ElementG's Posts
Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 119 pages)
na sunday e be abi? na y u order coke ![]() |
am out of here |
u guys have resided here sharp sharp ![]() |
lol dat other offtopic boring |
EL BRO waz up!! ![]() |
u are mad honestly ![]() |
me lose touch, awww sorry u didnt ask for a joke ![]() |
so bin u are finally back from ur exile, hope u've grown brains sha ![]() |
Efe, u aint nice ![]() |
go see optician, na my advice be dat for u ![]() |
na every sunday ur own brain cells dey always die ![]() |
which one be no comment, abeg open mouth talk jor |
yinkalink:hmmmm *mutters to him self* who born monkey make im chop banana when gorilla never chop |
so u dey expect my death abi?? ![]() |
it is a lie!!!! d one and only taz is on nland!!! |
U sure say im fit do am? begs ID, abeg gimme ma phone, abi u want make i carry sacrifice take appease ur backside? ![]() |
WHAT!!!! |
lol, nasty ID ![]() |
@Efe, if u push me, i will call my jaguar in too hit dat ur keke off d road ![]() |
lol, una no even fear face ![]() |
girl u too bad, i no fit handle u at all. Abeg no join line ooo for d love of my life ![]() @Efe, na true u talk self ![]() |
i fear u ooo no be smalll :d :d :d |
ha ID, ur yansh don carry my phone, *yells, abeg save me ooo dats like my number 14th dat am losing in two years* |
did i say it has NAFDAC number? u just dey talk as if say no be aba version dey there ![]() |
Ha ID, u are a rotten mouthed girl ![]() @Yinka, na wetin go sweet u be dat, naughty girl , didnt u see d sign? "NO SMALL GIRLS ALLOWED" |
close ke, if u wish to use white pap baff, call on me, i'll get a bucket ready ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=664423.msg8459981#msg8459981 date=1307296448]but even if you dey go lost for inside there ![]() you go get the heavenly feeling now! [/quote]lol for where? ID no say na friction dey under her, na manage i dey try manage ![]() |
@ID, ear wey u never clean. Iyanma, i no fit risk dat move. And as for d virginity, i just dey take my time. U know all those girls lining up must go through 62 phases of test before reaching d door to ma room ![]() |
@yinka, hmm u gat a point, as i self dey show my jaguar skills ![]() |
@ID, see you, i no stupid reach dat side wey i go come direct my pole go ur back hole, i no wan lost like all those g-strings ![]() |
ID, so ur yansh dey engulf g-string, hmm dats mysterious enough, so we don get bermuda triangle for ur own yansh too abi? ![]() @Yinka, see as u just dey blow grammar for me, dem tell u say i no know am abi? ![]() |