Romance › Re: I Am In A Big Trouble,girls Are Chaseing Me Around by elkon(m): 7:50pm On May 04, 2017 |
 hmm attention seeker spotted.. nd if u are for real ..na witches dey follow you dey just disguise. u know dey can transform to anything. . so go see ur doctor |
Romance › Re: Abeg Who Fine Pass Between Me And My Brother(pic) by elkon(m): 7:25pm On May 04, 2017 |
 oh my gosh.. |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by elkon(m): 6:02pm On Apr 16, 2017 |
 tan god I no play today .I for dey cry as I did yesterday. ..I jejeli taken d money go bar na alabi for dey using d money drink Heineken nd pepe soup with one fresh babe aside. .hmmm to those that dere game cast abeg take heart oo.. u can come over make u come clean d table for m nd m babe den I go dash u som beer  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by elkon(m): 9:32pm On Apr 15, 2017 |
goal mona mona... u almost give some people heart attack for here ooo. . abeg dijon hold it dere ..don't dem win .. alabi m share ooo as usual |
Romance › Re: Drop Your Pick Up Lines... by elkon(m): 9:25pm On Apr 15, 2017 |
 u are the cockroach in my Wardrobe |
Romance › Re: Say No To Broke Men, Ladies Be Smart! by elkon(m): 9:15pm On Apr 15, 2017 |
Safiaa: At the end of the day, a guy who has a vision and who is working hard to be successful will not be offended by what I've said. The lazy, unambitious boys will vent their anger out of frustration. Empty vessels make the loudest noise. Only a matured level headed man will understand where I'm coming from. That's the painful truth.  hmmmm (minister for golddigger and olosho affairs) spotted,,,,, |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by elkon(m): 8:38pm On Apr 15, 2017 |
 y everyone dey fight now. .I know ya problem na because you people no see money chop today. . to those people whose game cast make una just take heart oooo.. no be everyday b celebration. . |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by elkon(m): 3:42pm On Apr 15, 2017 |
 ah oh my gosh. .na fiorentina dey send today. .spoil m four ticket |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by elkon(m): 8:53pm On Apr 14, 2017 |
sucobaba: 77"
Jong Ajax Amsterdam - FC Dordrecht
Total Over (0.5) @1.90
0% Assurance
Anything...just about anything can happen
GL na them dey wan send today .But thanks god dey didn't |
Sports › Re: Silvio Berlusconi Sells Ac Milan by elkon(m): 10:02am On Apr 14, 2017 |
I hope this will not affect dere game tomorrow. .dey must score oo |
Romance › Re: How Long Can U Go? by elkon(m): 9:27am On Apr 14, 2017 |
keep on bro. .u star dey subtract small small. . |
Romance › Re: How Do You Know When You're In Love? by elkon(m): 10:47pm On Apr 13, 2017 |
 there is this gal that I can hardly get her out of my mind.every minutes I think of her.thats when I realised I'm in love. The day I plan to tell her m fellings I met her kissing another man.. I just press redtag |
Romance › Re: Guys!!! What Is The Worst Embarrassment You Received From A Lady? by elkon(m): 5:18pm On Apr 13, 2017 |
 my own na ..Hello sis can I see you for a minutes please. .d gal b like
|
Crime › Re: Indian Police Arrest Nigerian Man And His 52yrs Old Indian Girlfriend For Fraud by elkon(m): 5:08pm On Apr 13, 2017 |
|
Business › Re: Free Pick For Football Matches. Happy Earnings by elkon(m): 2:10pm On Apr 13, 2017 |
which bookmarks can it be play on... nairabet or |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by elkon(m): 9:18am On Apr 09, 2017 |
Phillfree: 3Q3BJLP Carefully selected. bro ur game make sense ..Please what does that yes means |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by elkon(m): 4:53pm On Apr 08, 2017 |
 yeh two tickets spoilt at once.. yeh dem don chop m money finish.. whee my sleeping pills ma go sleep ..bye guys see you tomorrow |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by elkon(m): 10:53pm On Apr 02, 2017 |
ova night game .. 23:15 - Sante Fe To Win vs Independiente
Medellin
00:00 - Over 2.5 Match Goals - Sol De America
vs Olimpia Asuncion
00:15 - Both Teams To Score - Godoy Cruz v
River Plate
00:30 - Real Potosi To Win vs Sport Boys Warnes.. Please guy give it a try.. |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by elkon(m): 9:07am On Apr 01, 2017 |
gmacnoms: 19 selected over 1.5
3NS6PCQ . 200 gives 45k edit and quote me too guy ur game na casting oo.. u don't even pick out of dem..u just carry all..anyway good luck |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by elkon(m): 12:12am On Mar 31, 2017*. Modified: 12:27am On Mar 31, 2017 |
ANTONINEUTRON: smebdy shud help me check this friday picks i want to play with my bonus
4 games
4+odds
3NMGPWF I can help you with 4 sure odd games. .if u are interested ..check dis 3NMVHKV |
Romance › Re: Lady With Killer Curves Sets The Internet On Fire ( Photos) by elkon(m): 12:17pm On Mar 27, 2017 |
CaroLyner: Am curvier abeg.  okay. . so you too na where you wan set on fire now.. from dt ur dp I hope you didn't fart |
Romance › Re: To All The Fucking Oloshos,slay Mama,coded Runs Girl by elkon(m): 12:04pm On Mar 27, 2017 |
op.. leave dem wetin concern you keh... hmmm maybe olosho don dupe u or u.. anyway abeg leave dem dey still get market to sell..nd we go buy am ..up oloshos forever dey stand |
Romance › Re: This Lady Claims She Has The Best Thighs And Legs In The Game by elkon(m): 9:04pm On Mar 26, 2017 |
yeh dis one fit kill person for bed oo..  d first nd sec pic her leg com b lik kangaroo
|
Romance › Re: See Photo This Girl Posted On Facebook Photo by elkon(m): 8:55pm On Mar 26, 2017 |
 who she epp.. abeg which guy fit date dis kin of gal... zero.. she must be I.B.O |
Romance › Re: See What Konji Did To This Guy (no S.ex Before Marriag? Bewarned B4 Its Too Lt ) by elkon(m): 8:50pm On Mar 26, 2017 |
hey u no get pillow..  hungry lion.. continue fuckin ur whites |
Romance › Re: See The Way This Woman And Her Son Post, That Got Every One Talking, See Photo by elkon(m): 8:37pm On Mar 26, 2017 |
 which kin pose b dt..nonsense. iranu..... d woman sef get ass ooo..omo na back to back |
Politics › Re: Woman Praying For Nnamdi Kanu Cries In Abuja (Photos) by elkon(m): 9:11am On Mar 22, 2017 |
 so sad seeing all dis tin happened. .d so called biafritz or whatever should go sit down..nd should put aside d hatred nd selfishness heart.. let find way to make Nigeria rise up again.. |
Crime › Re: Nigerian Lady Caught Stealing In A Malaysian Mall (Photos) by elkon(m): 7:29pm On Mar 19, 2017 |
hmm you can hardly see a Yoruba gal involved in any of dis dirty things like dis. . so why our sister from other side dey do dt. . dere gals prostitution work dere man armyrobbers..money laundering..e.t.c |
Romance › Re: Am I Sexy by elkon(m): 8:40pm On Mar 18, 2017 |
gal don't mind d haters ..dey are just saying dere own. . u look beautiful on ur natural sef.. u don't need anyone to tell you are beautiful..more kisses for you |
Romance › Re: I Love n Need Her But My Mum Dislike Her Starture ''big Boobs''. (Our Pic.tag) by elkon(m): 8:22pm On Mar 18, 2017 |
|
Romance › Re: Ladies,will You Have Sex With A Handsome Homeless Man? by elkon(m): 9:10pm On Mar 13, 2017 |
Princedapace: Dont mind the people calling u names my dear
U asked a question and I dont see anything wrong with it! I dont know the type of people who come to nairaland sef.. People are allowed to share their fantasy, if u dont like such, jump and pass the thread..
Back to ur question, Im a guy and I av not really seen such a lady on the street who turns me on, I mean, the homeless ones.. but if u see and u are cool with it, my dear, life na once, grab and do and clean mouth..
|