Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,158,400 members, 7,836,607 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 10:30 AM |
Nairaland Forum / Email1's Profile / Email1's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (of 9 pages)
Romance / Re: Campus Blues. . . . by email1(m): 11:01am On Jan 06, 2013 |
Subscribing... Stil subscribing. Lovely write-up from lovely Lola. I see you've not lost your touch. |
Romance / Re: Campus Blues. . . . by email1(m): 5:21pm On Dec 30, 2012 |
I no understand you o, loli. Them commot internet subsidy for your area? Meen! I am dying to get to the end of this lovely story. Wassup now? |
Romance / Re: Campus Blues. . . . by email1(m): 11:05am On Dec 24, 2012 |
lola, na holiday we dey o. Make things happen. |
Religion / Re: Write the Bible In Pigin English! by email1(m): 6:58pm On Dec 14, 2012 |
freechat: Acts 3: 2-6 freechat: Acts 3: 2-6Nice |
Religion / Re: Write the Bible In Pigin English! by email1(m): 9:41am On Dec 12, 2012 |
But King Solomon over like correct chikala like die, him even like Pharaoh pikin, d ones way dey Moab, Ammon, Edom, Zidon and Hittit dem-dem. 1 Kings 11:1 |
Religion / Re: Write the Bible In Pigin English! by email1(m): 9:35am On Dec 12, 2012 |
alstacs: Men, brethren an sistren, wetin de happen for here na, why all man just quiet na? A de get bottom belle as a de follow una up hia.The thing tire me 2 o. Just wonder why it is dying. |
Romance / Re: Campus Blues. . . . by email1(m): 10:55am On Dec 11, 2012 |
Thank God for the strike. Finally, the story can come to an end. Lol. |
Religion / Re: Write the Bible In Pigin English! by email1(m): 9:06am On Dec 05, 2012 |
freechat: 2 Samuel 11:2-5Una nor go kill person |
Religion / Re: Write the Bible In Pigin English! by email1(m): 9:00am On Dec 05, 2012 |
freechat: Luke 8:45Imagine! Shuo. Lol |
Religion / Re: Write the Bible In Pigin English! by email1(m): 7:28am On Dec 05, 2012 |
Goshen360: ^^^ Okay. I will try. When next I post, it will be bible verse pidgin translation.....That's the spirit. |
Religion / Re: Write the Bible In Pigin English! by email1(m): 7:19am On Dec 05, 2012 |
Goshen360: I don't even know the bible verse to translate into pidgin....the laff wey I dey laff from this thread don empty my head so tay I no even fit remember any bible verse to translate......lol. Carry Bible and you go flow. |
Religion / Re: Write the Bible In Pigin English! by email1(m): 10:59pm On Dec 04, 2012 |
I beg follow me check am o, one babe way dey d city, way dey run beta package, by the time she sabi say Jesus dey her corro, dey enjoy himself with nama for one oga Pharisee house, she come go commot one type oil way she don hide well well, them call am alabaster. She no fear stand for him front o come begin form water for her eyes, and she come dey use the eyes water dey wash Jesus leg, dey clean am again with the hair way dey her head, she no stop there o, she come kiss him leg o, come pour oil untop join. Na him the man way cook meat give Jesus, use one kind eyes look Jesus and the thing way d babe dey do am, the bros vex talk inside him mind say, if to say this bobo na correct prophet, him go sabi the kind person way this woman way dey touch am be: because she be correct ashi. Luke 7: 37-39 1 Like |
Religion / Re: Write the Bible In Pigin English! by email1(m): 8:29pm On Dec 04, 2012 |
Dem make party for laugh, wine for sake say make we jolliment: but ago, kudi, owo dey open every door. Ecclesiastes 10:19 If we go talk true, NEPA light sweet die, and na correct thing say make we use we eyes talk look the sun. Ecclesiastes 11:7 |
Religion / Re: Write the Bible In Pigin English! by email1(m): 8:16pm On Dec 04, 2012 |
This thread is turning out better than I expected. Thanks guys for making it this entertaining. Keep them coming. |
Religion / Re: Write the Bible In Pigin English! by email1(m): 8:13pm On Dec 04, 2012 |
freechat: John 3:3No be small thing o. |
Religion / Re: Write the Bible In Pigin English! by email1(m): 8:11pm On Dec 04, 2012 |
greatdave: See,na me be d BOSS of evry evry; E get any gbègè,kasala,wahala,mata wey I nor fit arrange? Jeremiah 32:27O boy e 2 Likes |
Religion / Re: Write the Bible In Pigin English! by email1(m): 8:08pm On Dec 04, 2012 |
fr_evangel: Proverbs 3:5-6;Na God! |
Religion / Re: Write the Bible In Pigin English! by email1(m): 6:15pm On Dec 04, 2012 |
vivacious vivi:You are so welcome. Enjoy the ride! |
Religion / Re: Write the Bible In Pigin English! by email1(m): 6:14pm On Dec 04, 2012 |
dl_jbd: I must confess! Ds trend dn mak me carry bible by force.That's the essence, bros. Nice work! |
Religion / Re: Write the Bible In Pigin English! by email1(m): 4:17pm On Dec 04, 2012 |
Jazzgreen: Genesis4:Meeen, see people way sabi the language. Lol. 1 Like |
Religion / Re: Write the Bible In Pigin English! by email1(m): 4:16pm On Dec 04, 2012 |
greatdave: Bros J yan give am say;na me be d correct road,d confam örijo,and beta life...no man fit tochlite my papa if he nor use my network. John 14:6This one na hardcore pigin. Correct work! |
Religion / Re: Write the Bible In Pigin English! by email1(m): 4:15pm On Dec 04, 2012 |
freechat: Luke Chapter 19:1-5Hilarious. 1 Like |
Religion / Re: Write the Bible In Pigin English! by email1(m): 2:36pm On Dec 04, 2012 |
Enoquin: I love this! I am so bookmarking this thread...Thanks alot for loving this thread. You too try. Ur own make sense. |
Religion / Re: Write the Bible In Pigin English! by email1(m): 2:32pm On Dec 04, 2012 |
mawojuuche: anything wey u want make people do to u, na dat same thing u suppose dey do to people too. this one na d law and d prophets.Thanks for contributing. No Bible passage though. |
Religion / Re: Write the Bible In Pigin English! by email1(m): 2:23pm On Dec 04, 2012 |
meetmeonline: .Correct! |
Religion / Re: Write the Bible In Pigin English! by email1(m): 2:21pm On Dec 04, 2012 |
don_femzy: tell us ursYou have not been following. Start reading from the very beginning. Thank you. |
Religion / Re: Write the Bible In Pigin English! by email1(m): 2:07pm On Dec 04, 2012 |
As this we world come get one language, and everybody come dey talk the same thing and dey hear the same thing. He come waka pass, as dem dey waka come from east area, dem come see flat ground way dey Shinar area; dey come tanda for there. Them come look theirself talk say, come o! Make we go, make we make brick, cook am wella. And so dem get brick for stone, and slime for morter. Them come talk say, Waka go, make we build for ourself one kind mega city, a tower, way d up go touch d sky come touch heaven; so make we carve name give ourself, before we scatter yakata for this big world. Papa God quick quick, run come down come open mouth look to see the big tower, way man pikin come nack for ground. God come talk say, Look o, chei, true true, this people na one o, na one tongue dem get: so nothing way dem wan do go hold dem, since dem get big mind o. Oya waka, now, make we go down, confuse dem language, make dem no know watin another man go talk. So Papa God come scatter scatter dem all over we world and land, so dem quick, quick, pick race commot for that mega city way dem wan build. Genesis 11:1-8 1 Like |
Religion / Re: Write the Bible In Pigin English! by email1(m): 1:08pm On Dec 04, 2012 |
The_Matrix: 1. When you go big man house, no dey jones like say you never see food before, reason am: no do longer throatNo be small thing o. Na real pigin b this, lol. Omo u try. 1 Like |
Religion / Re: Write the Bible In Pigin English! by email1(m): 1:05pm On Dec 04, 2012 |
He come pass when man come dey plenty, dey yafu-yafu for the land way we call earth, and fine-fine girl pikin dem come dey come we world. The pikin of Papa God come see the fine-fine girls of man pikin say dem gallant come fine well well; so them come pick pick them, put them for their house to become their wife and to born pikin for them. So Papa God come yarn say, My Spirit no fit stay with them this men dem, because dem na human being: and for say before dem go mud, them go chop life reach one hundred and twenty years. Genesis 6:1-3 |
Religion / Re: Write the Bible In Pigin English! by email1(m): 12:51pm On Dec 04, 2012 |
vandarsar: lol....How are you so sure this guy dines with Satan? 666 is illusion!Haba, no, lol. Its his signature not his username. It reads 'Satan is in charge and there's nothing you can do about it' |
Religion / Re: Write the Bible In Pigin English! by email1(m): 12:31pm On Dec 04, 2012 |
dvdon: No clapper or jazz eh weh person carry show my zone go work na odeshi ISaiah 54 v 17funny. |
Religion / Re: Write the Bible In Pigin English! by email1(m): 12:30pm On Dec 04, 2012 |
hisblud: Thanks op o 4 dis kin thread, i stand for bank the smile reach go back of my head. Thanks 2 u oga moderator for making this on front pageThank you so much. Its God that gives ideas and inspirations! |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (of 9 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 63 |