Electrosuru's Posts
Nairaland Forum › Electrosuru's Profile › Electrosuru's Posts
1 (of 1 pages)
Although I started npower teach last week without payment. If by month end and I did not receive alert,then I have no choice than to stop going. |
who will help me out with my data, Name: Oludiran Adebowale Monsuru; Nteach; phone: 08168052278 Yaba LG |
I went to Yaba LG and I was told that they didn't informed them that we are coming to put down our data. |
pls o who know d address lagos mainland LGA should help out |
abeg oooo any news on oshodi/isolo LGA
any oshodi/isolo people in the house |
which school |
Na scam, gnld |
Application approved,You have been shortlisted for an assessment on Thursday 14/7/016 ,by 10am,at 1 Olabisi, Adebowale Str,Mende,Maryland(Lagos Residents only). I am suspecting this as a scam |
when dem they tell u make u read, u no go ans see ur life for outside. I they laugh in Spanish haohaohaohao |
Nah OYO u dey guy |
D question is y must u wear tight skirt if u truly feel shy as u said. |
Guy u son try, it is better to let go of her, marriage nah life time time bro. |
Dis etc go just talk any how, if u no get anything to do u better meloo. |
fayose cannot escape d impeachment, his days are number. President self no support him again, so is a gunner. |
I wont totally disagree with wat he said because i myself knew dat there is signal jammer, so am nt surprise if dey jam d CardReader, all dey need is to know d frequency range of dat CardReader. |
Fayose will not concentrate to d main work he should do because he himself new dat as soon as buhari become d president he will definately face the wrath of law and whether he like it or not his days are number (age ku ejo'snake' ti o n soro bi agbon ni). |
lordthree na coyo(completely on ur own), if u like do am, if u like dnt do am, every man for itself na u go carry ur cross. |
FFK, like father like son dat wat ur father did also during his time, so ur own will not surprise me (omo iran ki ran). U better pray to God to remove d course on ur family, biggest fool of all time, if nt because of ur useless president dat is clueless saying dat stealing is not corruption u would av been in kiriki. |
You are not d first to say dat but God will surprise u all fake pastor with their fake vision. |
If everybody dey talk dis useless, stupid fool and thief ffk (olori olosha) self dey talk, like father like son (omo ale yoruba). |
There is no prove that wat he his saying is true and if he does God knows best, even life itself is not fair she just av to let go. |
Some people be fool, this is not d first time buhari is contesting for d presidential election and now dey are shouting like mumu. No b only court, go to heaven or even hell, people will still vote for him. Nigeria need change dat is d voice of d people. |
Guy na true talk u yan |
some of d tin u said ladys self dey do it. All i know is dat we all av our own gud and bad side. |
If everybody dey talk na okupe u dey listen nawoo, okupe that said new train dat is been used in other country can not support nigeria economy. I dey laugh in spanish ooo. :DIf everybody dey talk na okupe u dey listen nawoo, okupe that said new train dat is been used in other country can not support nigeria economy. I dey laugh in spanish ooo. |
All na story for the gods. |
eko la ku ro ni eko, eko o ko la. Both sex and love work together depending on d intention of both party. |
I tink benue bus is also in oshodi |
1 (of 1 pages)