Elyte89's Posts
Nairaland Forum › Elyte89's Profile › Elyte89's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 269 270 271 272 273 (of 273 pages)
Sometimes when I read comment here,I laugh,any player making waves in abroad,we all will b yearning for his call up to d national team.d fact is,D man called Rohr knws what's doing.This is the 1st time I can beat my chest dt we have a first team,we all shld learn frm d past,we av invited so many untested players in d past like Bathlomew ogbeche(famous scissors kick)Ayodele makinwa,Kanu,amuneke,Utaka(brodas),dis gusy mentioned above contributed little or none to d development of d team, Onyekuru,onauchi and odas,will av d time and proof their worth if need be,we can't just keep inviting evrybody and ulter d chemistry of the team.we need to be patient with Rohr based on his judgement inviting players to d national team,and if we check d trend,we tend to av a more stable under a foreign coach dan our so called local coaches wc really help d foreign coach to succeed dan d later. |
D guy try b like woman,yet baba still luk like Horror film ,aw dem no no catch am |
So pathetic,My BSC cert sef,na hot food I dey use fan my food if I dey chop ![]() |
22MW,adding dis to d existin one,we neva reach 4,000MW,since d inception of d country NIGERIA,i still de hear/shoutUP NEPA since early 80's and e sure say my KIDS mite witness d same too, Is it dt we re so DAFT to solve dis POWER issue in Nigeria,abi Na Bad leader |
Werey ree o ![]() |
Op,dey dere dey deceive ursef,u go tell me when u and animals do meeting tell u say dem no dey harmful to us,i no fit imagine ma I c dt milk snake for midnite(3am) wen I wan go piss..Ogbeni,Ma ya ni ![]() |
Dis king think say na primary 2 kids im dey explain too,Ogbeni,yee mu iro le Next ![]() |
dedons:08130630363 |
Ogbeni,wetin happen,lets av a chat 0813063063/07051959219 |
Crutech ko,kukute ni ,c name |
Ogbeni,if ppu stopped asking dis two questions,How was your nite and av you eaten/what did u eat,most rship in Nija won't survive ![]() |
It has to b an HOLY WATER ![]() |
Ogbeni,microbiology is microbiology,no dey Behind am,its eid u study MLS or Microbiology;mayb he did his project under medicals Meanwhile back to d topic,some courses oug to b scrapped in nigeria and MCB is one of dem.Out of every 10graduates Of MCB,only 2 av a career path in it,others re eida teachers,bankers or self employed.so I will advise ur bf d he shld spread his Web on d search of jobs,he shldnt necessarily wait for a career path in Mcb,for example Hospitals,standard research institute/lab,FcMG,oil and gas etc,he shld lay his hands on anyone he comes across with,ev en if it's teaching |
Camollywood ko,Kamiluwood ni ![]() |
D commandant resemble dem NURTW chairman ![]() |
,aw dem no no catch am
