Elkon's Posts
Nairaland Forum › Elkon's Profile › Elkon's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 14 pages)
Maybe d man Bleep d hel out her.. Wetin 50yr mami stil dey look for from pondo.. Shameful tin |
![]() wheredemdey: ![]() wheredemdey:fool speaking wise listing.. Offspring of chimpanzee dey yab |
Hmmm damn.. Hey wats going on.. Is dt end of d story..y season two never release. I just keep refreshing d damn page everyday nd notin show up.. Y did u start d tin u know u can't Finnish... Am feedup wit dis shit.. |
Hmmm man.. Abeg stop posting rubbish tin jare.. Dem don chop baleful nd u never know wetin u go chop.. Cum dey post shit.. Abeg allow m ma dey drink my garri egba wit peanut jawe |
wonder shall never end.. d suffering in Africa is too much. . how did dey wan him to go bak like dt.. ali abeg show dem what u capable of. . |
Nigeria don start again. .next year admission would be hard..I prefer post utme dan dis |
daughterfucka .. u u fucckin ur daughter. . idiot. .d food wey u suppose to give to someone else with happiness u come dey chop disgrace. . hmnm end time. .rapture is eminent |
hmmmm beautiful couples. . eyin iyawo ko ni mo bed oo.. hmmmm who gonna be m bride among d 8 gal wey I gat ooo..may god help me out. . |
Sparkles003:hmmm nice speech .. continue spending on gals because of toto.. mumu .. do u need to entice dem with money b4 dey gree 4 u.. Since na I never chop like dem dem go dey carry.. |
guys u try oo.. how can u take a gals to chopironi nd to watch movies at d Same time. .dts over do ..me o b4 I take gals to dt side she will first visit m room so after I don sample d tin wey I wan spend money on..hhmm hmm we fit go iya bashira food canteen. ![]() |
yeh man u looking cute man.. I like dt ur big bele..u too dey drink as dis ur age chai.. hmmm ibos wit beer sha ... Anyway m2 dey drink oo so make we do contest not dis nlander wey u wan contest for. .. ![]() |
... hmmm u still dey do koko waves.. I go vote for you bt on one condition u go buy m gulder nd monkey tale |
masturbation keh for where. .wen I av my chidima..for next room. . quick as bullet. . stop wasten ir resources |
our leaders for here are such a fool sha..she America fit celebrate our independence for where since dey gat brain .d tin wey dey pain m most b sey our leader no know anything pass agbada clothes. .see dem like masquerade. . abeg help me check under him agbada maybe e no cari money for dere........ |
dis man na animal. see him bald head lik muritala Muhammed stadium. .him head shape b like ibos colanut..na wu u com dey beg..u come dash dt woman ur poro..d tin wey b sey some people dey pay for. . hmmmm |
elopee3000:yan each hem each oruba o ey ight..see mouth like frog...so ibo no dey bleach.. shai dem worst pass cum see my ibo gal how she tak luk lik lemon water..na only hausa no dey bleach ..I respect dem nd dere culture |
am tired of hearing dis tin..how our government are mistreating some people here in Nigeria. . Most of all dis militants are fighting for dere right..people are dying..going through a lot of pain..nd yet dere is notin to be done. .nd we said we av a government .government on my foot.. we gat no leader..dey are all wolf .dey av no fear of god.. |
4 those of you watching porn clips on your andiro ..walai its can give ur phone virus and you ..skuki ![]() |
[color=#000099][/color]Nigeria never see anything ..dis is another way of religious war.. all dis people were not dere to fight for dere leader. .if we av to deeply observed the protesters dey ar all Muslim nd besides wetin concerns US nd ISRAEL. . Anyway thanks god my visa almost ready. . ma cari my Ghana mosgo nd my chicken wey I wan kill for xmax...lobatan |
hmmm we never see meme..dey just started... Nigeria don finish. .its time to dey built my ship..before APC destroy Nigeria finish ![]() |
man.. yoruba boys are more fashionable dan others tribes. nd dey handsome. . but lazy in front fight. . but mouthed. . mind you not all of dem ooo some na wild human being oo .. |
jonyt:please guy which tweak are you using for. . All d one am using don stop... help! help!! Help! !! |
vivor:kolo speak your own.. Make we hear. . |
shai my boy ..y u guys dey fight .hmm hmm shey na bcus of ifunaya abi wetin ooo.. com on stop dt shit.. .see I no get strength to talk much jare bring me kolanut nd palmwine ma settle am for you.. |
hmmm best write ups op..god bless you.. men i think u are not in Nigeria shey ..I don't think u are.. most of our youth are so talented. but as Nigeria be so.. isn't helping .. I regret be a Nigerian.. Bleep our leadership.. to hell with the government |
shai my sweetheart don finally come visit me in my so called giant of Africa.. wey dis our wicked leader don turn to giant of poverty.. ciara u beta go back b4 dey suck ur blood finish.. but b4 u go bak just visit me at my house oo.. make I serves u wit gari egba Nd kolanut.. anyway welcome to 9ja |
please I need sure game. just 3game...dt wen calculate dere odd will totally= 3.0...1000×3=3000 |
hmm na wa..alaga ibile no dey dere...lynxx too no sing again. .I 4 give him 4 position. .what of vector..is he dere shai ![]() |
Funfreak:shai stop it..men when it comes to inspiring music. nd entertaining. .men kudos to those guys. .dey are just d best in 9ja..but if were ask to star dem..my no1 b patoran king..2..ppsquare..3..davido.shai who put wizkid dere na mistake ooo |
moyinoluwabun:plan wetin ...for who..dats for the mumu if I give gal 1k from my salary ah na trouble for d pesin ooo I don do am to the extent that m gal no wanted collect dough from m again cos she knew that hmm b4 I give her anything dere is something I need from her. .maybe I need some money at the end of the month or something else. ..well my gal Don asked me d same question.i just scope her sharply dey I asked her why asking she said dat she was just wondering how I was managing |


hmmmm who gonna be m bride among d 8 gal wey I gat ooo..may god help me out. .
hmmm we never see meme..dey just started... Nigeria don finish. .its time to dey built my ship..before APC destroy Nigeria finish 
