Dzzzz's Posts
Nairaland Forum › Dzzzz's Profile › Dzzzz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 120 pages)
Wotowotoman:Use your sense to anticipate what she means na..If she no write am well,we understand.But you wey get sense no fit understand,Ozwor.. |
The absence of evidence is not the evidence of absence..Simply because you don’t have evidence that something does exists does not mean you have evidence of something that doesn’t exist..Well,what am saying is there are known knowns and that they are known unknowns.But they are also unknown unknowns;Things we don’t know that we don’t know.. |
After they have redecorated her inner interior.. |
I pray it everyday.. hhjbkb |
I don’t even believe what the ladies are saying here..Una no wan talk the obvious guy you go pick🤔 |
My babe no fit see Shishi…Na me know how much I spend for December and now Valentine Dey come..One naira no go comot for my hand this time around.. |
Una no notice say na Imbe una Dey talk too eh,why una Dey do like this!! |
Gbamsolutely..Non virgins will be paid with a crate of minerals and biscuits..it’s not like they weren’t told when they were little to keep virginity until after marriage but them no hear.. |
Must I have 100m to date a girl?..A girl will always meet guys that are richer than you so you still broke bro.. |
Which Werey connection you Dey find eh,shey you no get network?😒 |
Having a good and supportive woman is a big plus but you see those other mbeke them.Those ones are Jezebels and patient ozorkwo in nature.. |
Blupen969:How is it a lie?..Op already sounds like a degenerate.. |
You no well at all |
Another comrade done enter the ministry.. |
frozen70:Yes it touched her after everyone has shined her Congo.. |
ndukwejoe:It is a law of Congodynamics.. |
REGINALD001:who be this Mbeke? |
DixseenMktPlace:That is why HE IS THE CONGO SHINER.. |
I hope una Dey learn ooo..All of una wey wan marry single mother,Na so she go leave you go back to her ex..Now Churchill wife go Dey play defence because of tonto now.Which kind wahala dis tonto wan cause right now eh.. |
Seun kuti wey nobody fit mention 2 of him songs Dey argue with Wizzy..Seun should focus on his legacy and stfu.. |
If it’s for GLORY,I go with Real Madrid but for cheddars,I go with Al Nasir.. |
Vibesman101:No mind that guy..The guy still have a lot to learn.He needs to let go of that 1960 mentality.. |
Agbadorians are wondering,how e take happen?.. |
Vibesman101:No mind the guy..That’s why I asked him if Davido is cursed and his replying with a question.Telling me it’s not real money lol.. |
Vibesman101:😂😂 |
thomas2024:I Dey tell you bro..I done sign and will never fall for all that hype wey go later wound me for old age..Marriage in Nigeria sef done worse pass marriage for Yankee.. |
thomas2024:Most times when my babes asks me for something’s,I Dey personally turn her down to see what next!..If I keep saying yes to everything she wants,im setting myself up for disappointment.I told her plainly that if we are to get married,I will bring and you will bring cause no be only me go suffer for marriage..I’ve told myself that instead of me to kpai for inside marriage,Na my wife go kpai..Gbamsolutely.. |
thomas2024:Because you see some men eh.When things are going good they will say”I don’t want my wife to stress”and when the lady has finally relaxed that’s when things go bad and the same man will push her to go hustle..So make the guy answer us,if she was contributing from the start and why she stopped contributing or she never did! |
IT IS CALLED PENIS CAPTIVUS BUT SOME PEOPLE GO SAY NA JUJU..If truly it is juju,we for Dey meet our papa for this kind situation🥱 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 120 pages)

