EmekaBlue's Posts
Nairaland Forum › EmekaBlue's Profile › EmekaBlue's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 245 246 247 248 249 250 251 252 253 (of 675 pages)
Nonsense Na those housemate wey leave early go dey active for d group dey find connection from these proud ones wey their name come trend See one forming Porsche already |
This country na waa Me no dey find govt yeye job with all their mago mago Lucky are d ones who get it for job security no b this one wey ur chinese oga go dey control u like slave and can sack u anytime |
D tyrant presidency don call this one for phone |
Onlinesmart:d men above worked for the money not ur collective wealth...thankGod u know none of them is holding any public office. |
Ego dinma. Pepper poverty Na person wey no get go dey jealous and beef them...Go and make money and flaunt it the way u like if u feel like when u have it |
Ahh na chinese, dem don go try the new virus 20 in India...using them as lab rat Chinese did a test run on one of our staff here in abuja as suspected by local staffs. The guy just started falling unconscious like 3 different times breaking his face until we had to chain him to a bed and doctor found no sickness after series of test |
See u. You are thinking much about paper and Nysc when u should be using your abroad experience and all to explore in life and be a greater person. Even those with 1st class and correct paper everything are still struggling to stand. Anyways i give advise freely because i don't use them |
90% always igbo in all Nigeria beauty pageants. I no say na igbo fine pass o before jealousy people attack me but Why always igbo girls |
saaphiere:maybe ur destiny is not to be rich...no b everybody go dey rich So stop asking that question |
She wear g-string and bra dey na Aren't ladies always naked like this on music videos before or because this one shitbox too large and flavour carry am?! Nigeria and Hypocrisy are like 5&6 |
Power of phone ![]() For Nigeria na anything wey go viral dem dey reason d matter. Small play d man play don turn serious national issue. The money he spray no even reach 50k but dem don table his matter |
Moneywirer:Naaah |
One more goal please |
![]() It will continue as long as Nigerians fear and hype soldiers too much, that's why you see them using their uniform to cause mayhem on bloody civilians as they like. Infact just look at those bystanders, they couldn't approach him and rescue the lady but rather watch one man on camouflage do as he wishes. OK na |
Son Heung-Min just dey Kane ass-anal |
What's happening for those watching d match...Y goal pause for 1 since More goals please |
On a normal level mourinho sabi beat arsenal steady Let's see d final result Up Blues |
I know your type...if your friend start to dey service her kpekus now as u say u no want, u go come dey para for d girl dey vex |
Pheww....that last secs sheffield utd corner saved my ticket B929TQRWTEPSPA-1305002 To dey loose money wey u dey find isn't funny anymore |
Meanwhile giving or willing to give her kpekus to the tough not smiling guy in d office Ladies love Simp like u around to toy with. Deal with it |
Wealth all the time is not the fruit of labor but the result of organized protected robbery. This is just an unorganized hungry hoodlum with his dirty yellow facemask and nylon bag looking for daily bread. Rip lad |
See the full list of nomination below Artiste of the year 1.Burna boy 2.Davido 3.Wizkid 4.Mayorkun 5.Tiwa savage Song Of The Year 1.Fem - Davido 2.Nobody - Dj Neptune Feat. Joeboy & Mr. Eazi 3.Joro - Wizkid 4.Mafo - Naira Marley 5.Duduke - Simi Album Of The Year 1.African Giant - Burna Boy 2.Apollo - Fireboy Dml 3.Afro Pop Vol. 1 - Adekunle Gold 4.Yellow - Brymo 5.Boo Of The Booless - Chike Best Rap Album 1.God's Engineering - Aq 2.Illy Chapo X - Illbliss 3.Ypszn2 - Psycho Yp 4.Cult! - Paybac Iboro 5.The Erigma Ii - Erigga Producer Of The Year 1.Pheelz - 'Billionaire' By Teni 2.Spax - 'Away' By Oxlade 3.Kel P - 'Pull Up' By Burna Boy 4.Sarz - 'Mad' By Sarz & Wurld Best R&B Album 1.Laughter, Tears And Goosebumps - Fireboy Dml 2.I Like Girls With Trobul - Sarz & Wurld 3.King - Praiz 4.Boo Of The Booless - Chike 5.Celia - Tiwa Savage Best Alternative Album 1.Yellow - Brymo 2.Lucid - Asa 3.The Light - Bez 4.Pioneers - Drb Lasgidi 5.Roots - The Cavemen Best Pop Album 1.Apollo - Fireboy Dml 2.African Giant - Burna Boy 3.A Good Time - Davido 4.Woman Of Steel - Yemi Alade 5.Afro Pop Vol. 1 - Adekunle Gold Next Rated 1.Tems 2.Omah Lay 3.Oxlade 4.Bella Shmurda Best 'Alternative' Song 1.Corner - Lady Donly Feat. Vanjess & The Cavemen 2.I Wonder - Moelogo 3.Bitter - Deena Ade 4.Anita - The Cavemen 5.Money Devotion - Gbasky 6.God Save The Queen - Olu Best Street-Hop Artiste 1.Naira Marley & Young John - Mafo 2.Mayorkun - Geng 3.Reminisce Feat. Olamide & Naira Marley - Instagram 4.Rudeboy - Audio Money 5.Ivd & Zlatan - Bolanle 6.Olamide - Pawon Best Vocal Performance (Female) 1.Simi - No Longer Beneficial 2.Lindsey Abudei - One On The Outside 3.Niniola - Addicted 4.J-Dess - Chi Efo 5.Yemi Alade - Lai Lai 6.Imanse - Ajala Best Vocal Performance (Male) Wurld - Ghost Town 2.Chike - Forgive 3.Praiz - Under The Sky 4.Cohbams - Plenti 5.Nonso Amadi - What Makes You Sure 6.Johnny Drille - Count On You Best Music Video 1. Eli - Fireboy By Clarence Peters 2.1 Milli - Davido By Director K 3.Smile - Wizkid By Meji Alabi 4.Billionaire - Teni By Tg Omori 5.Shekere - Yemi Alade By Ovie Etseyatse Best R&B Single 1.Under The Sky - Praiz 2.Duduke - Simi 3.Mad - Sarz & Wurld 4.Bad Influence - Omah Lay 5.Tattoo - Fireboy Dml 6.Dangerous Love - Tiwa Savage Best Rap Single 1.Ogb4ig - Reminisce 2.Shut Up - Blaqbonez 3.Country - Illbliss 4.Get The Info - Phyno, Falz & Phenom 5.Bop Daddy - Falz Feat. Ms. Banks Songwriter Of The Year 1.Simisola Bolatito Ogunleye (Simi - Duduke) 2.Adedamola Adefolahan (Fireboy Dml Dml - Dreamer) 3.Damini Ogulu (Burna Boy - Way Too Big) 4.Stanley Omah Didia (Omah Lay - Bad Influence) 5.Sadiq Onifade (Wurld - Ghost Town) 6.Adekunle Kosoko (1 Milli Lyricist On The Roll 1. Aq - Eunice 2. Blaqbonez - Define Rap 2 3. Mi Abaga - Trinity 4. Illbliss - Country 5. Phenom - Get The Info 6. Phyno - Speak Life Best Collabo 1.Know You - Ladipoe Feat. Simi 2.Nobody - Dj Neptune Feat. Joeboy & Mr. Eazi 3.Sweet In The Middle - Davido Feat. Naira Marley, Zlatan & Wurld 4.Don't Call Me Back - Joeboy Feat. Mayorkun 5.Totori - Id Cabasa Feat. Wizkid & Olamide 6.Get The Info - Phyno Ft Phenom, Falz Best Recording Of The Year Dis na non-voting category for di best recording (wey meet di judges' requirements of excellence; songwriting, production, rendition) by artiste or group for di year under review. Ozymandias - Brymo Smile - Wizkid Feat. Her Wonderful - Burna Boy Dreamer - Fireboy Dml Ghost Town - Wurld Headies Revelation 1. Victor Ad 2. Fireboy Dml 3. Joeboy 4. Teni 5. Rema 6. Chike Best Pop Single Voting category for di best pop single for di year under review (by single individual or group). Billionaire - Teni Nobody - Dj Neptune Feat. Joeboy & Mr. Eazi. Lady - Rema Fem - Davido Joro - Wizkid Best Pop Single 1.Billionaire - Teni 2.Nobody - Dj Neptune Feat. Joeboy & Mr. Eazi. 3.Lady - Rema 4.Fem - Davido 5.Joro - Wizkid 6.Skeletun - Tekno 1.Olakira 2.Alpha P 3.Jamopyper 4.Zinoleesky 5.Bad Boy Timz Headies' Viewer's Choice 1.Davido 2.Omah Lay 3.Burna Boy 4.Falz 5.Fireboy Dml 6.Mayorkun 7.Dj Neptune 8.Wizkid African Artiste Recognition 1.Master Kg 2.Kuami Eugene 3.Sauti Sol 4.Shaata Wale 5.Stonebwoy Hall Of Fame King Sunny Ade Special Recognition: Eedris Abdulkareem Timaya Skeletun - Tekno Read more:https://www.google.com/amp/s/www.bbc.com/pidgin/tori-55040703.amp |
Ikpeazu be like see as diz guy dey xpose and display say we dey chop money We suppose dey on low-key Bloody governor |
Only child no b normal human being?! |
Unrepentant scally wags |
This man is going spiritual talk on everything now He have lost ot |
This kind large shitbox fit break person toilet seat |
Zimbabwe dollar loading Failed govt |
FG will soon come house to house to borrow urgent 2k from it's citizen household Most useless inefficient government ever headed by the chief dullard from daura and his cohorts |
Nysc is not a serious programme. The rules there are always broken anyhow |
Set trap...catch it and go dump it in the next bus stop |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 245 246 247 248 249 250 251 252 253 (of 675 pages)

