Ehis010's Posts
Nairaland Forum › Ehis010's Profile › Ehis010's Posts
shit happens.... its normal 4 her to want to kill him...... but to what end?? and she will regret it if she does. if it don't kill you, it makes you stronger..... tho thats easy to say. |
hmm, 25 000 students na im be all the students? and wot if dem spoil how and how soon will dey be replaced? anyways UNIBEN una dey hear am? i want free wifi oh, make i carry download android apps! |
hmmm |
[quote author=Ms_Steph]see children laughing. in those days he is a big man with that type of ride. too many 1995 babies on nairaland[/quote]i tell you. |
hmmm.... we dey wait |
guy we don read dis tin 4 nl front page b4. na wa oh |
dis one bad.... Jonathan Goodluck...... dat name no dey finish 4 shame..... na 4rm one level 2 d oda |
hmmm 4 dis rivers wey i dey, pls oh i dnt wnt 2 see a repeat of d militancy era wen we couldn't sleep in dis state so pls oga jona hold dat ur wife and her senseless cousin nd his cohorts.. |
hmmmm..... wondas shall never end |
FINALLY! sum gud news... hope they won't dash my hopes again sha. And dis Jonathan sef, dis is what he should have done since instead of issuing sensless threats that took his stupidity to an all new high level.... clueless! |
omo dis one heart don break pata pata...... no glue go fit help again......... no wonda lesbians full everywhere today! |
abeg, abeg, abeg i no dey 4 all dis complain dis morning jor..... naija no be SA. |
lol..... these guy dey mad oh...... Americans.... luv em. |
blackberry no try sef oh, they made bbm available for Android and what did they get in return......... TEMPLE RUN. |
we know say blackberry don die finish na, android is d in thing nw. people jst buy fairly used bb 4 browsing support as our networks dey f*ck up in terms of android browsing..... bt truly if you use android phone.... even tecno, u go hate bb.... 9ce 1 Etisalat 4 restoring bis on android,,, MERRY CHRISTMAS... |
y u no pick sand pour d dog nd see if it wunt turn back.. p. s na 4 only nkita dogs oh! |
but last last Jonathan na flop.....most governors would have done better..... PhD doesn't guarantee a good leader, Jonathan is indecisive. |
gud news..... make i go pack ma bag.... i dey rsume 2mao! |
guyyyy..... dats all i cn say wow! i almost 4 got , am d 1st 2 coment nd d thread is on front page! congratulations to ma self! erhmmm..... dats all. |
hmmmm..... na demon be dis one oh.... |
hmmm na wah oh wondas shall never end |
UNCLE AKA-BOBO |
story story..... all i want 2 see is improved power as i pay my bills. |
hmm, expulsion..... pdp is gradually falling away like a pack of cards.... expect 2 see dem in apc if expelled. |
its not new tho, these western countries try to play god over African and other third world countries, but we can nd should resist dem nd put pan Africanism 1st instead of power and other meagre gains that comes 4rm being their puppets. good one mbeki 4 standing ur ground! |
mugun |
bad markt.... na wa 4 mmg sef oh |
mehn dis babe hot.... i swear. |