EmekaBlue's Posts
Nairaland Forum › EmekaBlue's Profile › EmekaBlue's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 675 pages)
But Una go dey hate Chinese because of one or two incident here and there forgetting the major development they are doing in Nigeria. |
SA police wey useless |
ABANGWABOI:e go shock u... Son of a Maj. Gen retired. But I support nothing about military intimidation of civilians. Even an ex-commando then 55 RC NDA but i pull out just only in thermal one That vex popsi still day use look me join in my hate for military personnel intimidation on civilians |
Arizoner:Yes... Mostly massage to collect extra tips they start requesting from dem then they elevate to asking out and fvcckin dem |
danzaki63:she is a staff there... Probably a chinese translator who went up to support with English . Those my sisters that learn Mandarin from Anambra confucious institute. Me sef dey rap Chinese and I do translation... Na so I dey give dem girls and all these ladies do is to chop dem raw and even forget me wey do d linking. May her soul RIP. Its a sad one... Chinese some normally have brain touch when angry and can misbehave. I dey fight dem for site well and have changed many jobs due to sack from beating them |
Damn. I guess she is a translator to go up that crane with the chinese man. I work same work and those people could get so frustrated at times but I always defend myself by fighting back both in their language and english then they get intimidated and report to the higher Chinese boss who just give you a warning letter or resolve the dispute What a poor young girl. So sad May her Soul RIP Forward all details to Abia government house. Ofc they won't go Scott free. |
My first was international flight... I just buga like say na everyday i dey enter am |
She get mind o... Pouring frustration on this pikin wey look malnourished |
And senate will pass it. Doomed kwantri & wicked to themselves people. No wonder former UK president said Nigerian is fantastically corrupt |
Nigeria women and wigs be like 5&6...Nobody fit collect this record from them Even if me as a man leave train my afro only 6 months come relax am.. E go grow pass Nigeria women bald chopping fontline short hair |
Maybe wants to borrow money from him |
ABANGWABOI:small boy shut up... That mentality is nonsense & way gone... D whole civilians there will beat all of u asses without guns |
Good for them walahi All these new Nigeria soldiers wey full tik-tok and facebook dey call civilian this and that... Make dem learn say same civilians fit beat them well even with that khaki |
God1000:Go help ICC arrest na. Bloody useless institution |
17yrs don dey comfortably do crack RIP bro |
Make dem block d market few more days and see another beating of their lives... U go just hear another end sojas like end sars for lekki They have pride but no power |
aariwa:even those bloody civilian boys wey beat dem that day d sojas ran crying na for banex plaza we dey here at abuja. No jokes Dem get luck some of us were just protecting dem. Men been wan even send them to coma |
Nice one. No listen to nairaland small small children with android phone bad mouth because of no money frustration Keep the DJ work on |
Na that hype man cause am. He got excited and carried away! Sorry ![]() |
Make all these useless nigeria pple wey dey worship iran no come dey worry us here sha |
Omo Christians we strong die. Allahu Akbar people just get violence only May His Soul RIP |
Bad guy with his light Blue squad. Next season the real BLUES will take over. I love my Chelsea for life |
He was feeding him for 27yrs Nice one |
I jump gate dey d lyrics of his new song |
Your helpers will come. A sad thing two blood brothers. Not nice to hear |
This one na news?! Govt just dey whine Nigerians Abeg next |
portable ma gee see as u jump fence... No worry Skepta go bail u out |
Lumarstone:na everyday?! Nothing do am abeg |
Pastors abi Inspirational speakers go dey look am with one eye like this This world.. Owo ni koko |
Nigerian girls no really fine sha... Judging fron one pic i saw up there... Na just make up then come be like monkey or frog princess |
Kai.. May his younger brother gentle soul RIP Make we dey read well. No be the main mr speed of super eagles die o. Quick recovery TJ |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 675 pages)
