ElementG's Posts
Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 119 pages)
hmm, *runs into his highly secured jaguar to seek protection against d two bakkasi warriors* okay una fit dey use gun now, i don safe ![]() |
hmm, fight wan scatter for bar ![]() |
nice flow sweerie, u get mouth jor pass shark ![]() |
ID dis entrance of urs no nice ooo ![]() |
@EL, u wicked small ooo ![]() |
@bin, ode, u no even happy say u at least get ur first okay comment since u don enter dis nland, i can now see dat u have brain germs ![]() |
hmm oga ooo, love tinwa tinwa for nland EL!!!! I GO TELL UR WIFE!!! ![]() |
na true na ![]() |
let me just get out of dis thread, before dis mad cow tears his clothes ![]() |
nah, yinkus babes know say El G no be woman wrapper, just an entertainer man and a show stopper ![]() |
naughty El guapo always looking for trouble ![]() |
@El, u aint nice at all. U come dey talk as if say u self no get wife for house @yinka, do u know u look when u laugh ![]() |
birds of d same feather flock together, i wonder wats funny here dat stud is laughing maybe he is even bin gbagbo ![]() |
U dey jealous my ride? |
Eba no be stress thing, besides i no dey chop am. Unlike u, morning, afternoon and night na pounded yam. I know say all those pounding go don implant chest and breast muscle for your body ![]() |
*parks his jaguar* who dey house na? |
Jor o, i no fit use poster colour paint car oo |
Stud u have lost so pls kindly f.uck out of ma thread |
Goodnight folks, see ya tomorrow *starts his jaguar and zooms off* ![]() |
@Hamid, lol na true u talk. With d likes of stud around, who knows?? hmm, ![]() @Studio, dummy at least its better dan being an hypocrite and an aftermath fool (which u are now) ![]() |
wetin u self dey hide, talk here for ita gbangba ![]() |
lol, yoruba natural digestive system dey ur body (soo complicated dat even me grey matter cant deduce it) ![]() |
d rubbish no even gree log in ![]() |
i wonder what u see in yam and hot water mashed up together, oga ooo ![]() |
@studio, u need serious deliverance. I know say na because say dat rapture rumor no come happen again today, na y u come open dat your ugly mouth dey yarn rubbish, even God know say u no holy, u come go back to your vomit (mumu dog). How many thread u don open urself mtsseeeewww ![]() @yinka, no vex, my nimbuzz acc slow die today ![]() |
@studio, see you, no wonder peeps dey beef u, for once in ur life time, u no make sense ![]() |
eeyaah, naughty yinka don dey vex like small pikin ![]() |
lol, my nimbuzz self dey mess up, i no know y d head dey slow ![]() |
dat even reminds me, do u like pounded yam? cos i hate it ![]() |
lol i be good boy now ![]() |
k am coming ![]() |