Ekene101's Posts
Nairaland Forum › Ekene101's Profile › Ekene101's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 53 pages)
Angrygoat:oga e no apply to this particular case,na poly student dem kill so ur point is pointless. |
Angrygoat:Law student for polytechnic,bros as as how now,talk to me... |
Nbotee:No mind am, as if Dem force am buy ,since he can afford it,why complain. Ask him to send £500 so you send him fruits from naija and watch him still lament on how naijas fruit is substandard to that of english. Nigerians and their confused mentalities abroad. |
https://www.facebook.com/119589643297996/videos/185031200131304/ This one happen abroad,same frat dey enter their member. You can see joining doesn't even guarantee you peace of mind from your own members talk more of rival frats. |
PCSI:As he no come get roi,can you kindly add him to your own roi so he won't be idle counting runs girls Mr roi.. |
Femilekan233:you mean you own over 300 scooters, I first talk am say these kind of motor dey resemble their owner,their owners no dey fit afford mobs and whips. Lolx ![]() ![]() |
Let this be the last time anyone will post this fallacy.. |
The motor resemble the owner, people wey dey get this kind motor dey always get hot temper and dem dey always hang towel for neck,wear those big singlet ontop their big tummy tummy belle wen dem dey drive am from mechanic shop to garage daily. NB: Them dey like gulder pass 33 or hero. |
Richochett:Idiot,I am not the op,I just smelt your stupidity millions of miles away,if you are so daft not to no know how to put an erring lady in her place,how can you notice that I am not the op. You are SIMP-ly stewphid. |
Richochett:No,you are just senseless and brainless..Native Goat. |
Fedrick100:As he no come get wetin go pay am this week,u fit help am think or add am join d one wey dey pay u? Na so una go dey form like say na una hustle and serious pass while others dey lazy..here look like investment section to u abi? |
lilvicky68:but if a man use his diik to brush pass ur flat ass,u will start screaming "pervert" " molester" "rapist",the day humans go realize say abuse comes in all forms irrespective of gender,that day 35% of our problems don solve. |
Paramount01:the screen size. Bought 32inch for 35k 2019 after my 43inch I bought for 86k 2018 got stolen. The only difference is the screen size, nothing more. |
Paramount01:Nothing..they are the same.. |
Wickedfacts:na now I dey hear am so o,but for those wey no know,d tin funny for ear o,just like person say he dey travel from asaba to delta, people go look u chinese eyes o. |
davidque:bros I no know o,na sobe I don waka reach, that's from benin to akure and back to Owan west, which is part of edo state again,so d tin funny me for ear. |
Rocktation:now I get,wetin person no know senior am. |
CodeTemplar:Ok sir,now I understand because d tin do me like say person dey travel from edo to benin city..e dey funny for my ears b4.. |
Offpoint1:thanks for clarifying my ignorance, person no dey know finish.. |
Offpoint1:no mind me o,that's why when he replied back I didn't respond because I knew something like that may exist.thanks anyway. |
Mrlcredible:Exactly..I followed that guy's thread from day one till his identity was uncovered and guy bowed out of pressure. I pray he is ok and alive wherever he is. |
Mrlcredible:lolx..bros person no know which one be real or fake because person no know who dey the other side of the keyboard. The first confession thread I read here,I saw how people were threatening the op till he was forced to quit the thread and never finished the confession. later heard he was killed but don't know if true or not. |
The5DME:chairman I no get issues with u o,na for ur own good because cultist no dey warn people wey step on their toes,na how to draw blood dey always come their mind. some still dey reasonable but majority na who dem go use shine and open atm for their head dem dey fine. it's just a matter of time b4 u go use this ur stubbornness put urself for trouble.u see as people dey dey receive threats up and down here for this thread. if u no pity urself,pity ur family abeg.nobody be superman.. |
Mrlcredible:He think say frat matter na wetin dem dey carry play or the graphic pics dem dey post here na makeup artist do am for fun. he never enter school make he see as he next roommate or lodge mate na frat wey dey shele till they either locate am or shoot am miss if he dey lucky or where dem gun person wey sit-down next to am for bar,he dey here dey do nonsense. person wey he name don cast wey dey stay around alausa/ikeja area. Even me wey dey comment here dey do am from fourth person point of view make people wey know matter wey I dey talk no go know my identity,nai small pikin wey no go fit load cut to size talkless of couple double mouth english bill dey come dey use people dey play sake of say he see who dash am phone and free mb, people dey warn am since he dey form odunga. He for continue to use people play na. na him type go enter school begin dey mend people without knowing their identity and dey go just kill am like fowl. |
yoorooba jim iyke.. |
Driving from akure to ondo ![]() |
Fatherkennel794:No reason them,they no go do anything.. next time you won apply for these loans,just erase your contacts and put fake numbers. that way they can't call and embarrass your real contacts. |
freshkpomo:I dey tell u bro,na indigene go fine ur trouble wen e set and elders won settle matter,God save you if u no Sabi their language na u go use head carry am,once indigene don speak language,it is finished..I see things o,if u no just want problem avoid being friends with indigenes,allow them dey assume but never let them know ur true identity whether jew or injew. |
Na dem o Awon make deposit so we can deliver to your location. fleece from them else it will end in tears.. |
Fatherkennel794:They will do nothing it's just a threat,they don call me,send me messages tire and I have been owing them for two years,guess what I got covid 19 loan December last year. though I have paid them back. I owe branch,palm credit and aella yet I get nirsal covid-19 loan of 350k. guy dey no dey under cbn so dem no fit flag u their business na like money lender wey no concern government. worse they can do is call ur contacts..I know people wey collect wey no pay till tomorrow. I sha pay my own when things begin clear for me. |
Enigmaticmi4:people wey don stay somewhere for years dey tell u wetin dey play,but una wey no know how e be go dey outside d zone dey debunk other people experience.i know person wey chop slap 4 babes hand for 3rd bawak 4 those wey know auchi,3rd bawak na d ekosodin of auchi,we get admission together there 09 guy go rent that side,any day he use mistake wear anything black,na slap he dey chop especially if u be jew,guy no fit bear am till he no get choice because d see finish and oppression don too much,e gats join to end whole thing but mistake he make na to go pack to another location d following year because they kill am 010..na indigene of him own frat point am out to opposite frat wey stress dey town. Abi u no hear of d one indigenes do 4 oghara poly till d tin blow out to be all frats/non indigenes vs indigenes. superman u fit help us go ekosodin or ekiadolor go disarm men,no be just come dey form superman online. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 53 pages)

..Swear say you no dey enjoy am..