Elkon's Posts
Nairaland Forum › Elkon's Profile › Elkon's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 14 pages)
Berlynn: why dt face.. u dey jealous of men now hmmm shey na ur first time |
its isn't good to be treating our fellow human being like dis.. because of phone. . may god forgive dem nd the thief.. what about our so call leader dt are stealing million |
I like dt second gal.. wit fresh laps..nd she be clubbers.. |
crazy everywhere... |
Sharon6: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() abeg I wan give my skin treat oo.
na only d yansh its too black so I wan it to be yellow or red |
George22016:go to back of railway station. . d one dt dey close to koko aous |
universityfailu: guy Abegi no kill me with laugh ..kilode I dey work. .im a NDLA officer you can bring it and get your rizla light up here .. its a free world |
wetin b dis .. must dey see him all.. see how d guy just dey look at dem nd .. im dressing sef dey normal shai if na Nigerian kai im agbada go dey fall.. |
situation report from ibadan in oyo state. . nothing like eclipse for here iii.. ![]() |
universityfailu: I know ..take am to filling station |
what's up..bro.. Please I need ur advice on dis..I don't know If I was d one having dis problem or nt..Please I don't even know what wrong with me..im physically okay.. toning chocolates skin. . etc. ever since my ex nd I split up I find it difficult to get a gal. my problem is whenever I saw a girl dt I like I used to be scared or afraid to approach dem.or.let m say I don't know what to say to dem... am some kind of guys dt was endowed with swag..Please help ooo.. which rituals do ii need to perform. . |
guydangerous:oh okay. Thanks .noted |
universityfailu:..lol.. hmm hmmm na d rizla u go use light d lighter..na rizla gan gan get light. . u don smoke pass ur normal level abi..hope okoro dey dere to cari u go home |
gimme d rizla .quickly rollup d ganja..pass me d lighter. .let d smokers fire light on to d air.. dis weeds no be vegetable. |
guydangerous:yeah am using d mini version. .I don't use it because of d network failure its corrupt d file. |
shai e don enter gbege because of agbalumo 20 naira.. wey big one dey street wey dey drop... oga secur till we se no more. ..bye bye |
Collinz2:thanks. .I used ucbroser , chrome. adm. nd I download adblock browser ..including operamini |
hmm and so fuckin wat. . see how people just take it as big deal. . dis only happen on social network. believe me whatever happen on social networks isn't safe .Once you click send damn its has gone viral before u know it.even who knows if it just a trap..sharp man know dt.let dem meet face to face..Even most every guys can do dt. it's only fool monkey will rush to get d banana like dt..let her go meet im for corner if e no go sey ..yeh who me ..no no no I never married oo even I no gt galfriend ..or am Still a virgin..like I do lol |
please guys.. who knows how I can block ads on browser. .I tried to download some games in d mid night so whenever I get to a stage to click download. or link to download dts when d pop up ads shows up..am tried all d site enh. Im tired..I don't know if na airtel dey do am or wetin... Please anyone with good suggestions |
I knew it. madness every where. . which kind of madness is dis.. Most lucifa is making use of our so called celebrity.. I wonder how d photographer will not see her fuckin hole sef.. besides who d hell dt blur her face. . |
abegi I dey go..I can't play with bread ooo.. buhari wsn kill pesin lol
|
after I finish..wen I open d game its asked me to download another file. .den I went to my phone obb folder but I couldn't find the obb file dere again. .means it's has deleted the file. . |
hmmmm shai miss writer. u no go kill pesin oo why did u use dt title for ur write up..as I see am like dis gbamgam na so I quickly click on it ma cum see who no get breast..I no kno sey na anoda tori..lol
|
ayamprecious:please how can I make use of that... |
nams77:What d Bleep are you talking about. .I can see d blood of ojukwu flows in you..dt means if you were giving gun to kill ur fellas am sure u gonna pull d trigger.. boys u don't need dis at ur age..I knew ur father didn't tell you history on our your ancestor ojukwu fell and my advice to you is to wake up.. you can do better with ur life |
which country are we. .Nigerian we don't need dis..whatever biafra has to invent dey can never win..we should stay in unite. Please please please am pleading on behalf of our generation..message to my ibos broda .let stay in unite..dey should stop dis madness if dis continue dere is no how we can progress in dis country.. love you all |
emeijeh:damn who d hell is dis.. I can't stop laughing. .With dat ur pics..tiri gbosa for you |
please is it still working |
dream league is sucks.. its hard to earn coins. . d graphics are fuvks .. Please who knows better soccer game |
hmmnm so what is the big deal about dis..wearing suit and so fuckin wat. . ye ye ye ye abeg free m.. post some reasonable tin |
please who know how to activate dis .. elevator plug..on NOVA 3 ..
|

why dt face.. u dey jealous of men now hmmm shey na ur first time
its isn't good to be treating our fellow human being like dis.. because of phone. . may god forgive dem nd the thief.. what about our so call leader dt are stealing million