Elmisti's Posts
Nairaland Forum › Elmisti's Profile › Elmisti's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 185 pages)
Keribaby....oya come nd gist me....wat I miss ....cuz dis one page jst fly ehn |
Good day err1...... |
mobi18:*falls from tree* Mehn, that sounds like it scared d sh*t outta ya...any kilishi for me?.... |
enieme:You should see I wasn't trying to prove ny point as actions r not but intentions....Hope you have gotn d info u seek? |
KeriBaby:Kikikiki.....person like u fit beat DG if u hear stream2 oooo |
mobi18:Fine...hope ur trip was stress free |
tk4life:Hammer for wia I dey sleep bah...my jean pocket turn piggy bank...any loose change for house, n me dey clear am...including damaged money sef...dt cashier for bank dey always look me one kind anytym wey I wn go deposit 530 naira or 370 sometyms....I sha go fund my NB. ACnt |
KeriBaby:Lol, com nd see as tv turn my friend impromptu...I hated tv b4 ehn...buh since I watched and rewashed all filmz on my laptop, I com stat to dey watch mumu mumu tinz for tv...smtyms d programs will finish nd I will shke my hed for my life... |
tk4life:Kwara state uni |
enieme:You know most tym, pple make dis mistake a lot, buh I dnt thnk its gonna add value to any1ofus if u call pple dat will be ur colleagues "children"...and plz, u know wat getting a degree entails and you know efforts pple put in it..so abeg "suppose graduates" aint so fresh to qualify any1.... That bn said I don't. Thnk you need to call a mod to check nytn, dey can only hide posts, nd dey can't hide 2k6 pages....so let's leave arguments nd insults....what info do u need?? |
Faithluv5:Lol!...d wait is becoming boring jare...will travel bak to my skul soon tho, cuz am yet to collect SOR, I will check d nonsense nysc send me myself...and since I will be in skul wen call up land...I sure mine wnt be d worst... |
enieme:Madam, no one is derailing anytn...If u need info, ask, and sm1 will surely ansa u, or refer you to a page number....as u see d thread topic is not specific like others...its not for problem solving or info sharing alone...its for B15 PCMs, by B15 PCMs...anything B15 PCMs talk bout here is relevant...even wen one guy wn buy phone...he post am here |
mobi18:Welcome bak....yaff miss u ooo |
Faithluv5:Nice! U be cash madam |
Faithluv5:M good nd u?....how many beads did u conjure 2dai? |
Blessedgurl:Nice one making d papers.....u want call up to show b4 u resign bah?....or u the CEO? |
haywire1:Kikiki.... |
itoski:FAILURE ![]() |
Blessedgurl:Missed u here d whole day....hwz u? |
seun305:Its no hate bro, am from the north too, but if u v bn following my posts...I rarely hide d truth or what I feel is true....thts d sad fact abt d north....think of d illiterates, d north top d list, polio...na north, land locked n we...nd yet we claim born to rule....the only thing the north provide is recruit soldiers...who even collect free salaries for years witout single combat...if not for boko boys..... Cc thespark |
dossylvanus:Kikiki...who wan jump fence again...I think dose stoned duo ar tru displayn highness ni |
itoski:Kikikiki....no mind me jare....most tym pple dey mistke my pain for anger........I no get car wey I wan wash |
eclipsehemmy:So u want to yolalize keri wit you bah ....mbanu!...wit d way u pple ar goin...keribaby is becomin an endangered specie oooo |
Ayima:Choi! |
seun305:Bro, d story made sense untill he used Saraki and akpabio as case study.....U see d guy is one bigot too....nd a dangerous one, u kow why?...cuz he dsnt know it! |
dossylvanus:Make thunder fire dem....den dey will v to estblish. Good relation with d south...and deyjst av to f_cking understand that they ar not born to rule, nd dier useless population is filled with dependent pple....illiterate, unhelthy..and dnt contribute anytn meaningful to d nation |
eclipsehemmy:Weyrey boy, see as u waste sure prayer slot.....N just once. In 3 months god dey listen to specific. Pple prayers....and today na ya own day...nd u wasted it on a football match bah?....oniranu sombori...ova 7billion ppple and u thnk say God go ns u again bah? Mbnu...n d ngels go attend to u now...nd u know wetin, n ngel wey like oliseh well well....so no dey surprised if dem post you go yola nd stream 2 join.... |
KeriBaby:Kikiki....no worries....ur secretes r safe wit me..... |
Wr dis ladies @ na....avnt seen any of dem since mrnin Blessedgurl ![]() Faithluv5 |
KeriBaby:Oh, so it was a borrow pose wifi sef..... |
KeriBaby:If I poke u in classified area, u will rmbr u ar a lady nd nt talk to me in dat tone...... Did u see d series u want...if yes did u see d season and episode...if yes did u see wr to download mp4 or 3gp...if yes...then wht is happening ![]() |
iykebest1:*falls from bed*....Nigeria ko, Ninjaarea ni....d only things dey can celebrte is that military av bn cool, nd the pple ar still afraid of the government nd we v not showed them film like Libya and co |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 185 pages)
....cuz dis one page jst fly ehn
