Echobee's Posts
Nairaland Forum › Echobee's Profile › Echobee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 133 134 135 136 137 138 (of 138 pages)
what are women up to? as in? |
i no know why dey like tea like that, no be say their weather cold, the weather hot pass sun. well na them sabi ![]() |
odun to bo yi a de ba wa layo. amin. |
that guy will definitely regret it. if he was to marry a lady with first, i know where they are, he should just go to the cementary. he is really stupid |
na wetin good for am. who chop person dollar now |
pls help us beg governor FASHOLA. i don dey turn to olodo 4 house |
from ogun state ofcourse |
no, i dont believe that man from here to there. he is a fetish man and a fraud |
omotola is a sweet potato |
u never jam correct girl, if na me, i go hold that thing. atleast, am only trying to be romantic,and tell the world u are mine. |
first the trust and sincerity of my partner, secondly respect,then all other thing can come after that like ,owo(money) |
no worry, u go get a working lady, by the time u are 78yrs old |
baba 70 for ever |
for me 10 yrs old ![]() |
wetin she wan sing. she no get shame. abeg, i thought celebrities always have managers, wetin do her own. make she no just try am. unless na 4 her state they go buy am. |
the ref borrow person spike shoe. him take off ![]() |
meee. dating for 50years now |
wetin dey do am. if the guy no know the bill way he wan pass. abeg make i give am my acct number.THIS IS BULLMESS |
Re: Nkenna (big Brother Africa), A Model Of A Nigerian Woman? « #78 on: Yesterday at 02:21:38 PM » NKENNA IS A BEAUTIFUL GAL and i luv her, dont mind all this jealous lekpa/self hating orobo babes, NKENNA IS THE NEW NOLLYWOOD SEX GODDESS, move outta the way OmoT and Genny, Grin nkenna, she is ugly, local, always talking about evil spirits. that girl is something else.if that girl is the new nollywood sex goddess, that film, no go sell.even the director and the producer must go for checkup. |
all the best in life. i am really happy for them. GOD be with them.but adaeze, remember say na for better for worse. no go do like some people o |
sorry are they called super eagles or super fowls? ![]() |
wetin happen, why una dey vex with big brother. abeg if u no wan watch am, ur decorder get parental control. plzzzzzzzzzzzzzzzz activate it. |
bros u Bleep up.she must have been exhibiting that kind of character b4 u guys got married, thinking she will change.well the deed as been done.or do u guys have kids? if no, look up upon God, pray, and he will surely avenge for u. abeg, no wax o, abi u sef don break person heart b4? ![]() |
papa marry pikin. they must be punished on earth, heaven and, ; hell fire. |
sit and wait till the right timing. my dear, better look b4 u leap. or else u go meet ur self for one village. abeg think. |
i will rate are -7/10. d guy try well well. ![]() |
wetin the lady dey wait till then. she just they suffer herself. |
Re: Who Is The Most Handsome Footballer « #20 on: January 06, 2008, 07:08 PM » Taribo West * west.jpg (103.89 KB, 391x500 ) Taribo west. men that guy is hot. i better woo him for IYABO OBASANJO ![]() |
pls rape a virgin girl, and be impotent for life. ![]() |
for a carrying so many condoms, she wants to share them for a rapist. |