
Henrydata:Na him be say na punishment them they punish me specifically |
Good morning Una done chop? Nairaland done comot signatures my days on Nairaland are soon coming to an end e no sweet again |
If sorry when I enter any office at all I will trend Because the way I will close down churches, mosques, spiritual houses and co. It will be like a war on religion Look at china clamping down on all this sky daddy b.s and look at where they've reached in under 25years you and I know in 25years at the rate we re going we will still not achieve much maybe one or two factories but that's it Imagine turning every religious worship center into factory there will be no jobless person in Nigeria But our imams and pastors and witch doctors are always looking for someone to label witch so that their businesses will move they are always looking for someone to be stoned, beheaded hand chopped off and other Sharia punishments to keep their sheep in line And this is the result people killing in the name of religion or their invisible all powerful omnipresent omnipotent all good all knowing sky daddy smh |
Classyuniquebae:You clearly haven't been to Kenya, Uganda, parts of south Africa and many other African countries Naija men are trending there Parts or Asia and Europe as well Naija men are still bubbling But you have a point we need to rebrand in many countries sha our elders have spoilt our rep globally and our youths have taken the Barton and ran into the sunset attempting to break records |
Pictures or ahdonbelivit |
Naija girls don cast finish Una don dey embellish stories to window dress Una selves dey repackage but it is too late |
But e no consign us na |
It used to be legendary It's still great but personally I'm not feeling it again |
Abeg make we hear word "In trouble" my foot |
The day it will crash Una go hear am |
Proof or I don't belief it Sha in Northern Nigeria even Js1 and Js2 dey marry so nothing new here |
Ok |
I concur and it is difficult to escape after making the mistake of being birthed into this s#!+ #0le |
Twinkletwin17:It can only get better from here on |
What really happened |
Com down its not the end of the world watch the video on my signature and you'll feel better |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 142 pages)