NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:07pm On Oct 08, 2015 |
KeriBaby: Ah we cannot beef
That link u gave me i couldn't download anything  Don't tell me u added d same amout of dots I put......
Did u open d site @ all |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:04pm On Oct 08, 2015 |
iykebest1: small government breeds and encourages secession. Encourages secession??...shey secession nev happen alredy ni?....d north making governance hell for d south?...d south out rightly rejecting the north through vote.....The only place something called Nigeria exists is in a piece of paper! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:58pm On Oct 08, 2015 |
sammie23ten: What is happening between Abiainfo (misabiola) nd haywire....
where ar d elders??
No one fit separate dem Abeg, do like say u no see dem, wen dem tire...em go stop |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:56pm On Oct 08, 2015 |
eclipsehemmy: . Asin all system of govt no matter ow wee try install am for naija go dy hang lyk bold 5 blackberry LMAO!....everything my brother av 9ja version....even We get our own kinda prophets nd imams....plus our own kings....wit dis kind tinz ehn, if I die and judgment day no real, e go pain me oooo, even if n hell I go dey, I go like see some kind pple burn....cuz as dem dey burn, I no go feel my own fire |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:52pm On Oct 08, 2015 |
eclipsehemmy: . Asin ehn. Make we dy pray sha. D change we ask for z truly here abi na dem lai mohammed n amaechi wif dat woman wey b d diezani of ogun state. God must surely intervene cox e b lyk we dy go round one circle jux in anoda direction Kikiki... brotherly...in our part of the world...pple who tapped into politics in the 60s and 70s spoilt everything b4 it even started...our political orientation is very bad....na to jst pry say make jah bless person hustle |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:42pm On Oct 08, 2015 |
dossylvanus: I am a fan of small government.
Devolution of power is paramount if Nigeria is to survive. Nice idea, but anything still called Nigeria is a lie!...let d regions go dier diffrent ways, each can survive on its own...and dey cn ll relate through ECOWAS,.....or we shld try smtn similr to USA |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:28pm On Oct 08, 2015 |
eclipsehemmy: . I watch am too. D man b lyk am a fulani man. Asin our problem dy far from solve for naija o Lol...even Aristotle, kissinger, nd Washington joined together no fit solve naija problem |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:25pm On Oct 08, 2015 |
iykebest1: big one. Announcing ur constituency is no problem, cos u re there to rep and speak for them. But Tribe?? That must be a joke Bro, I was perplexed wen he introduced himself, nd finished by stating he is a fulani...and the funny thing is, no one seems to see it wrng....and d way they all dress like dey r goin to trditional wedding sef..I think its tym they look @ compelling dem to always dress in English |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:20pm On Oct 08, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:19pm On Oct 08, 2015 |
mistersle3m: asin ehnnnn. Sleepy hollow a gud one? Dem try small |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:18pm On Oct 08, 2015 |
hilsocial: i was bored na. Cctv dis and dat. Na senate i wan watch nxt wk. Lol, dier talks cn be boring, plus d petitions submitted r nt eye catchn.......I wnt miss the red chamber nxt #BGG#....jst dat NTAi is not reliable |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:41pm On Oct 08, 2015 |
hilsocial: no, i didnt watch dat long. How? I cnt relly explain....buh watch dem nxt tym sha...d tone and d manner dey do it .....buh d unity of dis ntion is one big lie ooo....we ar really dis united |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:40pm On Oct 08, 2015 |
iykebest1: I'm so not watching this fatherfu*king match anymore. . Hilsocial. DonPsymon. Shawwal1. Kindly furnish me with the details later. I've got a fragile heart. Ar u kidding me??..u watching super chickens  ...olohumaje.....I cnt be n arsenal fan and foolow Nigeria too...u want me to die of HBP |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:36pm On Oct 08, 2015 |
hilsocial: I taught am d only one dat saw dat. On cctv motion abi. Ijesha man he said. Yea, that one and the oda one that was fulani....I jst dey shake head for my country....nd did u notice d way d igbos were. Doin dier own intro? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:39pm On Oct 08, 2015 |
goodyboo: #no hard feelings# Kiki...hwz ya day |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:38pm On Oct 08, 2015 |
KeriBaby:
 *holds her tongue...pour salt*....I am officially beefing U |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:25pm On Oct 08, 2015 |
KeriBaby: Lol I dey use free WiFi
I am covered  Washere..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:24pm On Oct 08, 2015 |
goodyboo: leave him,he is a MAD man. since when did C&P become a crime on NL. Madam, bone issue...be like say u no sabi d implication of plagiarism.....na 24years for maximum prison plus fine....it is n intellectual theft...I wish my mobi18 is available...she go explain betaa |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:22pm On Oct 08, 2015 |
KeriBaby: Tanchu  Wellicom.....downloadin mp4 oo....don't do stingyko wit ya data oo... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:20pm On Oct 08, 2015 |
goodyboo: Lol, I feel so misunderstood,
cos my intentions were gud..
it may be a copy and paste,buh I knw it makes sense
#dontpickonme# Kikiki...madam...no worry....we understand u wella..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:19pm On Oct 08, 2015 |
KeriBaby: I don search tire
Gimme link o2tvseries.....com |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:14pm On Oct 08, 2015 |
KeriBaby: Elmisti and mistersle3m the movie dey una phone abi Especially empire 2
Make una send to me na  Kikiki... Go nd download ya own.. Piracy is. Crime! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:54pm On Oct 08, 2015 |
mistersle3m: Yaaaaaay Arrow S04E01 and Empire s02E03 . Devil is a devilish liar. Boredom ntor Kikikiki...n still once a week show na....I got sleepy hollow s3E01 too yestdai....after one hour...na bak to thread tinz |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:40pm On Oct 08, 2015 |
eclipsehemmy: . Asin imagine wey d guy carry d story go. *some* Northerner sha. Dats y boko no fit end. Na anoda view point dem dy always c. NOTE. I put some dere o. Bfor dem go gada me Am telling u bro, this country cn never grow unless we shun tribalism...I was watching proceedings @ d national assembly 2dai ( house of rep )...will you believe n honorable wen introducing himslf, mentioned his name, his state and constituency...and he added his tribe to it...wat nonsense |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:20pm On Oct 08, 2015 |
shawwal1: Issue of Enyeama and Oliseh Don tire me
Base on all account so far in the media the blame is pointing to the coach but people have forgotten that it was the coach himself who pleaded with the nff not to treat Enyeama the way they intended after tearing that query he was issued
After that Enyeama was invited for a game he didn't show up instead of informing the football body he lost his mum they only heard the news from people's mouth
Since after the sack of Kashi Enyeama has developed one kind attitude
Lastly given Musa the armband annoyed him, but he forgot this is football any coach can appointment those he feel are loyal to his team and can do exactly what he wanted, Musa went and hugged the coach when he scored a penalty against Niger
But lemme ask this who has been consistent with the team aside Enyeama? Musa, who has been our best player in Europe aside Enyeama?Musa
So why should someone talk shit about this guy just because he is a northerner, no be human beings they North ni,moreover Musa's mum is from Edo 9ja sha....Tribalism will enter sha ni....SMH |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:14pm On Oct 08, 2015 |
KeriBaby:

He is gonna visit sidmach Make he try sha....nd fast...uknow say reg is closing 2mrw |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:56pm On Oct 08, 2015 |
KeriBaby: I dunno what happened to him Na very smart boy
boy Well, we lwys av that moment we jst dnt give a f*** abt tinz....plus since na water u talk say hin day...means he is kinda safe na...even fishermen no need nysc..not to talk of person wey dey maritime |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:49pm On Oct 08, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:43pm On Oct 08, 2015 |
dossylvanus: Elmisti! Give dis guy some weed. Kikiki....*na hin real boss go need am* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:27pm On Oct 08, 2015 |
DonPsymon: Be like sidmach fit help am na  Oya enter d guy shoes....if u wan explain dis kind tin for sidmach, how u go present am  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:25pm On Oct 08, 2015 |
KeriBaby: U feel say na evry Pcm dey read instructions on NYSC website abi
Again I ThankGod for this thread Lol....but that is one stu*id tin to miss....abeg I no wan dey enter ur paddi...God knows he might be ur personal person sef...so make i no jam talk... This kind tin dey burn my blood |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:23pm On Oct 08, 2015 |
KeriBaby: I ain't playing Very serious Him dey work for ship
He had to return to work after trying to register without any luck cuz of network wahala he decided to leave his details with the cafe guy
Only for the cafe guy to send him his green card via email and twas another person's passport on it *opens mouth*....which kind reggae b dis...sincerely, even if dem scale tru d finger print thing base on d fact say d scanner malfunction or something...how dey wan scale tru wit d pasport wey dey gbagda. For green card...madam, make dguy 4get dis batch jare...and I no sabi how re mobilization dey work, but if dem go erase hin data, make he register fresh for A16... |