Emerald04's Posts
Nairaland Forum › Emerald04's Profile › Emerald04's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 11 pages)
crazygod:He haven’t play for like 3 months now. I’m sure he’ll pull a one or two things tonight. I really pity the guy sha.. |
crazygod:make dem comot am put chamberlain now.. |
Liverpool for the win |
Lol. In as much she’s just catching cruise, I honestly believe she also make the post to give the girl a good exposure. Trust me this gift is going place soon. Cuz it’s all eyes on her. This post naija golden girl do alone, is bigger than any debt she fit dey owe am. Go girls. We Dey with you. |
Make dem just dey motivate themselves with stupid awards up and down. Who dem dey deceive. Philanthropist ko philosophy ni. |
Pathfinder2090:what’s good bruh? |
As a yoruba demon I never supported Biafra agitation, but seeing what all these terrorists did to that young innocent girl in sokoto. I told myself e no go better for anybody wey still believe in one nigeria oh. yesterday dem protest make dem free their fellow islamabad terrorists. Today dem don give us stories say those werey don escape. Later the same werey fit turn CBN governor tomorrow Like how It’s just crazy seeing I’m really sharing sane country with this nothern guy. May lord lugard never Rest In Peace. Make this country just kuku split and if dem yoruba Muslim like, dem fit follow their brothers go dey stay for north together. For me, friends and my household we no longer want one nigeria. |
Akerele44:you are very stupid |
Damntruth:uno get Google for your phone? |
It’s obvious he’s under drug’s manifestation. The guy should be careful. Make the G wey dey erm “Grace” no go comot. Cus once e comot na race remain. E don mad be that. |
Wolve to win. Stake ur girlfriend papa house |
Na comedy give am 10m e take purchase the form? Ha ok oh This life I don already plan my life. Either I JP to Germany next year or I join APC Even if na secretariat gatekeeper position dem give me. I go collect am.
|
If I don know I for don go learn trade. Naija schools no worth am. Only in nigeria lecturers want your downfall. Read day and night. one werey go dey tell you A is for God. B is for him, while the students can battle for C and D If you’er a lecturer and as una dey read my post. You sef know you you wicked to your students. E no go better for you and your entire family. I just Dey enter house now. Me wey I don comot go class since 7am. Omo I just dey depressed. All this lecturers just turn themselves to demi god. Las las if una no fit give me flying color make una give me crawling colour. Make I sha graduate. 9ja lecturers go limit your IQ and make you feel you’er useless. Na so dem do my cousin. Las las the guy withdraw. E dey UK now dey lead for class. Their lecturers over there want them best for them. Bunch of sadistic people. Na only to dey chase under age girls dem sabi. Dey do sex for mark. Once again God will punish Y’all. Elderly people wey no get sense. |
Waakanda:E go shock una say your pikin fit resemble you make e no still be your pikin. My bruh trust me it’s really a scary world we live in ![]() |
Former presidential spokesman Reno Omokri says that Nigerian Grammy-winning artist Burna Boy is not the first Nigerian Grammy award winner. On Twitter today, Reno praises the Yoruba race as ‘the most successful ethnic group in Nigeria’. Buttressing his point, he highlights some achievements of the Yoruba race in Nigeria. Among them, he states that the first Grammy-award winner in Nigeria was a Yoruba man. Then, one of his followers, trying to correct him, points out that ‘Burna Boy is not from the enthic group of Yoruba’. In response to the follower, Reno underscores that Burna Boy is not the first Nigerian to win a Grammy and that few Nigerians (who are all of the Yoruba race) have won it in the past. His statement reads: ‘Dear @UzorOnuigbo, Burna Boy is not the first Nigerian to win a Grammy. The first, second, third and fourth Nigerians to win Grammies are, Sade Adu (86), Babatunde Olatunji (1991), Sikiru Adepoju (1991) and Seal (1996). All are Yoruba. Thanks and God bless’.
|
Falz have always Bn a redpiller. |
. |
Kindly respond to mail please |
Englishisamust:People will always find one excuse or another. Dem comot man city for FA abi dem no comot them? Nothing concern world about if their players get injury or not. Only result matter. |
Omo that No:8 do me strong thing. E be get the werey banny wey I bn dey date throughout last year. So e get one time CD go burst. Na so she carry her phone go subscribe to the Flo app say she wan dey use am to dey monitor her period cycle. And na my card details dey link to her apple payment. I bn wake up one morning to debit notification. Dem don deduct me 15k Omo I wan craze. Na so she reason me say she no know. She bn dey think the app na free. Omo I like that girl die. She’s the first ever girl I ever love like that. She cheated tho. And I never gave her an option for second chance. Knowing fully well no matter how many times you watch a movie. It will always have the same ending. Deleted her num. move on like she never existed. E shock her, how fast I was able to dump her. Well e shock me too. Shock everybody. Never told my fams what she did. I just close matter. Crazy memories |
No be everytime you go dey preach a out end times. Na so Jesus start!? Preach about love first. |
Yoruba demon mehn ![]() |
Make e first format the whole team. After e don format am make he try retrieve Ronaldo. What am I even saying. |
. |
Who send am? All this kain thing no dey move me again. Na so Bubu do for beginning of first half. Buhari don gimme maize chop, nothing fit amaze me again. If this Buhari administration no teach you anything, uno fit ever wise inside life again o |
Firstly. It’s not your guy. It’s you. Secondly. You talk a lot bruh. Just that no qualm oughta do the trick. She continued blabbing. You blocked her Ass off. |
How many house her papa build before he marry her mama? Boss let that girl go, eventually you will be glad you did. In as much she making it look like she’s doing it all for your own interest. The actual truth is she doesn’t even give a bleep bout you. |
Liverpool for the win |
. Ox don finish. He is not Liverpool material again.
This life I don already plan my life. 
