Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,160,216 members, 7,842,563 topics. Date: Tuesday, 28 May 2024 at 10:30 AM |
Nairaland Forum / Elkon's Profile / Elkon's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 13 pages)
Celebrities / Re: E-money Buys His Wife A Range Rover Super Sport (Photos) by elkon(m): 1:39pm On Oct 15, 2016 |
hmmm good for dem.. but if I were d guy.. E money ..instead of m to be wasted d money on expensive shit things I would rather use it to help the poor people. orphan..anyway I know my own time is eminent..god bless us |
Crime / Re: 4 Nigerian Ladies Heading To Russia For Prostitution Caught In Cameroon by elkon(m): 1:21pm On Oct 15, 2016 |
maxiuc:my oga at d top. I don use 3g glass view dem dey no look like gals from ss bt from es. u know sey na dere professional work b dt. |
Romance / Re: Nairaland Ladies re ugly and stupid and think world revolve around their bombom by elkon(m): 5:30pm On Oct 12, 2016 |
bros please can you tell us d full story. . for us to quickly move it to d front page..nd for d benefits of those dt just wan just catch new Nfish |
Culture / Re: Prince Eheneden Erediauwa Moves To Uzama Palace For Coronation Ritual (Pics) by elkon(m): 1:52pm On Oct 12, 2016 |
2dugged:hmmm babe don't cry.. 2 Likes |
Culture / Re: Prince Eheneden Erediauwa Moves To Uzama Palace For Coronation Ritual (Pics) by elkon(m): 1:37pm On Oct 12, 2016 |
2dugged:yes keh..our obas dey drink redlabel..not like ur king nd his chiefs wey dey drink ogogoro.nd if we don't patronised ur sister wey dey do olosho for here wetin dem go chop. no customer no money to bring cum village. 3 Likes |
Culture / Re: Prince Eheneden Erediauwa Moves To Uzama Palace For Coronation Ritual (Pics) by elkon(m): 1:21pm On Oct 12, 2016 |
2dugged:yeah we dey wait ooo nd bring red label cum oooo nd don't forget to bring benin olosho cum ooooo 1 Like |
Career / Re: Nigerian Lady, Olabisi Is A Carpenter & She's Very Proud Of It (Pics) by elkon(m): 9:14pm On Oct 10, 2016 |
god bless you babe.. see how beautiful she was. . nd some ugly bitch go dey around d corner dey look for man who go Bleep d hell out of dem for money |
Family / Re: Woman Batters Husband During Sex Over Huge Manhood In South Africa (Pic) by elkon(m): 8:54pm On Oct 10, 2016 |
ooooo0000 my god! is it true? .. I thought I was the only one with big d.ck.. bro u are so unlucky.me wey b sey dem dey rush like sugar for here..anyway sorry oo |
Romance / Re: If You Were This Lady, What Would You Do? by elkon(m): 8:28pm On Oct 10, 2016 |
hmmm hmmm u could have asked him to buy full tank of water instead of sachet water.. y can't you buy it by yourself nd why must men be doing all things.. women brain is equal to zero abeg I don't want any F to quote m |
Romance / Re: I Have A Girlfriend But She Lies Too Much. What Should I Do? by elkon(m): 8:09pm On Oct 10, 2016 |
hmmm I'm so impressed by what those dude above me av said but that shouldn't stop dere..let me pass it to the dude below ..oga down below what do you have to say |
Phones / Re: How to get Airtel 30GB For N2,500 Valid For 60 Days - I Just Got Mine by elkon(m): 12:32am On Oct 10, 2016 |
I think someone should try d awof sucka first to confirm nd after that I go taste am.. 1 Like |
Romance / Re: 5 Things Every Lady Must Know Before She Sleep With A Man by elkon(m): 11:13pm On Oct 06, 2016 |
Newbeginnings:bro I understood that information u wanna use for that chics hmmm .. alpha gang ..ride on |
Celebrities / Re: Flavour As A Striper In Bikini In An Animated Photo by elkon(m): 9:49am On Oct 02, 2016 |
nd so what. . whu does it epp..hmmm strippers ko slippers ni.. |
Fashion / Re: Mr And Miss Nigeria International 2016 Finalist In Their Tradition Attires by elkon(m): 10:06pm On Sep 30, 2016 |
twheeny:na lie .. anyway its not late ooo u can post ur pics here make we see. .lol |
Celebrities / Re: Benson Okonkwo Celebrates Nigeria's Independence With Topless Photos by elkon(m): 9:33pm On Sep 30, 2016 |
Berlynn:why dt face.. u dey jealous of men now hmmm shey na ur first time |
Crime / Re: Guy Beaten For Stealing A Phone In Warri (graphic Photos) by elkon(m): 8:45pm On Sep 17, 2016 |
its isn't good to be treating our fellow human being like dis.. because of phone. . may god forgive dem nd the thief.. what about our so call leader dt are stealing million |
Romance / Re: Who Is Prettier And Who Would You Choose Between These Two Women? by elkon(m): 11:03am On Sep 03, 2016 |
I like dt second gal.. wit fresh laps..nd she be clubbers.. |
Romance / Re: Please Is This Still Modelling?? (photo) by elkon(m): 10:33pm On Sep 02, 2016 |
crazy everywhere... |
Phones / Re: 5 Ways To Protect/guard Your Android Smartphone Or Tablet Against Malware Attack by elkon(m): 4:32pm On Sep 01, 2016 |
Sharon6:abeg I wan give my skin treat oo. na only d yansh its too black so I wan it to be yellow or red |
Romance / Re: Club For Weed Smokers. by elkon(m): 4:08pm On Sep 01, 2016 |
George22016:go to back of railway station. . d one dt dey close to koko aous |
Romance / Re: Club For Weed Smokers. by elkon(m): 4:06pm On Sep 01, 2016 |
HMZi:not at all.. |
Romance / Re: Club For Weed Smokers. by elkon(m): 11:15am On Sep 01, 2016 |
universityfailu: guy Abegi no kill me with laugh ..kilode I dey work. .im a NDLA officer you can bring it and get your rizla light up here .. its a free world |
Celebrities / Re: Mark Zuckerberg, RMD, Toolz, Stephanie Linus, DJ Cuppy, Yemi Alade Meet by elkon(m): 10:17am On Sep 01, 2016 |
wetin b dis .. must dey see him all.. see how d guy just dey look at dem nd .. im dressing sef dey normal shai if na Nigerian kai im agbada go dey fall.. |
Science/Technology / Re: Anular Eclipse In Nigeria: What's The Situation Report In Your Area?? by elkon(m): 9:53am On Sep 01, 2016 |
situation report from ibadan in oyo state. . nothing like eclipse for here iii.. |
Romance / Re: Club For Weed Smokers. by elkon(m): 9:41am On Sep 01, 2016 |
universityfailu:I know ..take am to filling station |
Romance / Re: Dating Drills! Guys Only! by elkon(m): 11:50pm On Aug 31, 2016 |
what's up..bro.. Please I need ur advice on dis..I don't know If I was d one having dis problem or nt..Please I don't even know what wrong with me..im physically okay.. toning chocolates skin. . etc. ever since my ex nd I split up I find it difficult to get a gal. my problem is whenever I saw a girl dt I like I used to be scared or afraid to approach dem.or.let m say I don't know what to say to dem... am some kind of guys dt was endowed with swag..Please help ooo.. which rituals do ii need to perform. . |
Phones / Re: Best Games To Download For Your Android Device by elkon(m): 11:23pm On Aug 31, 2016 |
guydangerous:oh okay. Thanks .noted |
Romance / Re: Club For Weed Smokers. by elkon(m): 11:05pm On Aug 31, 2016 |
universityfailu:..lol.. hmm hmmm na d rizla u go use light d lighter..na rizla gan gan get light. . u don smoke pass ur normal level abi..hope okoro dey dere to cari u go home |
Romance / Re: Club For Weed Smokers. by elkon(m): 9:45pm On Aug 31, 2016 |
gimme d rizla .quickly rollup d ganja..pass me d lighter. .let d smokers fire light on to d air.. dis weeds no be vegetable. |
Phones / Re: Best Games To Download For Your Android Device by elkon(m): 9:19pm On Aug 31, 2016 |
guydangerous:yeah am using d mini version. .I don't use it because of d network failure its corrupt d file. |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 13 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 44 |