Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,048 members, 7,814,594 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 03:49 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Religion / Write the Bible In Pigin English! (13334 Views)
Summerise The Bible In One Sentence / Why Did God Need To Write The 10 Commandments / Did God Really Write The Bible? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)
Re: Write the Bible In Pigin English! by email1(m): 9:06am On Dec 05, 2012 |
freechat: 2 Samuel 11:2-5Una nor go kill person |
Re: Write the Bible In Pigin English! by babadey(m): 9:36am On Dec 05, 2012 |
Romans 8:31 wetin weh we go talk for dis matter,if baba God be for ros,who you be? |
Re: Write the Bible In Pigin English! by babadey(m): 9:43am On Dec 05, 2012 |
Lol,I dey sure say baba God go dey smile 4 up. 9jirians r talented joor. |
Re: Write the Bible In Pigin English! by Nobody: 9:51am On Dec 05, 2012 |
freechat: 2 Samuel 11:2-5LWKMD... My bellooooooo |
Re: Write the Bible In Pigin English! by ijawkid(m): 10:09am On Dec 05, 2012 |
freechat: 2 Samuel 11:2-5 Hahahashhahahahah..... Oboy u dey mad o....... I don laff my belle tear....... David sef na wa..... |
Re: Write the Bible In Pigin English! by Chilzysmiler: 11:30am On Dec 05, 2012 |
Phil. 1 vs 6 say stand gidigba 4 evrytin why becos d beta tin wey baba God been start 4 ur life him must to work am until e finish. 1 Like |
Re: Write the Bible In Pigin English! by uncletbuddy(m): 4:01pm On Dec 08, 2012 |
Peter pan: Romans 8:15-for baba God, no drop spirit of fear for us, may we dey act like pikin wey c snake, bt He dash us the ogbonge spirit of papa to son, se may we dey call am PAPA.make I continue am, Roman 8:16 The spirit na watchman of our spirit weh follow agree say we be baba God pikin 19. For the thing weh everything weh dey this world dey wait for na for we weh be God pikin to show face |
Re: Write the Bible In Pigin English! by alstacs(m): 8:25am On Dec 12, 2012 |
Men, brethren an sistren, wetin de happen for here na, why all man just quiet na? A de get bottom belle as a de follow una up hia. A beg make una de roll the verses joor abi we don tire to de study word of God? |
Re: Write the Bible In Pigin English! by email1(m): 9:35am On Dec 12, 2012 |
alstacs: Men, brethren an sistren, wetin de happen for here na, why all man just quiet na? A de get bottom belle as a de follow una up hia.The thing tire me 2 o. Just wonder why it is dying. |
Re: Write the Bible In Pigin English! by email1(m): 9:41am On Dec 12, 2012 |
But King Solomon over like correct chikala like die, him even like Pharaoh pikin, d ones way dey Moab, Ammon, Edom, Zidon and Hittit dem-dem. 1 Kings 11:1 |
Re: Write the Bible In Pigin English! by Nobody: 4:33pm On Dec 14, 2012 |
Acts 3: 2-6 English version 2 And a certain man lame from his mother's womb was carried, whom they laid daily at the gate of the temple which is called Beautiful, to ask alms of them that entered into the temple; 3 Who seeing Peter and John about to go into the temple asked an alms. 4 And Peter, fastening his eyes upon him with John, said, Look on us. 5 And he gave heed unto them, expecting to receive something of them. 6 Then Peter said, Silver and gold have I none; but such as I have give I thee: In the name of Jesus Christ of Nazareth rise up and walk. Pidgin version 2 E get this bros wey im cripple na follow-come, im dey beg for Beautiful gate wey dey front of temple; 3 As im see Bros Piro and Johnny dey pass, na so in corner them. 4 Piro and Johnny tell the man make im look them well well. 5 Na so the cripple come dey look them, come dey think say them go drop. 6 Na im bros Piro con yarn say, naira and kobo me no get, but the one wey i get na im i wan give you so: In the name of Jesus Christ wey commot from Nazareth, waka! 1 Like |
Re: Write the Bible In Pigin English! by email1(m): 6:58pm On Dec 14, 2012 |
freechat: Acts 3: 2-6 freechat: Acts 3: 2-6Nice |
Re: Write the Bible In Pigin English! by alstacs(m): 4:01am On Dec 23, 2012 |
freechat: Acts 3: 2-6Bros pls yarn us, wen you de open your pidgin school make a com enrolment |
Re: Write the Bible In Pigin English! by Nobody: 2:15pm On Jan 01, 2013 |
Frechat is a f00l tho lmao! |
Re: Write the Bible In Pigin English! by Nobody: 2:05am On Jan 14, 2013 |
Prov 27:22 Though thou shouldest grind a fool in a mortar among wheat with a pestle, yet will not his foolishness depart from him. Can someone translate this to pidgin pls? |
Re: Write the Bible In Pigin English! by email1(m): 3:40pm On Jan 14, 2013 |
davidylan: Prov 27:22 Though thou shouldest grind a fool in a mortar among wheat with a pestle, yet will not his foolishness depart from him.I no carry Bible for here o but make I try. Even if you put mumu, mugu person for mortar sake for say you wan pound him mumulity commot from him bodi with pestle, him mumu no go still commot. 4 Likes |
Re: Write the Bible In Pigin English! by uncletbuddy(m): 6:28pm On Jan 14, 2013 |
Love must commot from inside mind, throwa dat tin bad but carry dat tin wei good gum body... Rom 12!9 |
Re: Write the Bible In Pigin English! by JOGADMEDIA: 9:58am On Oct 30, 2015 |
Get the Audio Bible in 16 Nigerian Languages (Hausa, Igbo, Pidgin,Yoruba,Edo, Efik,French,Nupe, Igala, Idoma, Fulfude, Igede, Isoko, Itsekiri, Urhobo,Tiv,English) You can order this package on DVD or SD Card. Contact jogadmedia@gmail.com or +234 909 9715 621. |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)
The Dome Above The Earth Will Shatter Beliefs And Topple Nations-abachwezi / What's The Best Way Of Changing Your Church? / Psalm 109: Why Is It In The Bible?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 42 |