Ekene101's Posts
Nairaland Forum › Ekene101's Profile › Ekene101's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 53 pages)
no offense o oga,but I think that you are not alright. |
The5DME:As dem dey warn u since so u jambito u no won hear so,ur name don cast for this thread but yet u no won get sense so,u think say frat na red cross or man o war,it's like u no know say men don dey narrow ur search to ur location for lagos wey u think say u dey safe. No use ur head,just continue dey misbehave,very soon u go step on d wrong foot na that time u go know say na within a day dem go locate u for that lagos come out,that's if Dem no wait u outside d day u write ur jamb. Fool,u think say u dey anonymous abi,go ask well dem don drop aza man for Italy unto money wey he die and d owner dey naija here,talkless of u wey never commot for ur mama back. I just dey pity u. No use ur sense goat. Continue dey misbehave maybe u think say people no know say na around ikeja axis u dey,na so una dey use una hand dey fine problem,later una go dey disturb people online for help. |
seanwilliam:See as matured man with biabia for preek just dey blow lies just for likes.smh |
Thanks man,I really learnt a lot from this thread,I hate anything matrimony,I am never getting married..not now,not ever. |
op don't bother,he is already famous,with a simple google search on him and his name pops up as a petty criminal,he won't get employment visa or anybody to vouch for him. he will beg you later to delete this post then you will have the last laugh. we did one idiot like that two years ago,guy scammed 2k for data and was feeling fly till when time reach,no be person invite am to come beg d op. he was ready to pay 20k sef for the thread to be edited. 3k wey no reach person cook better pot of soup nai person dey soil he future put.i pity this fool. |
old pic |
2shaw:fool,I think say na ur pic u won even upload,na people pics u go dey thief online,u think say na illiterates full here,broke arse nigga..now I can see why all ur post on nl are filled with insults,no go hustle mumu, this one wey no fit power system for 24hours dey come insult people online. Cattle..where I go send d account details go idiot. |
2shaw:abeg where I go send am to? |
[quote author=2shaw post=100597622][/quote]continue dey thief people pics online,fool..
|
[quote author=2shaw post=100597622][/quote]mugu,try harder next time..see who dey talk since..The lord is your strength..
|
2shaw:Richest man,I no claim say I too get o,but I never see your family name for Forbes list. Na ur type dey go tag efcc for guys for hood,by their characters online,we shall know them. Na people like u we wey pray to God never to jam for life. Mofo gtfoh mr cheapskate. If u like use 20 monikers reply me,goat |
2shaw:fool,I no beg u to like me and I no beg u..if na 5k be my total money how e take business u,I am not the cause of the blood oath ur family swear with poverty or d endorsement deal u and suffer sign. what's my business with u,I talk to u or I come ur wretched one room come beg u to like me,u know me. guy fade na ur type dey kill their friends wey dey make am out of jealousy.. see as jealousy reeks over all ur post. mumu If u no be ishan person e go remain small,na ishan people dey get this kind bad mind.ozuor person. |
Those I asked to pm me should whatsapp me,my contact is on my profile. |
Sleekmilan01:Aje bros.. u get mind sha.. me enter Abbi again,never.. |
Stockquality:mugu see one of my loading wey cast, next time dey learn how to talk b4 u dey talk like fool wey grow up for village.mugu The client credit score low and the loader nai cast d work because he go use tools wey he don already use for another person work take go load d account,d money go back after 3days as d client no fit withdraw from atm. Mumu shey I tell u say I be loader,even my guy wey dey load,if he won do am he dey carry system enter bedroom,he no dey do friendship reach that one.all these boys wey dey wear 50-50naira boxers wey dem write 50cent put wey go come dey mumu their family name online. |
Stockquality:Just see as u talk like a confirm idiot that you are,guys wey dey buy glk and those cars above 6m where u think say the money dey come from ode,cash app bella shmurda use sing,wetin u think say dem dey use am do? fool..BOA((bank of america) and wells fargo wetin u think say dem dey use am do? goat cc(credit card) wey boys dey collect client,shey na ur mama pos dem dey come use am? ode u think say I be small pikin for street,b4 I enter I don dey roll with guys wey dey do am far back 06. cow no dey disgrace ur lineage 4 wetin u no know. Sept last year,I know person wey confirm 65k dolls for cash app. if u no get sense shey u no dey hear bella shmurda cashapp song..oni cc load am,cash app,cash out. donkey where u see for my write-up say I hear say..u know how many people I don give to my gee for loading work,ozuor na uk work I dey do pass based on say na 1hour we dey use pass them so I go fit dey sleep for night,I still get us client but na new work,u think say na her money be my target,na loading abi make I show u btc I collect yesterday ewu..fhuk outta here jhor mugu. nb: Those I asked to pm me should be patient,b4 evening I will drop my whatsapp number on my sig,I am making a detailed message on the step by step fmt I am using and it's working for me. the key note here is patience..will explain more in whatsapp. |
KingAzubuike:Them dey load account with money depending on the clients credit score. I know of usa,Canada and lately philippines loaders. that job na cyprus boys dey mostly go learn am. zlatan sef na loader,person wey dem learn together for lag na my gee b4 zlatan blow.if u no hold like 2.5 to 3m,nobody go teach u loading. |
Adekot:pm |
uthlaw:fb still remain d best but try words with friends. |
femi4:why u no tag red cross,man o war,boys scout and boys brigade. even tag undertakers sef. |
Mastakija:bro I say d rate reduce compare to say street no dey and boys no get where to hustle from,d crime rate go over high compare to wetin we dey experience. |
Aloof:pm |
very old video,this op na dundi united. |
Ayo2004:bad as e bad reach,yahoo and libya route to europe help many Nigerians,crime rate reduce.if no yahoo and boys full street,do you know d numbers of kidnappings,killings,robberies and other vices that will take place daily compare to the ones we are currently experiencing. |
this one na anayor.. slippers,usb cord and shoe bender. this dog dey steal gotv,blender,pressing iron,toaster and chargers go sell just to buy loud or rophnol take high. |
Duplexxx:This applies only to a simp who smiles mumuishly when woman rub him head. A big simp e.g Tony umez,Ozo of bbn etc etc |
fafambo:am not a yahoo boy,na facebook I dey chat.wetin concern Facebook and yahoo? meanwhile,when fg decides to do something useful for d over 500k npower beneficiaries they scammed,I will stop,but for now this is my source of livelihood.others can pretend if they chose to,but in nigeria 99% of boys dey do am. na 12 years old boy buy venza for sapele 3days ago. |
mosdii:kpenkus people are useless,all of them. penis people are useful,all of them. |
800pounds every two weeks, sometimes 1k2pounds on dating. I speak 4myself |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 53 pages)