Elebiju's Posts
Nairaland Forum › Elebiju's Profile › Elebiju's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 34 pages)
Rastamann: Looks like you are correctchei alomo no be fish drink Ooº°˚ ˚° see d effect |
Another penalty Ooº°˚ ˚°. Ahan see as dem d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y change jersey abeg make una do jawe |
Goaaaaaaaaaal!penariity d igbo boys don work pirate goal Ooº°˚ ˚° |
saxywale: I don't think keshi is ibo..okay stephen keshi NA̶̲̥̅ ibadan guy abi as I̶̲̥̅̊n stephen keshinro,pls equip urself with facts before u comment his name is Stephen Okechukwu Keshi |
omega25red: why dont you and your racist friend go phuck each other. No one gives a crap about your opinionswow!I hope d mods aя̩̥̊ε̲̣̣̣̥ here,if no one gives a hoot about M̶̲̥̅̊y̶̲̥̅̊ opinion then u must be fool cos u just quoted M̶̲̥̅̊y̶̲̥̅̊ opinion and pls google d meaning of racist before u blind us |
13volts: When an igbo coach select only his ethnic group in a national teamhere comes a man after M̶̲̥̅̊y̶̲̥̅̊ heart,I be typical naija guy Ooº°˚ ˚° and I can say it typically that stephen keshinro has applied sentiments I̶̲̥̅̊n his selection shey all this igbo boys wey be say NA̶̲̥̅ piracy and fake drugs dem sabi NA̶̲̥̅ them he pack for team,*jaw I̶̲̥̅̊n hands waiting for d outcome* |
Pooh thread M̶̲̥̅̊y̶̲̥̅̊ grandfather was buried I̶̲̥̅̊n a airplane coffin I̶̲̥̅̊n 1998 so its not a new thing ask anybody who stays I̶̲̥̅̊n ketu M̶̲̥̅̊y̶̲̥̅̊ name says it all |
obi4eze:so u mean tape worm can survive the heat from the mai suya roaster?omo I no believe that one Ooº°˚ ˚° cos that ember sef fit roast human being to death moreover I d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y chop suya wif the paper sef cos d sauce d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y stick for d paper u fit try am sef u go know say e d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y sweet pass d suya gangan tapeworm join |
My kinsmen to the rescue ayemafughe ilaje,but I never see the car Ooº°˚ ˚° |
geogeous: My mum is not a fan of gossip. Back then when i was still young,a neighbour told my mum that another neighbour was cheating on her husband. Just before she finished her story,the neighbour she was talking about passed. My mum called her and asked the other neighbour to repeat her story...con see stammering.I know u will never be sincere,u think say we no sabi ur mama ni abeg No d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y lie for us jawe |
Hmmmm I inherited my dad's humourous character,his mustache and weakness for busty babes cos my mum is d type,while I've got my mum's no nonsense attitude |
A friend saw M̶̲̥̅̊y̶̲̥̅̊ post on nairaland and asks Quest: wow I saw Ūя̲̅ post on nairaland,Are u on nairaland? Ans:no I'm on waterland |
Regiblinkz: *hits head on the floor while laughing*finally here comes M̶̲̥̅̊y̶̲̥̅̊ case study |
[quote author=PAGAN 9JA]ill whip him raw and bloody because he didnt mention his dad name.[/quote]I support u jare better person,that child must be a bastard I repeat the pikin wey get liver take nail write I love u mum for d car wey I take M̶̲̥̅̊y̶̲̥̅̊ money buy for d mama must be a bastard,me wey I inject am inside d mama womb pay for antenatal,buy bournvita with milk when d mama get him belle,still do topping and I even paid d hospital bills when dem born am money wey I spend for immunization,bcg and co no get account,I bought his diapers though I no d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y like to change am Ooº°˚ ˚° even if e commot maggot for him yansh I no like to d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y see pikin shit,I bought sma gold,similac with iron and even frisocream wey he chop for baby,I paid his school fees from daycare till when he sabi how to write the nonsense wey him write he never had a second thought abt all I went through make him write I love M̶̲̥̅̊y̶̲̥̅̊ daddy instead,I swear he is a bastard or he was swapped at d hospital,the thing no go easy Ooº°˚ ˚°. |
Shey NA̶̲̥̅ by force to stay for ilu oyinbo ni?and I don't understand why these white pigs think every black is a nigerian,me thinks dem just d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y beef nani |
Beync: Me sef as aWTF! I no blame u sha u don talk say u be woman wrapper,abeg if M̶̲̥̅̊y̶̲̥̅̊ woman kneels down to apologise I̶̲̥̅̊n public how does it concern anybody abi I collect loan for GTB take pay her dowry?abeg NA̶̲̥̅ wetin I like I go take M̶̲̥̅̊y̶̲̥̅̊ woman do for public Ooº°˚ ˚° infact I fit shit for her hand sef e no concern anybody make una free me Ooº°˚ ˚° I no wan see any quotes,just joking nani do we have to wash our dirty linens I̶̲̥̅̊n public? |
Una just d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y decieve una sef ni Ooº°˚ ˚° ,u wey d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y dance alingo because barca no d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y among d listed clubs I̶̲̥̅̊n hell fire hear this u go dance dat alingo wella with messi and xavi for hell fire stadium,wetin I even d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y talk sef NA̶̲̥̅ all of us be candidate of hell fire if we wan d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y sincere |
Kini mofe se,I live a charmed life so I don't expect anything less from M̶̲̥̅̊y̶̲̥̅̊ partner. |
Share wetin?ehn ehn! I don know Ūя̲̅ plan,u want make I share food so e go open way for M̶̲̥̅̊y̶̲̥̅̊ enemy to reciprocate by sharing sara or aseje with me abi make I come die God don reveal una plan Ooº°˚ ˚° u don fail. |
NA̶̲̥̅ lagos state Ooº°˚ ˚° since dem born M̶̲̥̅̊y̶̲̥̅̊ father I̶̲̥̅̊n fact I too like M̶̲̥̅̊y̶̲̥̅̊ area (KETU) |
blink182: He's a tout, definitely passed through school but school didn't pass through him.and I say u're a fool for passing such judgement,do u have a proof that d poster is a graduate and even if he is one let's examine his post critically,he made a very good contribution and I doubt if u've ever made one on this thread pathetic wannabe! |
deywarley: 1. When will I die?go to deathclock . Com |
uceee: Oga google, wetin be the names of the three wise men?Elebiju,Seun and Abrahamovic ahan u suppose know now shey u no do CRK for Ūя̲̅ secondary school ni,huh! See d result of bad education Ooº°˚ ˚° |
Price of garri I̶̲̥̅̊n peckham. |
shey the dog wey Bleep am no be actor? |
dridowu: Who is Cossy Orjiakor ?Cossy?Cossy?ehn ehn she is an IGBO dog sowi babe that strips herself in d name of acting she is shameless like d rest of her tribe,u need to watch apple juice video,d babe has no sense of dignity,bayowa used her and dumped her like filth when she was dancing for obesere,hmmmm cossy olomu ibepe. |
Lanresnett: Guy, y nt wait nd clearify ur name, rather than running. Cal d customer to meet u up @ gtb branch which e said e made d deposit. Insted of ignoring his calls, nd running from dis forum. It makes u look like a scam!!!!do really have to comment?why dont u go thru the thread thoroughly,the guy (chibuzor)has confirmed that he did sent the money to his account yet u jumped to the thread and posted rubbish |
Ymodulus: you cant be crius?? why did he allow the man to go to jain in the first place? y not forgive him dem? i tot the bible say forgive pple so ur heavenly father can forgive u?yeeh yeeh eyesore o chei i pray i dont go blind o CRIUS,JAIN with spellcheck everywhere peeps still dey fk wella |
just the saxophone and clarinet,i hate strings with a passion. |
greaterlove: i love the video, i love the song thou the only thing i understand is ' heeeeey sexxxxy ladies', but who cares i love it anyway.I understand u jare better person shebi u no understand awilo when u danced to u even our own ori e ofakasibe and kako bi chicken |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 34 pages)
I know u like suya but it's not hygienic because the meat used could contain tapeworm or another worm called Trichinella spiralis (trying to remember the english name).