₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,655 members, 8,518,770 topics. Date: Saturday, 14 November 2026 at 09:15 PM

Toggle theme

Elmisti's Posts

Nairaland Forum › Elmisti's Profile › Elmisti's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 155 156 157 158 159 160 161 162 163 (of 185 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:45pm On Aug 10, 2015
So Borno na 1k after all, I can bet my life that boko boys are earning more than CMs in the state....I dey reason make I help chimajii and kbs468 work that place
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:43pm On Aug 10, 2015
#walks in thread#


Chimajii !! Come here, we av un finished bizness,

Physika, hope u ar prprd for tonyt mainevent

Na only God knw d kind accountant wey I get, thank God say na probabtion appointmnt I giv am sef. Koomky oooo!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:37pm On Aug 10, 2015
dolafunmi:
You are mouthed
#Our first choice is...
Babie gal, just mention d state and LGA, we nt servn, we jst goin for a long vac.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:27pm On Aug 10, 2015
Xcozee:
[size=18pt]I believed the issue is now resolved...kudos 2all those dat assisted... u guys r great [/size]
All iz well broda, we go still converge for ur side to talk some oda issues
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:13pm On Aug 10, 2015
Aare2050:
bros, d magun no be small pikin tin o. make he come see me b4 he climb hill o. grin bros, d magun no be small pikin tin o. make he come see me b4 he climb hill o. grin
3rd goal of the day. still goes to the her'
@trick
He don hear
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:41pm On Aug 10, 2015
Xcozee:
[size=18pt] u nah real paddy!...hope say nobody temper wit ma luv Zeeenas [/size]
No one dares! Although aare2050 and I helped u lace her with magun, so I will advise u go directly to the left mansion and get it decommissioned by aare himself....he will explain to u beta
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:35pm On Aug 10, 2015
Physika:
Me nor get tym fr jaga jaga bruv... I roll wid 'em dt cn roll wi me.
Btw, fever sef nor lemme rest sad
How ya famile?
@Elmisti i saw dat o lipsrsealed cool grin
#put on shade# #look left


U say wah?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:33pm On Aug 10, 2015
Xcozee:
[size=18pt]I believe u die! #BOB [/size]
I got ur back bro!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:20pm On Aug 10, 2015
Aare2050:
since u became the co owner of EL DOLA. ur life has change comletly. tropical weed. baddest weed
Cheers!.....make sure allsmyles is present @ d party tonyt!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:14pm On Aug 10, 2015
Aare2050:
which one be china? weed language is hard to understand for non-weed takers/speakers
Mehn, dis tropical weed is really amazing oo, can even make a weed taker deny weed......isn't dis amazing??
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:12pm On Aug 10, 2015
Aare2050:
lazy bone
Am not lazy, I just like to do things with the required energy involved, I don reason am b4 say make I serve for one public skul wey dey my street sef
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:09pm On Aug 10, 2015
Physika:
#Ibile..
Jux bring 6 Chinawares wink ..and make sure dat ur landlords china dey among.. Ah gat eat frm all f 'em grin

*puff.smok.f.weed*
Dis ur tropical mould weed strong o..

cool Dark shade over red eye cool
"EX-LANDLORD".....aare2050 will provide the chinawares as he is also a part of the organizing comitee
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:02pm On Aug 10, 2015
Aare2050:
i love long jouney. grin
Mmba! The only journey I like is from my room to my kitchen, toilet or bank.......anythn 30min on d road, bros e dey do me like say I dey suffer ni ooo. Plus I dnt wish to die on the road, especially in traffic!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:58pm On Aug 10, 2015
Aare2050:
ELMISTI, wat about ondo to PH
ONDO to PH-------7 hours
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:53pm On Aug 10, 2015
Physika!


#hands him 3 bottles of vintage alomo#

U av to perform a welcome song for xcozee tonight @ EL DOLA...hope u no get any oda show 2dai
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:49pm On Aug 10, 2015
Physika:
*lools.. Na u talk am o
In anoda nuz.. Buhari moves the motion to scrap NYSC lipsrsealed
If he fit do am b4 october, I dey hin bak!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:32pm On Aug 10, 2015
Physika:
I think Lagos to Taraba is more than 20hrs.
My x-rumee in uni traveld frm Warri to Taraba, a journey that lasted fr more than 24hrs.
Note that I didn't calculate stops and refreshment time, what I post is only tym on road, with refrshment and some kind stop, like all dis ladies wey dey wee wee evry 30 min, d tin go reach 25 hrs
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:15pm On Aug 10, 2015
DTOBS:
Osogbo to akwa ibom
Osogbo to Enugu
Osogbo to Ogun state.
Kindly tell me abt dis one as they re my preference in order of ranking
OSOGBO to akwa ibom--------10 hours

OSOGBO to Ogun-----------2 hours 15 min

Osogbo to Enugu------------9 hours

#modified
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:58pm On Aug 10, 2015
CONSIDER THIS AS MY OWN WAY OF HELPING ON THE THREAD
I shall be posting the estimated time to travel from Lagos to different states....personally, i don't like travelling long distance, i really dont enjoy long rides not to mention the bad roads in the country, which makes distance a vital factor of my choice of state to serve...i will roll out the estimated time from one state to another using GOOGLE MAP, AND OFCOURSE WE GO ADD OUR AFRICAN TIME FACTOR TOO, LETS GET IT ROLLING REQUEST FOR YOUR DESTINATION AND I PROVIDE AN ESTIMATED TIME OF TRAVEL.....cc 2el dolafunmi naughtylagosguy aare2050 chimajii..MY FIRST CHOICE IS.......


LAGOS to AKWA IBOM (uyo)-----------12 hours
LAGOS to TARABA--------------------------20 hours
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:21pm On Aug 10, 2015
Olami90:
Lagos madt gan ni. No way u no go soji if u enter $ stay for som time. Me I too no gbadun d ruggedness nd wahala.if person comot, d feeling go draw one back. If I get vry good chance, I wan run comot. cheesy
Lol, and d way I dey see CM for ojuelegba and ikeja, dem no look as if dem dey enjoy oooo
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:02pm On Aug 10, 2015
Olami90:
U knw e dey sweet for person wey never get used to lagos. Lagos is actually sweet, many craze too. it is gonna giv dem new perspective to life. Som pple go adjust sharperly and OT go change instanta. cheesy
Hahaha, true abt the perspective and OT tinz.....I no dey like to comot sef, dere was a tym like dat wey b say I dey fall sick anytym I comot
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:30pm On Aug 10, 2015
chimajii:
Kikikikikiki, even as them sey ei rowdy, ppu still wan die put inside. Chai grin
Its d industrialization tin jare
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:01pm On Aug 10, 2015
chimajii:
Kwakwakwakwa, U must be madt!!! Which person slot u wan take for lagos? My own? Don't try it. Else I go buss ur head still carry u go clinic. grin
Buhahahahaha, #lookn @ u both # feeln like, dis nonsense, rowdy Lagos?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:34pm On Aug 10, 2015
glou:
what's up, what's self deployment? I don't understand.. Please throw some light. Thanks
Self deployment is a new feature in the nysc registration that allows Pcm pick a preffered state, as allowed by some oda provisions.....odas will explain better...


BTW, fill d below form

Naame
Skul
Dept
Prfrd state of service
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:20am On Aug 10, 2015
Physika:
Leggo..
Whatya say on catania vs spal2013
I wanna go hard on it as a single cheesy
I dnt really like cup games, buh personaly I will punt
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:16am On Aug 10, 2015
Physika:
Oga mi.. Ah dey work o

Help me reserv am til evenin cheesy
Thanks
i got u bro, come relax at EL DOLA wen u close
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:14am On Aug 10, 2015
Olami90:
True! I know dat for sure.
Very peaceful nd dull state grin
D inner part of ilorin dat use to b filled wit faeces... D cost of living is getin above average in some parts of Kwara state.

Dat state ehnhuh
#Mesu+Jamba
lool..... as much as i no like the people in that state, its sad its my own origin tooo, everything about them is just not appealing to my own common sense. they are dogmas, camel like dull people. their political orientation is archaic. not to talk of that overhyped emir of ilorin lipsrsealed
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:12am On Aug 10, 2015
katecute:
year 2009
its says no admission yet, brother, go sharp sharp to your school registry or jamb anywhere to get your admission confirmed, u MUST have admission letter before registration begins ooooooo.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:03am On Aug 10, 2015
Physika:
The person ws nt wrong tho

U only get wt u find jux lyk evry other places..

Hw ya doing?

Arsenal fall hand o nd thnk God i ws late.. So dint stake grin
Am good bro, I was saved from the wkend calamities too, as I cldnt raise capital to stake, buh I play longshot as a die hard punter, buh all dose small point teams jst spoil tinz...a better week ahead sha
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:59am On Aug 10, 2015
sheyman4phy:
Abeg no come kebbi o! Here na die hard.
Tanx for the tip off bro, God be with U!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:59am On Aug 10, 2015
katecute:
pls can someone help me out am a prospective batch B 15 memeber,i did not get my jamb admission letter from my school when others got theres. pls can sumone help me check if my jamb reg number is valid 92187889BH.
Please state the year of exam so someone can check your admision status for u
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:57am On Aug 10, 2015
Olami90:
D state poor na. tongue dem no get any thing wey dey giv tangible revenue na.

Na only neatness on major roads dem get nd no b dat one matter.
Lol, buh cost of living in kwara is very sensible, d peace, buh I mst confess, dey ar nt accomodatn on a long term basis oo, dem fit like u truout ur service year, buh d moment u start competn for jobs or anytn wit dier sons, na den em go show u dier true color!

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 155 156 157 158 159 160 161 162 163 (of 185 pages)