Elementus's Posts
Nairaland Forum › Elementus's Profile › Elementus's Posts
@poster dat was a nice joke, dont worry abt man city na so dey hook united like dog weh see free bone maybe na because we dey the same city with dem. anyway let keep our fingers crossed miracle fit happen oh but we lost at home na wah oh. @ituen leave folly and aisha alone jare me i dey gbadu they love life na folly and ify figth make NDL try settle the fight is getting out of hand @all pls do someting b4 its 2 late oh |
me i dey enjoy this long thing gist oh, na now the gist start to dey sweet jare any more lecturer to lecture us on the very long thing anyboby cannot do without both male & female. |
anus man abegi just ans lola ? oku dey fear yes, na wah for u ohhhhhhhhhh. |
kola oloye use yr brain i no fit shout u see pple dey deliberate wetin u dey tink |
i dey wait for reply oh long thing guys no dey make noise |
@anus man i am vry sure that u are a small thing cos na guy like u dey get mouth without action small thing guy without acceleration and without an acceleration velocity can not take place. tyty dont wonder again oh check above 4 your ans. |
syphilis? i no blv dat one sha |
@poster i like yr post jare. my dear sister the long thing na koko in short its more than the koko but i want u all to know that the size of the longthing is not relevant oh its the efficiency of the longthing dat matters. pls note dat it can be small competent and powerful it can be vry big and useless, it can be big, powerful and efficient as well. the koko for the longthing is to be efficient and competent. ![]() |
@all nite nite and sweet dreams bye ![]() |
@tufe i no be guy oh!!!!!!!!!!! abegi make NLD no think say i be Les!!!!!!!!!!!!!!!!! fill in the space, me i still dey enjoy guys and i never finish with them yet. u come dey call me guy, u don spoil show for me be dat. I am a female ok. ![]() |
@tufe na who u say go nigth school abi u dey kolo ni take yr time oh na university of my house i go yeye boy!!!!!!!!!!!!!!! wishing u all a wonderful weekend, na folly, aisha and lolababy i miss pass. later ![]() |
tufe:tufe ur shakara no reach my side oh!!!!! in short u 2 small na me u won figth!!! go ask bush as i help am fight for iran,iran,germany,kuwite, in short I arrest sadam, hitler na osama i won arrest now. wetin u think say u be, no try me cos if i ves u no go like am oh make i just maintain cos i dey gbedun this forum |
@saucekid thank u jare i like yr sytle |
-------------------------------------------------------------------------------- perharps the lips aint kissable ify u don try kiss the lips b4 ![]() ?abi how u take no say there aint kissable ![]() ![]() ??abegi talk true and leave shit for shit carrier cos na ehn property |
@tufe na correct beef dey worry ify no more no less she cant just stand the love in the air ![]() |
@geecee wetin be yr own ![]() ![]() ![]() ![]() ?? |
pls dont stop keep it rolling and coming i like it ![]() |
abegi make una leave aisha and folly i dey enjoy they love jare ride on boy na yr time dont mind them ok ![]() |
@folly dat was a nice one am still laughing my ass off @ iteun so yr baddy dey do yr wife & u no know well sha wat are friends for ![]() ![]() ?( helping each other out)i wont be shocked if it was clem cos that guy is a gay for sure ![]() |
ituen na u biko after u na obj ![]() enjoy while it last ![]() |
wah ooooooooooooooooo!!!!!!!!!!!!!!!!!! wat a view. i guess the guy will hav no choice than to marry me i no for sure that every male dick rite there will be up ![]() hot booboos check it out ![]() |
@folly that was a nice post and a nice lesson too, i hope u will apply it to yr life as well. My guy!!!!!!!!!!! i dey gbadun yr love and romace with aisha2 keep it up. @tufe u be kolomental |
nice ass clemcykul ![]() |
hello all, its is bad that our football player went to Ghana to be a moving sepctators , can u imagine ![]() ![]() ![]() ![]() ??// yeye super turkey. Abegi make dem come home jare . |
kd its me lolaabbey |
tnx k.d, i will call to talk 2 u |
just your name got me laughing elementus if your parents wated a tus name they should have chosen from the list below sixtus, beltus, chrisantus, titus, abeg the list long ya u be yeye persons oh!!!!!!!!!!!!!!! its just a nick name ok and i guess u like it. |
abi oh!!!!!!!!!!!1 cursing wont do anytin jare. @post what do u really want ![]() ![]() ![]() ? |
that one funny joke keep it up ![]() |
hello all pls never ask a grand mummy to stand as a witness at a trial or elessssssssssssssssssssssssssss!!!! ENJOY!!!! Lawyers should never ask a grandma a question if they aren't prepared for the answer. In a trial, a Southern small-town prosecuting attorney called his first witness, a grandmotherly, elderly woman to the stand. He approached her and asked, "Mrs. Jones, do you know me? She responded, "Why, yes, I do know you, Mr. Williams. I've known you since you were a young boy, and frankly, you've been a big disappointment to me. You lie, you cheat on your wife, and you manipulate people and talk about them behind their backs. You think you're a big shot when you haven't the brains to realize you never will amount to anything more than a two-bit paper pusher. Yes, I know you." The lawyer was stunned! Not knowing what else to do, he pointed across the room and asked, "Mrs. Jones, do you know the defence attorney?" She again replied, "Why, yes, I do. I've known Mr. Bradley since he was a youngster, too. He's lazy, bigoted, and he has a drinking problem. He can't build a normal relationship with anyone and his law practice is one of the worst in the entire state. Not to mention he cheated on his wife with three different women. One of them was your wife. Yes, I know him." The defense attorney almost died. The judge asked both counselors to approach the bench and, in a very quiet voice, said, "If either of you idiots asks her if she knows me, I'll send you to the electric chair |
na wah oh ![]() |
? ok