Ekene101's Posts
Nairaland Forum › Ekene101's Profile › Ekene101's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 53 pages)
lilvicky68:u again,wetin u and goat get sef abi goat do u strong tin. before dem name am goat,e get why.very silly and stubborn animal.. ![]() |
Sleekmilan01:bro no be that road wey lead no novena university,I know there very well and my late step mom is from Abbi so I know there very well. Na run we run commot Abbi,the land of weed. that town is like zombie land at night.. people still living there dey try o. even my step bro behave like a ghost sometimes till we started avoiding him.during holidays,if he comes to our side especially during harmattan season,guy go bath cold water,still open body sleep under standing fan and ceiling fan running on their maximum speed. he go face up like dead person,place both hands on his chest like dead body. guy just be scaring d shiit out of everyone.i fear Abbi people. |
TOONAMI:ok |
40k and can you waybill? |
talentedboz:idiot,I did not edit anything..I quoted someone else,but a dumb skull like u replied for him. go and buy yeast and onions and start adding it to your tea. if you are almost blind not to see the size of the tv thereby asking online,how will your blind eyes comprehend a simple write-up not addressed to you. guy go buy glasses and fhuk outta here.. if I edited my post,shey d original post no go still show for d one u quote. daft person |
Hushbingo:one of them spotted,mugu so I should grant them audience and waste my mb abi? carry mirror make u just dey look am,the person face u dey see na d most stupiid person on earth. |
they full my Facebook,once I just see hi or good morning,I check profile see flip, binomo or binary na insults I dey use reply them,sharply dem go block their papa. |
talentedboz:even after telling you that you quoted the wrong person,you still could not modify your post, no offense but you are senseless, reason you could not read and comprehend who insulted you and who you replied back. |
talentedboz:oga u quoted the wrong person o,read my comment first. |
fabienjoe:we wey no be dealers for tv but have been buying over the years knows that,that tv is 43",so if u see 32" tv for pic,u no go Sabi am? abeg go buy fairly use eyes from jumia if d ones u get no dey function well. u just confidently dey talk nonsense. NB: with d length of dat tv stand, nobody will tell u anything around 50" tv will occupy almost the whole top of the tv stand,but check the position of the tv on the stand,common sense will tell u it's 43". |
where are the daft punks calling me out yesterday because I told him to go do Yahoo,how e be una now. yahoo easy nai people dey go do rituals..stop giving people with questionable claims money simply because they came up with sad stories. those monkies foaming from their mouths are all mute now. over 90% of guys in this country dey run street and over 50% get sense to do am on code and dats a fact. them go come here come dey form saint. check well na their younger brother use street money build house wey their parents dey form landlord put and them dey drag one room dey carry babes come d house,still come here dey condemn street boys. very anyhow people,dem go come online dey form saint dey discourage people and their full family dey run things,ask them for 1k sub now say things hard 4u,them go begin quote bible,tell u to dey pray or go fine work as if work dey d country. na to come online dey form motivational speakers on how to make d country better but their family members get hk wey boys dey collect iTunes cards and mtcn daily for them. I pity who no hustle wey dey listen to these cheapskates set of people, hippocrates and miserly sets of dumbo's wey no go fit donate 1carton of indomie to the nearest orphanage. go check their friends common 1 trouser they no fit buy dash their close best friend wey dey wear one cloth for two weeks,but them dey use street money change clothes daily just to look good and intimate their guys/friends (one of the reasons I don't have friends but boys I mentor, friendship don't work out among black people) some go even dey spoil ur name for ur only babe begin bang her behind you. No apologies,who no see work do make he go do street if e easy. NB: I dey wait for una quotes as usual,I ready for all the hippocrates,backstabbers and useless set of guys wey dey form motivational speakers wey no get solution to people problem but na to dey tell them to go pray,fine work or hustle. ogun go punish una today. |
Jman06:fhuk outta here daft punk,which help have you rendered d op?? Lousy mugu.. |
Malik1338:speak for your brothers if that's their lifestyle,I give when I see those less privileged ones. I have girlfriends,never done olosho whatever,I love-vendor my house so no need for hotel whatever. I spend my money wisely because e no easy to make money. Hope that helps. |
Jman06:Wise king solomon,you will remain stupiid forever if yahoo boy dey around your circle or family and u never report am to the authorities. junky..upload pic of you giving foodstuffs to orphanages or less privilege or remain daft in peace. |
Jman06:But your brothers are scamming people daily in computer village of money saved for months or years and selling them fufu as phones,you laugh at the victim for being not smart and greedy because only greedy people gets scammed. if you have a friend or family member doing yahoo and you haven't reported the person to efcc,what does that make you Mr hippocrate. na ur type dey hail small jss3 students for area as chairman because dem dey drive lexus,but come here dey form saint. swear say u never in one way or another chop yahoo money for your life. gtfh na ur type dey even load cash app for zlatan and yung6ix.. |
RSVP:Bros nobody don rich with salary alone, abroad no good abroad no good,but those wey dey talk am no dey win come back,na so street be those wey dey bash people wey dey talk street matter no go help person in times of need but na them dey run d street pass,dey collect iTunes cards but go come online dey form saint. I pity who no help himself one way or the other for this direction less country. b4 u know rent don due,clothes don old,shoes need replacing,u need love-vendor ur abode and mom,dad and siblings dey one side,wife and kid/s dey too o,all na ur head. which work u won do to take shoulder these responsibilities. many people wey dey talk say no do no do,their parents still dey cater for them so u no fit compare urself with them. nobody dey help anybody for this country,every rich person money na for him and him family alone. Guy hustle o,las las no be u spoil nigeria and no better work for d country,u no dey forbid to build house,get one car and set up business at this age so u go get rest of mind about thinking how ur future won be every night. |
how much you buy am as toks?
no be force say u must sell am now. |
highchief1:u dey mind am,even blind man know say this fulcrum don pass 4years. |
43" same as mine.. |
austinleo78:They always have one very annoying and killer word/punchline they always say to you even if you have emptied the whole cbn for them "WHAT HAVE YOU DONE FOR ME" |
AwesomeStormy00:At least some people still reason,I know my advise wasn't the best one,but the current situation isn't the most suitable,not even for a struggling single guy not to talk of a family guy. it's not everyone doing this yahoo thing is out to buy benz,wear blings and tilt their hairs. I know few that collected and open up barbing salons, boutique,welding shop,bought okadas and kekes, one even opened up a big shop of rice and groundnut oil for the mom while he continues schooling. Go to warri and see many touts back then that went to ghana have all returned to marry their baby mama's,many are landlords and responsible parents. it drastically reduced fights,cultism,agberos,touts and burglaries in warri. ask anybody around effurun axis. Yahoo is not the best thing but it is what has helped so many sensible youths self-reliant today. Na person wey never suffer for another man land where he family no dey nai dey beg,if u see suffer no be person go tell u wetin u go do. |
reccy:Especially that numbers 1 n 2,did that shit and am still regretting till date, though she is the one suffering it. babe needed cash due to ongoing examination and my rent was almost due, started running round to raise money for her to enable her get something, landlord was on my neck sotay I begin dey avoid am by going out very early and coming in very late, but didn't know babe gave number to a nuisance in my street that normally cals me bros and comes to charge his gadgets when there is power outage,long story short I found out and babe started begging.. thank God things don change and babe don beg tire,I didn't chase her out o,but I always rub it in her face each time she over steps her boundaries.. picked my calls two nights ago and was instructing a girl never to call her man again,I reminded her I wasn't her man yesterday morning,she can leave if she cares to and never show her face round here again,better still she should go meet the guy she almost cheated with while I was struggling to make the money she thinks she is now protecting. kpenkus people are useless all of them. |
Malik1338:oga reasoner,how much u drop,shey u see say na d guy even be yahoo himself. bad as e bad reach even d yahoo easy to do nai everybody never blow..shey u read where I write say nobody dey willing to help anybody again because nobody know who be real or fake again, how e come and be now say op no be only yahoo but WeChat combine. that first mugu wey first quote me wey don dey wear ALOBAM polo since 2012 dey yarn dust as if he never chop yahoo money before. no matter how una hide am,almost 90% of guys are into yahoo. pretenders do worse. |
KnightsTemplar:You wey be small fool,how e be u now say op sef na scammer. una no go ever get sense. bastard who no fit work make he go do Yahoo. Your brothers selling fufu as iphone 12,how many have you labelled kidnappers,but you laugh at the victims and claim they are foolish for falling into the scam. As if when politicians brings money to your constituent before election for youth and you are given 2k out of it,you will reject it,is that same money not meant for projects which same politician scammed the people. Nigerians can form saint online but behind keyboard most of them dey under chairman for accra dey do hk,some get boys for hk sef.. who no fit work go do Yahoo if e easy,no free money anywhere.. 1. who u don help? 2.how many people u don empower 3. when last you don buy even short knicker for ur close friend wey no get much clothes? 4.The touts for ur street,how many u don advise,come fine work for? 5.In the last 3months,how many orphanages u don donate even 1 carton of noodles to? Guy fhuk outta here jare.. |
Bankalert:idiot son of monkey,what have you offered him,what is your solution to his problems. except say yahoo boy never flex you or no yahoo boy for your family,then you remain a bastard for life. na una dey tell person to take heart,e go better,but behind una dey do worst. get lost how e be u now say op sef dey already do d yahoo.. mugu say yahoo na kidnapping,better go start school again. even Eve fall mugu, serpent play her yahoo,d serpent kidnap her.. how e be u now say op sef na scammer. na una dey hail una juniors for school back then wey don buy lexus as chairman, follow am go club go pop casket,drag shisha come still dey carry gallon go buy fuel for gen for am take on gen kpanch babe till day break,but come here dey form anti yahoo ambassador.as long as yahoo boy dey inside your family and you never call efcc for am,guy stfu.. |
godsplan123:bro I didn't advise that,but I advised you enter street and do one or two just like almost all guys are doing. even lecturers dey run street,babes dey do am,you think say 95% of phones for phone section for this NL na money dem use buy am,bro na street, record labels,frats, boutique owners etc na street, majority of people wey go bash me na street dem dey do. Nigeria no get direction again o,100k no reach family of 4 eat good meal for two weeks straight. aside whatever you are doing,bros run street join,no reason anybody because laslas nobody go help you,na sorry o go end am. that actor Earnest Asuzu died because of lack of money for better treatment,but today labista is campaigning for people to raise 25m for his burial. just imagine d kinda society we dey,if d guy get d money,shey he go treat himself and still dey alive?? Guy do normal thing wey guys dey do,I no say go carry gun o. just follow up and help your innocent kid. daddy I dey hungry nai pikin know o,dey no know if daddy no get work to get money for food. |
Guy bad as e bad reach,enter street go do Yahoo,your family is your responsibility and when you fail them,you have failed woefully as a man.many will bash me for my comment and will only tell you to pray to God or have faith,none is willing to help anybody these days because the bad ones have spoilt the good ones. Only a few people are ready to help out in this country and they must be convinced your story is genuine. some will say go and learn a skill,trade or work as if work dey the country or no be money you go use learn the skill or trade and no be time you go take make profit and balance for the trade. I can do anything to some extent (not kidnapping,stealing or murder) to provide for my family, especially my kids not to talk of a sick one in the hospital. boss my ideal is a bad one, I know, but heaven help those who help themselves. |
yeyebrity:That's not his wife,that's cossy orjiakor that lady with big size boobs. |
ksmart027:ancestors somewhere.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 53 pages)

Do not show her your weak point: Ladies are good in capitalizing in such area. They have A1 in such area of concentration from the university above.
Advising him to go and do Yahoo and you claim you can't kidnap, steal or murder... When you are even worse off... animals deserve a better death than you.developers dem