ElementG's Posts
Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 119 pages)
and dat thing is still strong? didnt they figure out dat d backsides of women grew over time as evolution began to take place ![]() |
ID, wetin dey inside dat arse or urs self wey d thing just big like dat ![]() |
na ID u dey yell for like dat (shey u give am something chop?) ![]() |
now dont tell me dat bike can reincarnate, i thought u said d thing got stolen before ![]() |
@EFE, ![]() |
@Efe, Thank God, so ID fit cook pepper soup dat much? ![]() @Yinka, u know even nice, efe shey na true say u dey lock ur two wheeled mechanism for pole b4 u enter bar? ![]() |
Ha Efe!!! |
@Yinka, hey wats up, longest time ![]() @Efe, rekindle ke, ID go finish me with that her backside (i no get her power) ![]() anyhow sis, body dey kampe oooo |
wetin u come dey feel like self, u be lady with d biggest boobz abi one with d biggest backside wey u no come wan make i hear word, na favor i just favor u oooo. If u come see girls wey dey line up for my housestep, u go fear fear |
u no even happy say celeb like me dey call am ![]() |
@ID, lol is dat y u now want to tear ya clothes ![]() |
@ID, mola or not, d thing self don knack ur for body wella ![]() *draws efe back* where u dey waka go, idly ko, lonely ni |
abeg help me tell am oooo ![]() |
so na me be aboki? if i catch u ehn |
@ poster, so wats funny here now ![]() |
Idowuogbo:Woah!!! dats not too good oooo ID, well i trust maself, i be confirm orijo ![]() |
@roughy, guy watch it ooo, u are talking to a whole celebrity like me? ![]() |
mad boy wat do u want to see? |
strip ke, STONE KE!!!! ID u bad oooo |
awww, should i spice u up? ![]() |
hey guys, wats popping ![]() |
Wats popping house? |
lol, yinka no tear ya clothes, am just complimenting a great club of urs ![]() |
@ID, dats y u will always be my partner on da red carpet ![]() |
@ID, dats my girl, always a celeb like i am |
crazy boys, and dat reminds me self oh yinkalink, d linkey linkey on nland i got a gift for u scroll down, scroll further, y not try scrolling more and oh yeah , lol scroll a bit further ![]() [size=60pt] UP MAN U [/size] ![]() |
open teeth jor ![]() |
na ordinary smile u take compliment celeb like me |
na gorilla dash am banana when im don chop pineapple bellefull |
hmm dem go dey pretend for celebrity ![]() |
lol relax, wat do u need me for now ![]() |
how is it me ooo ![]() |
